How to kiss a girl (Page 6)

Date: 21-09-2010 4:28 pm (14 years ago) | Author: uduak Sophia Monday
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 16
- blessedme at 22-09-2010 12:35 PM (14 years ago)
(f)
i no go tell una bt una go see am
Posted: at 22-09-2010 12:35 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Bennygoodman at 22-09-2010 01:00 PM (14 years ago)
(m)
ok, kuyat esit ufan, tell me na
Posted: at 22-09-2010 01:00 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Treasure2 at 22-09-2010 01:17 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 22-09-2010 12:15 PM
who be ya lover?


Hmm, no be kiss again, na who be ur lover?

Sophie, make u sef tell us who be the lucky dude.
Posted: at 22-09-2010 01:17 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 22-09-2010 01:21 PM (14 years ago)
(f)
tank u sis
for rescuing me from .............
Posted: at 22-09-2010 01:21 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Bennygoodman at 22-09-2010 01:26 PM (14 years ago)
(m)
na wa ooo... so blessedme na like this you want take hide the guy? e no good ooooo
Posted: at 22-09-2010 01:26 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Treasure2 at 22-09-2010 01:27 PM (14 years ago)
(f)
Benny, u dey wound ooooooooooo.

Wetin be ur own sef?
Posted: at 22-09-2010 01:27 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 22-09-2010 01:36 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Treasure2 on 22-09-2010 01:17 PM
Quote from: sophiebaby on 22-09-2010 12:15 PM
who be ya lover?


Hmm, no be kiss again, na who be ur lover?

Sophie, make u sef tell us who be the lucky dude.

yeye gurl dey get lucky dude?

Posted: at 22-09-2010 01:36 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Treasure2 at 22-09-2010 01:38 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 22-09-2010 01:36 PM
Quote from: Treasure2 on 22-09-2010 01:17 PM
Quote from: sophiebaby on 22-09-2010 12:15 PM
who be ya lover?


Hmm, no be kiss again, na who be ur lover?

Sophie, make u sef tell us who be the lucky dude.

yeye gurl dey get lucky dude?


plenti, but na who ebi?
Posted: at 22-09-2010 01:38 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- xter at 22-09-2010 01:40 PM (14 years ago)
(m)
Wats dis?

Posted: at 22-09-2010 01:40 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Bennygoodman at 22-09-2010 01:42 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Treasure2 on 22-09-2010 01:27 PM
Benny, u dey wound ooooooooooo.

Wetin be ur own sef?

ha T.T. girl, how i take wound na?

abi  e no good make she talk am?
Posted: at 22-09-2010 01:42 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Treasure2 at 22-09-2010 01:46 PM (14 years ago)
(f)
Take ur time ooooo, i don dey vex now
Posted: at 22-09-2010 01:46 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 22-09-2010 01:47 PM (14 years ago)
(f)
no worry.. soon u go be my ashebi

Posted: at 22-09-2010 01:47 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Michro at 22-09-2010 01:52 PM (14 years ago)
(m)
@ poster Why I no get u as my lover, eh?
See as u sabi the thing.
Ok I go com toast u later.

Posted: at 22-09-2010 01:52 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Bennygoodman at 22-09-2010 01:54 PM (14 years ago)
(m)
who dey vex you na?
Posted: at 22-09-2010 01:54 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Treasure2 at 22-09-2010 01:57 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 22-09-2010 01:47 PM
no worry.. soon u go be my ashebi


hmm, dis ur ashebi don dey take too much time.
Posted: at 22-09-2010 01:57 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 22-09-2010 01:58 PM (14 years ago)
(f)
@Michro.. i dey wait ooooooooo
no slagging like blessedme and ......

treasure.. cool dan
december don already rich..
na SOPHIEBABY 2011

Posted: at 22-09-2010 01:58 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Treasure2 at 22-09-2010 01:59 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Bennygoodman on 22-09-2010 01:54 PM
who dey vex you na?
Posted: at 22-09-2010 01:59 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 22-09-2010 02:00 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Bennygoodman on 22-09-2010 01:54 PM
who dey vex you na?


No mind dem, but i hail uuu.
Posted: at 22-09-2010 02:00 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Michro at 22-09-2010 02:03 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 22-09-2010 01:58 PM
@Michro.. i dey wait ooooooooo
no slagging like blessedme and ......

treasure.. cool dan
december don already rich..
na SOPHIEBABY 2011

I beg shey u go gree if I toast u?
Pls no disappoint me o
Infact, I don fall in love with u sharp sharp

Posted: at 22-09-2010 02:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 22-09-2010 02:13 PM (14 years ago)
(f)
heheheheheheeheh

Posted: at 22-09-2010 02:13 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 16

Featured Discussions