Proove it





Posted: at | |
Quote from: zie85er on 14-10-2008 10:27 PM Quote from: osituga on 14-10-2008 10:25 PM Quote from: zie85er on 14-10-2008 10:20 PM heheheheeh....but na woman dey make man world go round sha.....not 4getting d kisses Proove it ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Quote from: zie85er on 14-10-2008 10:27 PM Quote from: osituga on 14-10-2008 10:25 PM Quote from: zie85er on 14-10-2008 10:20 PM heheheheeh....but na woman dey make man world go round sha.....not 4getting d kisses Proove it Give me an Equation to proove that
| |||||
Quote from: lonelysnow on 14-10-2008 10:28 PM Quote from: keveen on 14-10-2008 10:15 PM ?? Kennee na woman rapperQuote from: baresi_moi on 14-10-2008 10:14 PM dis kennee sef, no wonder dem say u too like woman....if everybody serious dey talk better thing, ur own na just kiss, booty.....na so alld bad bad things go just dey comot ur mouth...be serious for once na......btw, dat party go make sense. e get some kind pple for here wey i go like see for real life....for example.....make i just keep am for myself. na on code i go talk am make dem no go lynch man pikin for the party. Kennee...woman ? Una Dey See Dis Lonelyman now, l no Look for Hin Trouble, e con dey look for my own now ooo ![]() ![]() WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Quote from: zie85er on 14-10-2008 10:59 PM i don think of am three wks ago ![]() ![]() ![]() ![]() WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Quote from: baresi_moi on 14-10-2008 10:41 PM Quote from: zie85er on 14-10-2008 10:27 PM Quote from: osituga on 14-10-2008 10:25 PM Quote from: zie85er on 14-10-2008 10:20 PM heheheheeh....but na woman dey make man world go round sha.....not 4getting d kisses Proove it sorry ooo....but what if d girl no answer u nko, shey u g still fall sick? keveen, wetin happen na? abeg make una see dis guy ooo....see as e just yarn "kennee...woman?" like say im wan yarn beta, just lock up back....make e no be like say u no yarn abi? how many album kennee don release sef? Who come Be Dis Young Man wey say na me E See For hin Naijapals' Dream now ![]() ![]() WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Kennee u too funny... ReplyKEVEE№1٭٭ ٭٭KEVEE№1 Forza In†er... io sono in†eris†a ::1908:: http://inter.it/ (o_O)
| |||||
Ohh! Thanks Man Kev ReplyZie Where dat Winners Cup, make l Carry am WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Yeah man Kennee... ReplyKEVEE№1٭٭ ٭٭KEVEE№1 Forza In†er... io sono in†eris†a ::1908:: http://inter.it/ (o_O)
| |||||
Kennee...Keveen ....Looks alike Reply
| |||||
We don know dat one since... ReplyWHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Quote from: prencess on 14-10-2008 07:30 PM ![]() ![]()
| |||||
Quote from: prencess on 14-10-2008 07:30 PM ![]() ![]() chai! i don die where u go tell ya mama say u dey go? ![]()
| |||||
Quote from: mazi on 15-10-2008 06:43 AM Quote from: prencess on 14-10-2008 07:30 PM ![]() ![]() chai! i don die where u go tell ya mama say u dey go? ![]() If you cannot lend a hand, then be a nuisance! Either way, the most important thing is to take part! http://img220.imageshack.us/img220/6551/246771310490792.jpg sorry.. ![]()
| |||||
Quote from: zie85er on 15-10-2008 10:02 PM Quote from: mazi on 15-10-2008 06:43 AM Quote from: prencess on 14-10-2008 07:30 PM ![]() ![]() chai! i don die where u go tell ya mama say u dey go? ![]() Lol
| |||||
@Zie wich kind pic be dat? ReplyKEVEE№1٭٭ ٭٭KEVEE№1 Forza In†er... io sono in†eris†a ::1908:: http://inter.it/ (o_O)
| |||||
Quote from: zie85er on 15-10-2008 10:02 PM Quote from: mazi on 15-10-2008 06:43 AM Quote from: prencess on 14-10-2008 07:30 PM ![]() ![]() chai! i don die where u go tell ya mama say u dey go? ![]() U dey mind am ![]() ![]() ![]() WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
![]()
| |||||
Damn !!! This party is going to rock .I dreamt of it last night ...( My ma'am used to tell me that dreams come true ) if you miss ,you missed out Reply
| |||||
deciver Reply
| |||||
KENNEE EVEN U MAZI U NO EVEN ASK OF ME NA WA OOO IT SHOWS U DONT TAKE NOTE OF A MISSING PERSON ANYWAY.....AM PLANING SO U GUYS ENJOY ReplyBeauty of the zone.... Blackbeauty005 am loving ma name.....If kissing can be food... Love kissing m
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech