Posted: at | |
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day.
| |||||
Quote from: waco on 15-07-2010 03:49 PM ara ga gba ndi na cho nwunye onye ozo mamamamallalala hey hey hey this nigga wanna mess with waco's babe but i need to use my lyrics to put a pause and flush him out ya ya oya do ur own Wat? ![]() ![]() ![]() why u won flush me when i no be shit, ![]() ![]() why u won pause me when i no be CD, ![]() ![]() u dey look for trouble if u mess with my chick, ![]() ![]() ![]() if u try it i ll flog u with Big stick.... :'( :'( :'(
| |||||
![]() "THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION"
| |||||
Quote from: waco on 15-07-2010 03:49 PM ara ga gba ndi na cho nwunye onye ozo mamamamallalala leave me no disturbhey hey hey this nigga wanna mess with waco's babe but i need to use my lyrics to put a pause and flush him out ya ya oya do ur own since i dey 4 this game u dey feel me leave me no disturb me u just dey kill ursef u no fit stop me SONG FINISH
| |||||
Quote from: luvvy on 15-07-2010 04:01 PM Quote from: waco on 15-07-2010 03:49 PM ara ga gba ndi na cho nwunye onye ozo mamamamallalala hey hey hey this nigga wanna mess with waco's babe but i need to use my lyrics to put a pause and flush him out ya ya oya do ur own Wat? ![]() ![]() ![]() why u won flush me when i no be shit, ![]() ![]() why u won pause me when i no be CD, ![]() ![]() u dey look for trouble if u mess with my chick, ![]() ![]() ![]() if u try it i ll flog u with Big stick.... :'( :'( :'( THIS YA SONG CURRY OOO Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
You ditch your friends for your new obsession, ReplyU dont realize your future is full of depression, U think that u love him, you giv him your heart, Little do u know hell tear it apart. "THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION"
| |||||
sophie all these na for ur attention; u no need ur boss again o! Replysee fight! I don run o, make the person wey win the competition carry go
| |||||
look wallas and luvvy two brodas Replywho wanna mess with my babe sorry, cos amma hold and tear u. ye ye ye ye ye see niggas u arn't enof to pick ma chic amma stirke with A.K 47 to make 4/7 case against u. no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day.
| |||||
what lust have join together make no man put assunder Reply
| |||||
no poem, again workin time Reply"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION"
| |||||
MEHNNNN FIGHT B4 D WEDDING? Reply![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
who dey fight again? Reply
| |||||
waco wallas and luvvy dia fighting for me ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
congrats... at least you are now off your bosses wahala... ok, which of them do u want b4 them go die for nothin? Reply
| |||||
make i think ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
me fight ke? how can i be fighting with cockroach and mosquito.... Reply
| |||||
Quote from: sophiebaby on 15-07-2010 04:30 PM make i think come...{whispering}shhhhhhhhhhhhhh make i bribe u, how much u won collect?
| |||||
Quote from: SAmyrocko on 15-07-2010 01:21 PM Quote from: esonu on 15-07-2010 11:25 AM hmmmmmmmmmmmm na elders dey f**k pass oooooo.. dem go bend their glasses like professors come dey eye another man's wife big nyash Perhaps, those are elders from your village. . CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS
| |||||
Quote from: luvvy on 15-07-2010 04:30 PM me fight ke? how can i be fighting with cockroach and mosquito.... see as u keep hand like butterfly wey wing dey pain no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day.
| |||||
lol Reply
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners