Why u dey laugh na?
In fact make I go tell my Mama say I don see wife wey I go marry.
Posted: at | |
Quote from: sophiebaby on 22-09-2010 02:13 PM heheheheheheeheh Why u dey laugh na? In fact make I go tell my Mama say I don see wife wey I go marry. I am as gentle as a dove and as wise as a serpent
| |||||
ok ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 22-09-2010 02:32 PM ok Thank u my love.Hehehehe I am as gentle as a dove and as wise as a serpent
| |||||
ok love..love u too ReplyAgbalagba Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 22-09-2010 02:39 PM ok love..love u too Na weting be agbalagba na? Agbalagba I am as gentle as a dove and as wise as a serpent
| |||||
Quote from: Treasure2 on 22-09-2010 02:00 PM Quote from: Bennygoodman on 22-09-2010 01:54 PM who dey vex you na? No mind dem, but i hail uuu.T. T. na me hail you pass... ![]() ![]()
| |||||
i love u na ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 22-09-2010 02:39 PM ok love..love u too Agbalagba sophie! sophie!! SOPHIE!!! hmmm ... i go tell ooooooooooo
| |||||
love tori Replysophie & Michro 2011
| |||||
Quote from: Michro on 22-09-2010 02:44 PM Quote from: sophiebaby on 22-09-2010 02:39 PM ok love..love u too Na weting be agbalagba na?Agbalagba You have been sold and changed collected...........hehe ![]() A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
make una come see candidate wey wan contest for election in 2011 Reply
| |||||
Quote from: blessedme on 22-09-2010 02:49 PM love tori sophie & Michro 2011 Michro.. u gree? if u no gree i go choose anada candidate Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: Bennygoodman on 22-09-2010 02:52 PM make una come see candidate wey wan contest for election in 2011 ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: divineproject on 22-09-2010 02:50 PM Quote from: Michro on 22-09-2010 02:44 PM Quote from: sophiebaby on 22-09-2010 02:39 PM ok love..love u too Na weting be agbalagba na?Agbalagba You have been sold and changed collected...........hehe ![]() Michro na lie ooo... no mind DP Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
i sent u a request on messenger Replyabeg accept that thing sharpily
| |||||
Quote from: sophiebaby on 22-09-2010 02:53 PM Quote from: blessedme on 22-09-2010 02:49 PM love tori sophie & Michro 2011 Michro.. u gree? if u no gree i go choose anada candidate Yes I gree sharp sharp I am as gentle as a dove and as wise as a serpent
| |||||
Quote from: sophiebaby on 22-09-2010 02:55 PM Quote from: divineproject on 22-09-2010 02:50 PM Quote from: Michro on 22-09-2010 02:44 PM Quote from: sophiebaby on 22-09-2010 02:39 PM ok love..love u too Na weting be agbalagba na?Agbalagba You have been sold and changed collected...........hehe ![]() Michro na lie ooo... no mind DP shebi he doesnt understand it, dat means say u don sell am! A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
ok... Replymake we start campaingn naaaaaaaaa Hmmmm DP .. pls i no get shop oooooooo Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: Michro on 22-09-2010 02:59 PM Quote from: sophiebaby on 22-09-2010 02:53 PM Quote from: blessedme on 22-09-2010 02:49 PM love tori sophie & Michro 2011 Michro.. u gree? if u no gree i go choose anada candidate Yes I gree sharp sharp Love kill me I die........... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
Quote from: divineproject on 22-09-2010 02:50 PM Quote from: Michro on 22-09-2010 02:44 PM Quote from: sophiebaby on 22-09-2010 02:39 PM ok love..love u too Na weting be agbalagba na?Agbalagba You have been sold and changed collected...........hehe ![]() Fake interpreter. Agbalagba means AGED PERSON. I am as gentle as a dove and as wise as a serpent
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)