DONT STOP!!! (Page 2)

Date: 18-10-2008 2:14 pm (16 years ago) | Author: Ejemai Stephen
1 [2] 3 4 5 6
- rezimero at 31-10-2008 03:33 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: orezo on 31-10-2008 03:26 PM
See me see monkey ohhh!!!

Na u wan dash me woman???

U no know sey if i introduce u to pple as my enemy sef dem go hate me???

Not to talk of sey na girl u wan kon give me.
Habi d girl na monkey like u???
bros u dey make me dey cry for the guy oh :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'(
u wan pursue am comot for naijapals???
Posted: at 31-10-2008 03:33 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 31-10-2008 03:39 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on 31-10-2008 03:33 PM
Quote from: orezo on 31-10-2008 03:26 PM
See me see monkey ohhh!!!

Na u wan dash me woman???

U no know sey if i introduce u to pple as my enemy sef dem go hate me???

Not to talk of sey na girl u wan kon give me.
Habi d girl na monkey like u???
bros u dey make me dey cry for the guy oh :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'(
u wan pursue am comot for naijapals???

I am like a tawinjin and i go spread all over you like a disease. Let me tell you monkey yato si chimpanzee
Wetin dey worry you, orezo or what u call your self. I better pass you, just leave it.  Rezi take it or leave it, u re by baby. i can get you some cool drinks, if i no party guys and babes no go happy. i be the one green genius of the world. check me out.
Posted: at 31-10-2008 03:39 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 31-10-2008 03:45 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: grin_genius4lif on 31-10-2008 03:39 PM
Quote from: rezimero on 31-10-2008 03:33 PM
Quote from: orezo on 31-10-2008 03:26 PM
See me see monkey ohhh!!!

Na u wan dash me woman???

U no know sey if i introduce u to pple as my enemy sef dem go hate me???

Not to talk of sey na girl u wan kon give me.
Habi d girl na monkey like u???
bros u dey make me dey cry for the guy oh :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'(
u wan pursue am comot for naijapals???

I am like a tawinjin and i go spread all over you like a disease. Let me tell you monkey yato si chimpanzee
Wetin dey worry you, orezo or what u call your self. I better pass you, just leave it.  Rezi take it or leave it, u re by baby. i can get you some cool drinks, if i no party guys and babes no go happy. i be the one green genius of the world. check me out.
no be you i dey see so? abi you remain for house?
Posted: at 31-10-2008 03:45 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 31-10-2008 04:00 PM (16 years ago)
(m)
u tell u dat lie sey u beta pass me??? d pesin wen tell u na greet deciever and liar.

ohh so na now u wan on explain ur name well eehh??? so u no be mr grinny again???

ok i undastand u. shebi na green grinny genius u be... Green genius ke, abi green genius of the world ni???
Posted: at 31-10-2008 04:00 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 31-10-2008 04:03 PM (16 years ago)
(m)
na me you dey see, see levels. me be cool headed guy. I no dey shout. I represent Naija for the world. Wink
Posted: at 31-10-2008 04:03 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 31-10-2008 04:08 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: grin_genius4lif on 31-10-2008 04:03 PM
na me you dey see, see levels. me be cool headed guy. I no dey shout. I represent Naija for the world. Wink
the local champion of your street
Posted: at 31-10-2008 04:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 31-10-2008 04:31 PM (16 years ago)
(m)
Hahahaah!!! Locally based cool headed guy...

U try... LOL
Posted: at 31-10-2008 04:31 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 31-10-2008 04:56 PM (16 years ago)
(m)
i know say if dem put you for local government chairpangolo position for ya area you go dey happy, abi u dey husle for uptown wey dey make u halla like u smoke weed. anyway i trust you..
Posted: at 31-10-2008 04:56 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 31-10-2008 05:46 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: grin_genius4lif on 31-10-2008 04:56 PM
i know say if dem put you for local government chairpangolo position for ya area you go dey happy, abi u dey husle for uptown wey dey make u halla like u smoke weed. anyway i trust you..
bros only u dey take your own jargons confuse yourself. na wah for you oh. how people wey know u dey take cope?
Posted: at 31-10-2008 05:46 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 31-10-2008 06:03 PM (16 years ago)
(m)
u no get teacher or mentor, or make you go ask your Aboki friend Orezo. who knows were two una meet.
Posted: at 31-10-2008 06:03 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 31-10-2008 06:21 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: grin_genius4lif on 31-10-2008 06:03 PM
u no get teacher or mentor, or make you go ask your Aboki friend Orezo. who knows were two una meet.
why u wan know where we meet
Posted: at 31-10-2008 06:21 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 31-10-2008 06:52 PM (16 years ago)
(m)
Him like our Stylee, so he like be like us...

