you wey dey talk like mad man , wating dey inside your pics , wating you get , see your pics and compare it with mine , go and ask ya momma to borrow your sence , we are all here to have fun not to talk to people like a mad person, ***** ya all
 bros, abeg go easy. na ordinary joke dey make you para like this? okay, you sef wey talk all of us dey fat so tey we dey beg federal government for bed wey we go take sleep nko. shey we be like beggerz ni. abeg forget all those americana oyibo wey you dey burst... talk wetin we go hear joor. Posted: at 11-10-2010 10:58 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
I tire 4 d dude self! Posted: at 11-10-2010 05:12 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jeffrey4u at 11-10-2010 05:15 PM (14 years ago) (m) u no get work abi let ur master see u siting idol.
Tee Hee Hee Posted: at 11-10-2010 05:15 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brizio at 12-10-2010 04:41 AM (14 years ago) (m) you wey dey talk like mad man , wating dey inside your pics , wating you get , see your pics and compare it with mine , go and ask ya momma to borrow your sence , we are all here to have fun not to talk to people like a mad person, ***** ya all
 bros, abeg go easy. na ordinary joke dey make you para like this? okay, you sef wey talk all of us dey fat so tey we dey beg federal government for bed wey we go take sleep nko. shey we be like beggerz ni. abeg forget all those americana oyibo wey you dey burst... talk wetin we go hear joor. abeg ask am oh Posted: at 12-10-2010 04:41 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
soki4real at 12-10-2010 05:01 AM (14 years ago) (m) Lol , i don't have stomach to laugh lol, pls and pls i dey beg all this m u r d e r f u c k e r's people that don't know how to make fun with people should stop sending there comment , I'm not referring to anyone , just to have fun because as you dey look at my pics you can see i always Lol, life is too short Posted: at 12-10-2010 05:01 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
brizio at 12-10-2010 05:16 AM (14 years ago) (m) *singing* see kettle calling the pot black Posted: at 12-10-2010 05:16 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
soki4real at 12-10-2010 05:29 AM (14 years ago) (m) Reply |
brizio at 12-10-2010 05:33 AM (14 years ago) (m) confusion don jamu accident yeepa!!! Posted: at 12-10-2010 05:33 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
soki4real at 12-10-2010 06:04 AM (14 years ago) (m) Lol Posted: at 12-10-2010 06:04 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
soki4real at 12-10-2010 06:08 AM (14 years ago) (m) Brizio ! "you are the half firewood wey dey destroy fire" lol Posted: at 12-10-2010 06:08 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Lol , i don't have stomach to laugh lol, pls and pls i dey beg all this m u r d e r f u c k e r's people that don't know how to make fun with people should stop sending there comment , I'm not referring to anyone , just to have fun because as you dey look at my pics you can see i always Lol, life is too short  see, all this rubbish no go help you at all... who are you referring to as murderf***kerz? make you just mind yoursef o. Posted: at 12-10-2010 01:29 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
soki4real at 12-10-2010 06:54 PM (14 years ago) (m) WOW ! see ya pics, that is why you come here to cry abii, you no even fit to upload ya pics , you just like to cry , ok sorry i will toy 4 u ,LOL Posted: at 12-10-2010 06:54 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
WOW ! see ya pics, that is why you come here to cry abii, you no even fit to upload ya pics , you just like to cry , ok sorry i will toy 4 u ,LOL
na now you dey yarn the language wey i dey hear and understand. all that murderf***ker rubbish wey you dey dust na okpata. ehn, you say wetin do my pics... did you say i can't upload my pix? lol... you funny oo. try visit my profile page, i sure say you go see my pixz for there. and one more thing, you don dey grow up small small oo. Posted: at 12-10-2010 07:16 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
xter at 12-10-2010 10:22 PM (14 years ago) (m) Leave am bros, na ur boy
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 12-10-2010 10:22 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Luvsylvia at 12-10-2010 10:34 PM (14 years ago) (f) Ah ah Why are u all taking dis joke personal and besides how the joke take affect una? Abeg make una free Soki jo, we all are here to catch our fun. Posted: at 12-10-2010 10:34 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Luvsylvia at 12-10-2010 10:35 PM (14 years ago) (f) Ah ah Why are u all taking dis joke personal and besides how the joke take affect una? Abeg make una free Soki jo, we all are here to catch our fun. Posted: at 12-10-2010 10:35 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
brizio at 13-10-2010 02:37 AM (14 years ago) (m) Brizio ! "you are the half firewood wey dey destroy fire" lol
kai...i no know if na good or bad thing...so i no know if to vex or happy i go do the two Posted: at 13-10-2010 02:37 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Ah ah Why are u all taking dis joke personal and besides how the joke take affect una? Abeg make una free Soki jo, we all are here to catch our fun.  Dearia, no body is takin the joke personal......Thats the way they comment on jokes sometimes, don't worry with time you will understand them! Posted: at 13-10-2010 09:56 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Ah ah Why are u all taking dis joke personal and besides how the joke take affect una? Abeg make una free Soki jo, we all are here to catch our fun.  Dearia, no body is takin the joke personal......Thats the way they comment on jokes sometimes, don't worry with time you will understand them!   why you leak our secret? you for leave them make dem dey para go now. Posted: at 13-10-2010 10:07 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Leave am bros, na ur boy
oga mi. welcome jare... Posted: at 13-10-2010 10:09 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |