MARRIAGE PROPOSAL (Page 7)

Date: 23-07-2010 3:33 pm (14 years ago) | Author: Boma Peterside
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 22
- Miss_precious at 26-07-2010 09:21 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: bomsiluv on 26-07-2010 11:28 AM
Quote from: Miss_precious on 26-07-2010 11:08 AM
Quote from: SAmyrocko on 26-07-2010 10:26 AM
Hey P, whatsup ? Which fighters?
i dey....na two babes dey fight for wetin i no sabi
Miss P, I tink sey you dey my side


i dey your side and blessed side naw.......

Posted: at 26-07-2010 09:21 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Miss_precious at 26-07-2010 09:21 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: blessedme on 26-07-2010 05:22 PM
Quote from: Miss_precious on 23-07-2010 05:22 PM
una need swords or guns??

me na knife i need

long or short

Posted: at 26-07-2010 09:21 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennee at 26-07-2010 09:29 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: xter on 26-07-2010 09:05 PM
Thief!
Lolll ... How na??

For my Wife Matter?  Cool

Posted: at 26-07-2010 09:29 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Miss_precious at 26-07-2010 09:33 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Kennee on 26-07-2010 09:29 PM
Quote from: xter on 26-07-2010 09:05 PM
Thief!
Lolll ... How na??

For my Wife Matter?  Cool

birthday boy how many wives yu get???

Posted: at 26-07-2010 09:33 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennee at 26-07-2010 10:09 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Miss_precious on 26-07-2010 09:33 PM
Quote from: Kennee on 26-07-2010 09:29 PM
Quote from: xter on 26-07-2010 09:05 PM
Thief!
Lolll ... How na??

For my Wife Matter?  Cool

birthday boy how many wives yu get???

 Lips Sealed Tongue Kiss Kiss

Posted: at 26-07-2010 10:09 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xter at 26-07-2010 10:53 PM (14 years ago)
(m)
Oga, 2day na ur bday? Happy burnday oo Cheesy

Posted: at 26-07-2010 10:53 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Miss_precious at 27-07-2010 07:18 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: Kennee on 26-07-2010 10:09 PM
Quote from: Miss_precious on 26-07-2010 09:33 PM
Quote from: Kennee on 26-07-2010 09:29 PM
Quote from: xter on 26-07-2010 09:05 PM
Thief!
Lolll ... How na??

For my Wife Matter?  Cool

birthday boy how many wives yu get???
Lips Sealed Tongue Kiss Kiss

okpo see you no even fit answer...am going to sue you

Posted: at 27-07-2010 07:18 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bomsiluv at 27-07-2010 07:55 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: blessedme on 26-07-2010 05:23 PM
Quote from: divineproject on 23-07-2010 05:25 PM
hehehehehehehe.......una no well oooo......anyway, I dey enjoy una yarn......even Kennee no know which one to choose self.........
abeg na me kennee dey choose

Kennee no go marry you
Posted: at 27-07-2010 07:55 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- esonu at 27-07-2010 08:09 AM (14 years ago)
(m)
lool

Posted: at 27-07-2010 08:09 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 27-07-2010 08:12 AM (14 years ago)
(f)
hissssssssssssssssssssssssssssssssssssssss

Posted: at 27-07-2010 08:12 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blessedme at 27-07-2010 08:13 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: Miss_precious on 26-07-2010 09:21 PM
Quote from: blessedme on 26-07-2010 05:22 PM
Quote from: Miss_precious on 23-07-2010 05:22 PM
una need swords or guns??

me na knife i need

long or short
chinese knife
Posted: at 27-07-2010 08:13 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 27-07-2010 08:15 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: bomsiluv on 27-07-2010 07:55 AM
Quote from: blessedme on 26-07-2010 05:23 PM
Quote from: divineproject on 23-07-2010 05:25 PM
hehehehehehehe.......una no well oooo......anyway, I dey enjoy una yarn......even Kennee no know which one to choose self.........
abeg na me kennee dey choose

Kennee no go marry you
wat God as joined together let no man put ...........
Posted: at 27-07-2010 08:15 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 27-07-2010 08:43 AM (14 years ago)
(f)
ok o

Posted: at 27-07-2010 08:43 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kennee at 27-07-2010 11:06 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Miss_precious on 27-07-2010 07:18 AM
Quote from: Kennee on 26-07-2010 10:09 PM
Quote from: Miss_precious on 26-07-2010 09:33 PM
Quote from: Kennee on 26-07-2010 09:29 PM
Quote from: xter on 26-07-2010 09:05 PM
Thief!
Lolll ... How na??

For my Wife Matter?  Cool

birthday boy how many wives yu get???
Lips Sealed Tongue Kiss Kiss

okpo see you no even fit answer...am going to sue you

 Grin Grin Grin Grin Grin  Tongue

Chei!! Wait never Sue yet, l dey go Count now

Posted: at 27-07-2010 11:06 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kennee at 27-07-2010 11:07 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: xter on 26-07-2010 10:53 PM
Oga, 2day na ur bday? Happy burnday oo Cheesy

Oya Where my Gift?  Angry

Posted: at 27-07-2010 11:07 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kennee at 27-07-2010 11:08 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 27-07-2010 08:12 AM
hissssssssssssssssssssssssssssssssssssssss

My Sophie Wetin na?  Shocked

Posted: at 27-07-2010 11:08 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kennee at 27-07-2010 11:10 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on 27-07-2010 08:15 AM
Quote from: bomsiluv on 27-07-2010 07:55 AM
Quote from: blessedme on 26-07-2010 05:23 PM
Quote from: divineproject on 23-07-2010 05:25 PM
hehehehehehehe.......una no well oooo......anyway, I dey enjoy una yarn......even Kennee no know which one to choose self.........
abeg na me kennee dey choose

Kennee no go marry you
wat God as joined together let no man put ...........

She no fit Separate us oo my Sweetie  Wink Wink

Posted: at 27-07-2010 11:10 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- bomsiluv at 28-07-2010 09:18 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: Kennee on 27-07-2010 11:10 PM
Quote from: blessedme on 27-07-2010 08:15 AM
Quote from: bomsiluv on 27-07-2010 07:55 AM
Quote from: blessedme on 26-07-2010 05:23 PM
Quote from: divineproject on 23-07-2010 05:25 PM
hehehehehehehe.......una no well oooo......anyway, I dey enjoy una yarn......even Kennee no know which one to choose self.........
abeg na me kennee dey choose

Kennee no go marry you
wat God as joined together let no man put ...........

She no fit Separate us oo my Sweetie  Wink Wink

Na wa Kennee. How many women only you wan marry? You sure sey you go fit? I know wan hear story o
Posted: at 28-07-2010 09:18 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- waco at 28-07-2010 09:21 AM (14 years ago)
(m)
i want to propose here

Posted: at 28-07-2010 09:21 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- bomsiluv at 28-07-2010 09:33 AM (14 years ago)
(f)
Oya go ahead. Na who you wan marry?
Posted: at 28-07-2010 09:33 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 22

Featured Discussions