Kemp at 25-10-2008 06:04 PM (14 years ago) (m) Na so u b?
Hi haters!! There will neva be another Kemp-if u search u will neva find. Posted: at 25-10-2008 06:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zie85er at 25-10-2008 08:49 PM (14 years ago) (m) wetin concern una 4 here ,,huh?!!
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 25-10-2008 08:49 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 25-10-2008 09:26 PM (14 years ago) (m) Na so u b?
 Na Serious matter we dey talk so na
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 25-10-2008 09:26 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
peacetee at 26-10-2008 02:09 AM (14 years ago) (f) nicotine ! bed fight ! where d correlation
Success is not measured by what you accomplish but by the opposition you have encountered, and the c Posted: at 26-10-2008 02:09 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
akjasper at 26-10-2008 02:12 AM (14 years ago) (m) Assistance Ref is here. incase. Posted: at 26-10-2008 02:12 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
zie85er at 26-10-2008 02:21 AM (14 years ago) (m) nicotine ! bed fight ! where d correlation  no mind dem......dem no know say u just wan high
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 26-10-2008 02:21 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
peacetee at 26-10-2008 02:26 AM (14 years ago) (f) nicotine ! bed fight ! where d correlation  no mind dem......dem no know say u just wan high abi ! abeg i still dey wait o..
Success is not measured by what you accomplish but by the opposition you have encountered, and the c Posted: at 26-10-2008 02:26 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zie85er at 26-10-2008 02:39 AM (14 years ago) (m) nicotine ! bed fight ! where d correlation  no mind dem......dem no know say u just wan high abi ! abeg i still dey wait o..  oya [imgIMAGE]http://www.emotihost.com/drinking/2.gif[/img] lets drink 2gether
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 26-10-2008 02:39 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
akjasper at 26-10-2008 02:41 AM (14 years ago) (m) Reply |
zie85er at 26-10-2008 02:54 AM (14 years ago) (m) nicotine ! bed fight ! where d correlation  no mind dem......dem no know say u just wan high abi ! abeg i still dey wait o..  oya  lets drink 2gether where u dey na
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 26-10-2008 02:54 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
peacetee at 26-10-2008 03:01 AM (14 years ago) (f) nicotine ! bed fight ! where d correlation  no mind dem......dem no know say u just wan high abi ! abeg i still dey wait o..  oya  lets drink 2gether where u dey na drink na 4 children..me i want d real deal..  jasper..wetin come wa..
Success is not measured by what you accomplish but by the opposition you have encountered, and the c Posted: at 26-10-2008 03:01 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
akjasper at 26-10-2008 03:03 AM (14 years ago) (m) I m jst confused smhow.lol Posted: at 26-10-2008 03:03 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
zie85er at 26-10-2008 03:06 AM (14 years ago) (m) ok...take di one 1st...  just be warming up...brb
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 26-10-2008 03:06 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 26-10-2008 03:10 AM (14 years ago) (m) Zie don spoil ooooo
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 26-10-2008 03:10 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
peacetee at 26-10-2008 03:12 AM (14 years ago) (f) ok...take di one 1st...  just be warming up...brb coughs.... chei dis one no bi childs play o  nw hw many fingers i got..make i begin count....
Success is not measured by what you accomplish but by the opposition you have encountered, and the c Posted: at 26-10-2008 03:12 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zie85er at 26-10-2008 03:19 AM (14 years ago) (m) ok...take di one 1st...  just be warming up...brb coughs.... chei dis one no bi childs play o  nw hw many fingers i got..make i begin count....  yup....if u count less than 10 , u r still ok if u count more than 11....then u r on ur own
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 26-10-2008 03:19 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
peacetee at 26-10-2008 03:25 AM (14 years ago) (f) ok...take di one 1st...  just be warming up...brb coughs.... chei dis one no bi childs play o  nw hw many fingers i got..make i begin count....  yup....if u count less than 10 , u r still ok if u count more than 11....then u r on ur own e no easy o..i think i go leave dis one 4 d adults..cos i don dey hit count 25
Success is not measured by what you accomplish but by the opposition you have encountered, and the c Posted: at 26-10-2008 03:25 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zie85er at 26-10-2008 03:32 AM (14 years ago) (m) ok...take di one 1st...  just be warming up...brb coughs.... chei dis one no bi childs play o  nw hw many fingers i got..make i begin count....  yup....if u count less than 10 , u r still ok if u count more than 11....then u r on ur own e no easy o..i think i go leave dis one 4 d adults..cos i don dey hit count 25   ..dis ur case no get cure... if police ask u ...no talk say na me o!!!
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 26-10-2008 03:32 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
peacetee at 26-10-2008 03:37 AM (14 years ago) (f) ok...take di one 1st...  just be warming up...brb coughs.... chei dis one no bi childs play o  nw hw many fingers i got..make i begin count....  yup....if u count less than 10 , u r still ok if u count more than 11....then u r on ur own e no easy o..i think i go leave dis one 4 d adults..cos i don dey hit count 25   ..dis ur case no get cure... if police ask u ...no talk say na me o!!! ok
Success is not measured by what you accomplish but by the opposition you have encountered, and the c Posted: at 26-10-2008 03:37 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zie85er at 26-10-2008 03:46 AM (14 years ago) (m) @ least u r still responding.....dats good news
If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry..  Posted: at 26-10-2008 03:46 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |