Posted: at | |
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Sophiebaby, u much. me tink say na all babes dem like awuf. tell dem o. cos dem fit go chop d 1 wey fit kill person...give me ur controls na Reply
| |||||
Quote from: sophiebaby on 22-07-2010 09:27 AM I always ask myself this question.. why is dat whenever a guy asks a babe out, som of dem will opt for... Mr bigs,kilimanjaro,skipers,happybite,jevinik,vilex etc cant dey go somewhere else,like a classic restaurant dat u can eat good food rada dan junk. and instead of the to order for what dey like,de'll order for the one dem never chop before,den wen dem rich dia house dem go rush to toilet go shit water water shit... Well, everyone is different, cos not all ladies like goin to eat junk, I much prefer restaurants or home cooked meals like where i bin go watch ball wen Spain and germany dey play ball, i dey sure say na babe, becos the manager carry microphone dey shout NA WHO CARRY TOYOTA WITH PLATE NUMBA -------- DE PERSON WEY U CARRY COME SAY BELLE DEY WORRY AM. and dat na after choping babeccue fish wey dem put salad.. i think is better u eat werrin go suit ya belle. me i prefer restaurant/mama put/buka, e dey funny but na wetin i like.. i no dey pretend.. even b4 we go sef i go tell u. but my question still remains.. why do dey opt for Eatries.. Na effizy ? ![]()
| |||||
Quote from: Ballsy on 28-07-2010 02:37 PM Sophiebaby, u much. me tink say na all babes dem like awuf. tell dem o. cos dem fit go chop d 1 wey fit kill person...give me ur controls na u sure say u well at all.. na so dem dey gv u dia controls? Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 22-07-2010 09:27 AM I always ask myself this question.. why is dat whenever a guy asks a babe out, som of dem will opt for... Mr bigs,kilimanjaro,skipers,happybite,jevinik,vilex etc cant dey go somewhere else,like a classic restaurant dat u can eat good food rada dan junk. and instead of the to order for what dey like,de'll order for the one dem never chop before,den wen dem rich dia house dem go rush to toilet go shit water water shit... sophie..sophie! So u wan tell me say na buka na im u and ur whitie boss go? like where i bin go watch ball wen Spain and germany dey play ball, i dey sure say na babe, becos the manager carry microphone dey shout NA WHO CARRY TOYOTA WITH PLATE NUMBA -------- DE PERSON WEY U CARRY COME SAY BELLE DEY WORRY AM. and dat na after choping babeccue fish wey dem put salad.. i think is better u eat werrin go suit ya belle. me i prefer restaurant/mama put/buka, e dey funny but na wetin i like.. i no dey pretend.. even b4 we go sef i go tell u. but my question still remains.. why do dey opt for Eatries.. Na effizy ?
| |||||
lol.. hotel food and eatery food na d same? mind u.. i didnt eat. i only drank ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 28-07-2010 03:17 PM lol.. hotel food and eatery food na d same? mind u.. i didnt eat. i only drank What exactly did yu Drink? ![]() WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
na dere lyf jor.............................. dem bi like junks sef...... Reply
| |||||
lol Reply
| |||||
Quote from: Kennee on 28-07-2010 06:01 PM Quote from: sophiebaby on 28-07-2010 03:17 PM lol.. hotel food and eatery food na d same? mind u.. i didnt eat. i only drank What exactly did yu Drink? ![]() just a glass of corton charlemagne ON THE ROCK. Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
hehehehe let dem podge sis...better for dem Reply"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION"
| |||||
Quote from: Kennee on 28-07-2010 06:01 PM Quote from: sophiebaby on 28-07-2010 03:17 PM lol.. hotel food and eatery food na d same? mind u.. i didnt eat. i only drank What exactly did yu Drink? ![]() heheheeee are u sure u really want her to tell u ? ![]() ![]() ![]() ![]() "Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
passing with my peppersoup ReplyYou know you're the best when people you don't know hate you
| |||||
watch out so you don't get chocked !! Reply"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
Quote from: Akpan01 on 29-07-2010 09:57 AM hehehehe let dem podge sis...better for dem lol Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
i get purge medicine sha ! Reply"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
ok ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
hehehehe...i saw some film @ reality chanell kaiii if u see what dey do in fast restaurant u no go chop there in ya life..... Reply"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION"
| |||||
huh Reply![]() "Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
werrin dem dey do? ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)