Make we allow am???
Posted: at 31-10-2008 06:52 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 31-10-2008 06:58 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: orezo on 31-10-2008 06:52 PM
Him like our Stylee, so he like be like us...

Make we allow am???

Which yeye style you guys got. wetin dey do you. ur head dey shake. Its a pity, I no wan join ur party. commot or i woze you
Posted: at 31-10-2008 06:58 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 31-10-2008 07:07 PM (16 years ago)
(m)
Oh boy sit down there dey form... na u get ur mouth oohh
Posted: at 31-10-2008 07:07 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 31-10-2008 07:13 PM (16 years ago)
(m)
abeg free that guy. e no get style, e no even get styless. person no know which one e get. if take dis kind person join body you go public enemy number 1
Posted: at 31-10-2008 07:13 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 31-10-2008 07:21 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on 31-10-2008 07:13 PM
abeg free that guy. e no get style, e no even get styless. person no know which one e get. if take dis kind person join body you go public enemy number 1

sorry for you yeye man. u want number one enemy u no go sit for express road dey chop groundnut. anything wey happen to you na ur number one enemy. u no dey shame upon all the mess wey full your body u wan use rob am with another person. da bi mose da. God forbid. Now mind you my  style is the best. won le won ba. Orezo u hear am. confirma.
Posted: at 31-10-2008 07:21 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 31-10-2008 07:28 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: grin_genius4lif on 31-10-2008 07:21 PM
Quote from: rezimero on 31-10-2008 07:13 PM
abeg free that guy. e no get style, e no even get styless. person no know which one e get. if take dis kind person join body you go public enemy number 1

sorry for you yeye man. u want number one enemy u no go sit for express road dey chop groundnut. anything wey happen to you na ur number one enemy. u no dey shame upon all the mess wey full your body u wan use rob am with another person. da bi mose da. God forbid. Now mind you my  style is the best. won le won ba. Orezo u hear am. confirma.
U be heavy village champion oh. see as the langua just dey flow for your mouth.
Posted: at 31-10-2008 07:28 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 31-10-2008 07:36 PM (16 years ago)
(m)
U for go read one of ya friend article for "big lie" wey no single english dey exept ajegunle palava. u dey here dey form. u no dey shame. look before you leap.
Posted: at 31-10-2008 07:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 31-10-2008 07:51 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: grin_genius4lif on 31-10-2008 07:36 PM
U for go read one of ya friend article for "big lie" wey no single english dey exept ajegunle palava. u dey here dey form. u no dey shame. look before you leap.
\
atleast we understand wetin e write. what of your own?
Posted: at 31-10-2008 07:51 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 31-10-2008 07:54 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on 31-10-2008 07:51 PM
Quote from: grin_genius4lif on 31-10-2008 07:36 PM
U for go read one of ya friend article for "big lie" wey no single english dey exept ajegunle palava. u dey here dey form. u no dey shame. look before you leap.
\
atleast we understand wetin e write. what of your own?

my own be technology. only correct people dey enjoy.  Shocked Shocked Grin Grin Grin
Posted: at 31-10-2008 07:54 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4 5 6

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. VIDEO: Jarvis Surprises Peller With a Lavish Birthday Gift

  2. Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion

  3. PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night

  4. EFCC Arrests Two Chinese Nationals, Six Nigerians Over Illegal Mining in Ogun State (Photos)

  5. Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned

  6. Ganduje Sparks Controversy With One-Party State Remarks Amid Wave Of Defections

  7. Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo

  8. EFCC To Investigate Alleged ₦528bn Misappropriation By Ex-Zamfara Governor, Matawalle


THIS WEEK
  1. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  2. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  3. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  4. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  5. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  6. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  7. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  8. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  9. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  10. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions