



@oga poster, you think say this you're so fat
Posted: at | |
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 13-10-2010 09:56 AM Quote from: Luvsylvia on 12-10-2010 10:35 PM Ah ah Why are u all taking dis joke personal and besides how the joke take affect una? Abeg make una free Soki jo, we all are here to catch our fun. Dearia, no body is takin the joke personal......Thats the way they comment on jokes sometimes, don't worry with time you will understand them! ![]() ![]() ![]() ![]() @oga poster, you think say this you're so fat
| |||||
Quote from: Kristiantus on 13-10-2010 10:07 AM Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 13-10-2010 09:56 AM Quote from: Luvsylvia on 12-10-2010 10:35 PM Ah ah Why are u all taking dis joke personal and besides how the joke take affect una? Abeg make una free Soki jo, we all are here to catch our fun. Dearia, no body is takin the joke personal......Thats the way they comment on jokes sometimes, don't worry with time you will understand them! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() why you leak our secret? you for leave them make dem dey para go now. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
i see some boiling points up to 1000 degrees. Abeg do alow np explode Reply
| |||||
Wrong guess,i'm as thin as a stick insect! ReplyD devil must b using ur destiny 2 weave his pubic hair if u think imma change all ma colors 4 u!
| |||||
huh?... meaning? Reply
| |||||
i dont know wating i do 4 dis people or una no me 4 sum where b4?. ReplyHey you wey dey cry , i know say you get pics but you no sabi put am for your profile , you only like to cry around ,Gosh! i pity 4 u
| |||||
Quote from: Luvsylvia on 12-10-2010 10:34 PM Ah ah Why are u all taking dis joke personal and besides how the joke take affect una? Abeg make una free Soki jo, we all are here to catch our fun. ![]() ![]() Abi oo , i dont understand all dis shit on my comment .well maybe they don't no how to catch fun ,for example you can see the one that like to cry , him no sabi put his pics on his profile , he only like to cry on every comment Lol
| |||||
brb Reply
| |||||
abeg no come back i do mistake enter here self Reply
| |||||
Quote from: Donmicheal on 14-10-2010 06:18 AM abeg no come back i do mistake enter here self ![]()
| |||||
Quote from: Donmicheal on 14-10-2010 06:18 AM abeg no come back i do mistake enter here self ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
hmm Reply
| |||||
running Reply
| |||||
Everybody i dey take this time to apologize , make una forgive me but i knw ask you to forgive me over my comment ooo , but i want my brother wey i dont talk rubbish to forgive me , the person know his self Reply
| |||||
Quote from: soki4real on 15-10-2010 02:33 AM Everybody i dey take this time to apologize , make una forgive me but i knw ask you to forgive me over my comment ooo , but i want my brother wey i dont talk rubbish to forgive me , the person know his self ![]() ![]() ![]() welcome home son... ![]() ehn, so pidgin english full your mouth like this na him you dey blow americana like say you be obama. ![]()
| |||||
haaaaaaaaaaaaaaa so u no get work at allllllllllllllllllll Reply
| |||||
![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 15-10-2010 10:47 AM Quote from: soki4real on 15-10-2010 02:33 AM Everybody i dey take this time to apologize , make una forgive me but i knw ask you to forgive me over my comment ooo , but i want my brother wey i dont talk rubbish to forgive me , the person know his self ![]() ![]() ![]() welcome home son... ![]() ehn, so pidgin english full your mouth like this na him you dey blow americana like say you be obama. ![]() well, i no be obama but i pray to be lucky like him ![]() ![]()
| |||||
cmmon guy dis does'nt even make no sense, aba Reply
| |||||
Quote from: teewhy44 on 15-10-2010 04:03 PM cmmon guy dis does'nt even make no sense, aba heheheheheheheheheee... ![]() better not start another brawl. ![]()
|
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Rapper, Phyno Unveils His Daughter, Shares Adorable Video to Mark Her Second Birthday
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
Emotional Moment Femi Adebayo Presented His 2025 AMVCA Trophies to His Dad, Adebayo Salami
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners