How to kiss a girl (Page 4)

Date: 21-09-2010 4:28 pm (14 years ago) | Author: uduak Sophia Monday
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 16
- blessedme at 22-09-2010 10:28 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 22-09-2010 10:16 AM
Quote from: blessedme on 22-09-2010 10:14 AM
hmmmmmm!
looking 4 who 2 kiss me dis morning

take small frm me as a friend Kiss Kiss Kiss

but wait small u'll get en4
hehehehehehee
thanks luv
i respond quickly 2 it Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 22-09-2010 10:28 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- moneyinbrakemi at 22-09-2010 10:29 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 22-09-2010 09:20 AM
wetin i wan work naaa
for now work no dey
the only work wey dey na filling of monthly/daily report
and na sharp runs be dat


Sharp babe__So you dey do RUNS abi corner marking for office abi
Posted: at 22-09-2010 10:29 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 22-09-2010 10:30 AM (14 years ago)
(f)
na chineese font type

Posted: at 22-09-2010 10:30 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Bennygoodman at 22-09-2010 10:31 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 22-09-2010 10:07 AM
Quote from: Bennygoodman on 22-09-2010 09:46 AM
Quote from: sophiebaby on 22-09-2010 09:38 AM
benny kiss my nyarnsh.
haha

you no well, me i no dey kiss mbombom

why na
shit no dey my nyarsh ooo

wetin come dey if shit ne dey your nyarnsh?
Posted: at 22-09-2010 10:31 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- sophiebaby at 22-09-2010 10:32 AM (14 years ago)
(f)
moneyinbrakemi i no dey do runs o

Posted: at 22-09-2010 10:32 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Bennygoodman at 22-09-2010 10:34 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on 22-09-2010 10:14 AM
hmmmmmm!
looking 4 who 2 kiss me dis morning

why you dey look for person while me dey here?  Wink Wink Grin
 oya take am  Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 22-09-2010 10:34 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- moneyinbrakemi at 22-09-2010 10:39 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on 22-09-2010 10:14 AM
hmmmmmm!
looking 4 who 2 kiss me dis morning

I would have given you some this morning for friendship sake
BUT i wanted to do the practical first with Sophiebaby
Posted: at 22-09-2010 10:39 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- moneyinbrakemi at 22-09-2010 10:42 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 22-09-2010 10:32 AM
moneyinbrakemi i no dey do runs o

Nor bi you say you dey do runs
abi you wan deny am
Posted: at 22-09-2010 10:42 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- divineproject at 22-09-2010 10:44 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 22-09-2010 07:34 AM
Quote from: divineproject on 21-09-2010 05:30 PM
I came, I saw, I read and I PASSESDDDDDDDDDDDDDDDDD

u came , u saw, u read and passed... becos u dont hv a kissable lips and dont knw how to do it.
heheheheheheehe
DP come make i gv u private lecture
heheheheheh

Who tell you that one?.................. Cool

Posted: at 22-09-2010 10:44 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- moneyinbrakemi at 22-09-2010 10:49 AM (14 years ago)
(m)
Hmmm?
Posted: at 22-09-2010 10:49 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 22-09-2010 10:53 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: moneyinbrakemi on 22-09-2010 10:39 AM
Quote from: blessedme on 22-09-2010 10:14 AM
hmmmmmm!
looking 4 who 2 kiss me dis morning

I would have given you some this morning for friendship sake
BUT i wanted to do the practical first with Sophiebaby

hehehehehehehehe
see threat eeeeeeeeeee

Posted: at 22-09-2010 10:53 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blessedme at 22-09-2010 10:58 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: Bennygoodman on 22-09-2010 10:34 AM
Quote from: blessedme on 22-09-2010 10:14 AM
hmmmmmm!
looking 4 who 2 kiss me dis morning

why you dey look for person while me dey here?  Wink Wink Grin
 oya take am  Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
fanx alot  Smiley Wink Kiss
Posted: at 22-09-2010 10:58 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 22-09-2010 11:02 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: moneyinbrakemi on 22-09-2010 10:39 AM
Quote from: blessedme on 22-09-2010 10:14 AM
hmmmmmm!
looking 4 who 2 kiss me dis morning

I would have given you some this morning for friendship sake
BUT i wanted to do the practical first with Sophiebaby
ok carry go heheheheheheheheheeeeeeeeeee
Posted: at 22-09-2010 11:02 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 22-09-2010 11:04 AM (14 years ago)
(f)
ok

Posted: at 22-09-2010 11:04 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- youngk at 22-09-2010 11:21 AM (14 years ago)
(m)
peeping
Posted: at 22-09-2010 11:21 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Bennygoodman at 22-09-2010 11:23 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on 22-09-2010 10:58 AM
Quote from: Bennygoodman on 22-09-2010 10:34 AM
Quote from: blessedme on 22-09-2010 10:14 AM
hmmmmmm!
looking 4 who 2 kiss me dis morning

why you dey look for person while me dey here?  Wink Wink Grin
 oya take am  Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
fanx alot  Smiley Wink Kiss

u r feli feli welicom...
if u still need more, feel free to....
Posted: at 22-09-2010 11:23 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- wallas at 22-09-2010 11:26 AM (14 years ago)
(m)
na so e dey start
Posted: at 22-09-2010 11:26 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- justinepeter at 22-09-2010 11:30 AM (14 years ago)
(m)
sophiebaby, you are a kiss tutor and i will score 95% in this your subject only if i have someone to practice it on.  Kiss Kiss Kiss
 help me find one Wink
Posted: at 22-09-2010 11:30 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- sophiebaby at 22-09-2010 11:33 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: wallas on 22-09-2010 11:26 AM
na so e dey start

abi oooooooo.. from play play we go get player...

blessedme take tym for NP oooo
u wan thief all our guys?

Posted: at 22-09-2010 11:33 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 22-09-2010 11:34 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: justinepeter on 22-09-2010 11:30 AM
sophiebaby, you are a kiss tutor and i will score 95% in this your subject only if i have someone to practice it on.  Kiss Kiss Kiss
 help me find one Wink

dem tell u say i be KISSING AGENT?

Posted: at 22-09-2010 11:34 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 16

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. VIDEO: Jarvis Surprises Peller With a Lavish Birthday Gift

  2. Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion

  3. PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night

  4. Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo

  5. EFCC Arrests Two Chinese Nationals, Six Nigerians Over Illegal Mining in Ogun State (Photos)

  6. Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned

  7. Ganduje Sparks Controversy With One-Party State Remarks Amid Wave Of Defections

  8. EFCC To Investigate Alleged ₦528bn Misappropriation By Ex-Zamfara Governor, Matawalle


THIS WEEK
  1. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  2. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  3. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  4. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  5. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  6. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  7. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  8. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  9. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  10. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions