MY LETTER TO MY WACO (Page 3)

Date: 14-07-2010 1:41 pm (14 years ago) | Author: uduak Sophia Monday
1 2 [3] 4 5 6 ... 10
- divineproject at 14-07-2010 04:27 PM (14 years ago)
(f)
hahahahahahahaha.......chaiiiiiiiiiiiiii

Posted: at 14-07-2010 04:27 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 14-07-2010 04:28 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: wallas on 14-07-2010 04:20 PM
if una dey wed n wallas no dey dia, heh! na big wahala una dey find
bcos i must call sophie oga n oda peple wey sophie dey chop
waco, u beta think of d kind of car wey go pass hummer jeep bcos ur nwababy get big eye well well, n she no go gree leave for face to face yard for ojuelegba ooo

wallas u'r funny my waco is still working on the list na..... besides.. my dearie.. does not stay in a f m i f u hse..  watever..

Posted: at 14-07-2010 04:28 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- esonu at 14-07-2010 04:30 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 14-07-2010 04:18 PM
Quote from: waco on 14-07-2010 04:13 PM
ok dearie try get me ur list of frnds. i want to go and print d card ASAP

OK DEAR..DEAR I FORGOT TO TELL U DAT WE STILL NID LIKE 50 MORE IV'S AND I ALSO NID A HUNDRED AND 50 K FOR MY SHOPPING THIS WKEND SINCE YOU'LL BE GOING TO VISIT UR PARENTS TOMOROW.
u think say waco na ur oga wey dey buy u picanto on a one night stand

Posted: at 14-07-2010 04:30 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- waco at 14-07-2010 04:31 PM (14 years ago)
(m)
how i go stay for face me i face u?
i dey stay for face me i punch u

Posted: at 14-07-2010 04:31 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 14-07-2010 04:34 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: waco on 14-07-2010 04:31 PM
how i go stay for face me i face u?
i dey stay for face me i punch u

babyyyyyyyyyyyyyyyy commonnnnnnnnnnnn

Posted: at 14-07-2010 04:34 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- esonu at 14-07-2010 04:35 PM (14 years ago)
(m)
hmmmmmmm

Posted: at 14-07-2010 04:35 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- wallas at 14-07-2010 04:41 PM (14 years ago)
(m)
na so so wahala una go dey face bcos sophie sef no go fit fight dis one she dey do lebe lebe like over ripe plantain
waco wey don finish him strenght for mid nite girls naim go dey wrestle for u?
Posted: at 14-07-2010 04:41 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- esonu at 14-07-2010 04:44 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: wallas on 14-07-2010 04:41 PM
na so so wahala una go dey face bcos sophie sef no go fit fight dis one she dey do lebe lebe like over ripe plantain
waco wey don finish him strenght for mid nite girls naim go dey wrestle for u?
lol

Posted: at 14-07-2010 04:44 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- waco at 14-07-2010 04:44 PM (14 years ago)
(m)
wallas me?
haba haba mai gi da mama na mai ya faru?
oko iya mi ki lo nshele ?
di nnem o gini mere?

Na u go be the chairman of the day

Posted: at 14-07-2010 04:44 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- esonu at 14-07-2010 04:46 PM (14 years ago)
(m)
see bribe

Posted: at 14-07-2010 04:46 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 14-07-2010 04:51 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: wallas on 14-07-2010 04:41 PM
na so so wahala una go dey face bcos sophie sef no go fit fight dis one she dey do lebe lebe like over ripe plantain
waco wey don finish him strenght for mid nite girls naim go dey wrestle for u?

dearie is it true?Huh?Huh?Huh?

Posted: at 14-07-2010 04:51 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- around_d_corner at 14-07-2010 04:55 PM (14 years ago)
(m)
helloo akpan.....let's go plan ours dearieee..................
Posted: at 14-07-2010 04:55 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 14-07-2010 04:58 PM (14 years ago)
(f)
lol

Posted: at 14-07-2010 04:58 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wallas at 14-07-2010 05:05 PM (14 years ago)
(m)
upon all d private letter wey i dey write sophie,
chei my akwa eke na so u wan leave me
hey oyi na atu hia now
Posted: at 14-07-2010 05:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 14-07-2010 05:13 PM (14 years ago)
(f)
oya sorry na.. my jollof rice

Posted: at 14-07-2010 05:13 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wallas at 14-07-2010 05:36 PM (14 years ago)
(m)
na sorry i go chop...
when u don yar'adua me finish dey go meet jonathan waco
chei i no believe say i be maurice iwu
Posted: at 14-07-2010 05:36 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- luvvy at 14-07-2010 05:38 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: wallas on 14-07-2010 05:36 PM
na sorry i go chop...
when u don yar'adua me finish dey go meet jonathan waco
chei i no believe say i be maurice iwu

Hmmmm R.I.P.
Posted: at 14-07-2010 05:38 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sexy_error at 14-07-2010 06:29 PM (14 years ago)
(f)
be careful wit this guy......he is interested in that thing in between your mouth!!!
Posted: at 14-07-2010 06:29 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- ceejay58 at 15-07-2010 12:27 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 14-07-2010 01:41 PM
Dear ,

Time and ability plus double capacity has forced my pen to dance automatically on this benedicted sheet of paper. Why this   miraculous thing happened is because honey I love you spontaneously and as I stand horizontal to the wall and perpendicular to the ground I only think of you, since you are a fantastic and fabulous girl.

Darling please Stop haranguing with the feelings in my heart because I love you more than a snake loves rat. To me each day starts by thinking of you and ends by dreaming of you. Each time I see you my metabolism suddenly stops and my peristalsis goes in reverse gear. My medular-oblangata also stops functioning.
   
Crazy crazy crazy you may say but this is true. If only you knew what is going on in my encephalon you would understand. That's why I need to see you face to face, soon. I think I have to pen-off here because I still haven't finished studying electrolysis and polymerization. Catch you later. Sleep tight and don't let those bed bugs bite you coz you are too sweet a thing for them.
                                                 

          Your love
              Me- SOPHIEBABY

sophy what's all these na?   Angry
Posted: at 15-07-2010 12:27 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- mazi at 15-07-2010 03:26 AM (14 years ago)
(m)
nice nonsense!
Posted: at 15-07-2010 03:26 AM (14 years ago) | Hero
Reply
1 2 [3] 4 5 6 ... 10

Featured Discussions