BABES AND EATRIES' (Page 11)

Date: 22-07-2010 9:27 am (13 years ago) | Author: uduak Sophia Monday
1 ... 8 9 10 [11]
- onyiis at 30-07-2010 06:11 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: bhl72 on 30-07-2010 06:09 PM
eatries were made with babes in mind... cos they'll always suggest their patronage



Hhee heheeeeeeeeeee !!!!  and when men go there they seal their mouths  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 30-07-2010 06:11 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- spiicey at 31-07-2010 04:16 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: esonu on 22-07-2010 10:08 AM
hmmmmmm what even bothers me most is that most of these gurls, when they get to their house, na so so garri dem go dey drink but if u make mistake take dem out, dem go behave like obasanjo daughter


why we no go behave like obasanjo daughters, na whitch, so after i drink garri for house, come get oppurtunity go out with person, make i no order for wetin pass the one wey i dey eat for my house, abi?
Posted: at 31-07-2010 04:16 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- sheczy at 31-07-2010 04:40 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: bomsiluv on 22-07-2010 11:31 AM
Sophie........... I can't remember when a guy took me out last. I'm selective when it comes to food. Instead of wasting the money and food, I tell him not to bother. If I want to eat anything, I prepare them myself. Dat does not mean I don't eat mamaput or from a buka's place.

That's a good one, I love it. Keep it up Ma sista.

Posted: at 31-07-2010 04:40 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Kennee at 31-07-2010 05:03 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: spiicey on 31-07-2010 04:16 PM
Quote from: esonu on 22-07-2010 10:08 AM
hmmmmmm what even bothers me most is that most of these gurls, when they get to their house, na so so garri dem go dey drink but if u make mistake take dem out, dem go behave like obasanjo daughter


why we no go behave like obasanjo daughters, na whitch, so after i drink garri for house, come get oppurtunity go out with person, make i no order for wetin pass the one wey i dey eat for my house, abi?

l hear yu

Naim dey result to Purging so na

Posted: at 31-07-2010 05:03 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- meczytimber at 1-08-2010 11:31 PM (13 years ago)
(m)
rugged babe, u don come again,
ask them for me,
some go even chop only small leave the full food for table, lol
imao

Posted: at 1-08-2010 11:31 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 2-08-2010 09:22 AM (13 years ago)
(f)
when dem chop small live d full plate of food for table.. dat one na effizy ooo. but wen dem rich houx dem go say chai. to say i no i for finish dat food ooooo, now food no dey houx.. lol

Posted: at 2-08-2010 09:22 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 22-06-2011 05:43 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: bhl72 on 30-07-2010 06:09 PM
eatries were made with babes in mind... cos they'll always suggest their patronage

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
I MISS U Bruv

Posted: at 22-06-2011 05:43 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 8 9 10 [11]