rezimero at 31-10-2008 07:57 PM (16 years ago) (m) U for go read one of ya friend article for "big lie" wey no single english dey exept ajegunle palava. u dey here dey form. u no dey shame. look before you leap. \ atleast we understand wetin e write. what of your own? my own be technology. only correct people dey enjoy.  'correct' as in people wey weak like u Posted: at 31-10-2008 07:57 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u mean wit? u no dey shame. anyway ur IQ dey very low everything wey dey your mind be how you go spoil people work. mr criticizer u no get appetizer make u fall for shit small make air blow for ya stomack so that ideas may enter. I steal weak like this. mumu. Aboki fit you well well. Posted: at 31-10-2008 08:01 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 3-11-2008 10:18 AM (16 years ago) (m) u mean wit? u no dey shame. anyway ur IQ dey very low everything wey dey your mind be how you go spoil people work. mr criticizer u no get appetizer make u fall for shit small make air blow for ya stomack so that ideas may enter. I steal weak like this. mumu. Aboki fit you well well.
U dey eva dey talk about IQ, wetin u know sey b d meaning? U OLODO... Posted: at 3-11-2008 10:18 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Jboy4shezo at 3-11-2008 10:25 AM (16 years ago) (m) make una free grin_genuis4lif as e be say this na im only opportunity to toast woman make im enjoy Posted: at 3-11-2008 10:25 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
orezo at 3-11-2008 10:31 AM (16 years ago) (m) Hehehe... thank God sey pple don know am finish. Posted: at 3-11-2008 10:31 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 3-11-2008 10:42 AM (16 years ago) (m) abeg make una leave the grin-genius. e don cool down Posted: at 3-11-2008 10:42 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 3-11-2008 10:47 AM (16 years ago) (m) Ok i hear. na bcos of u sha!!! Posted: at 3-11-2008 10:47 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 3-11-2008 11:08 AM (16 years ago) (m) Ok i hear. na bcos of u sha!!!
THANX. but the guy start again we go treat im f**k up Posted: at 3-11-2008 11:08 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 3-11-2008 11:12 AM (16 years ago) (m) correct yarn... Posted: at 3-11-2008 11:12 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 3-11-2008 11:34 AM (16 years ago) (m) Reply |
orezo at 4-11-2008 04:04 PM (16 years ago) (m) Na sooo ooh Posted: at 4-11-2008 04:04 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Na sooo ooh
Whose phyuk up you go treat ? rice or eba ? Posted: at 4-11-2008 09:17 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 5-11-2008 05:09 PM (16 years ago) (m) Na sooo ooh
Whose up you go treat ? rice or eba ? Anyone u cook??? Posted: at 5-11-2008 05:09 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 5-11-2008 06:10 PM (16 years ago) (m) una wan do party? una dey talk like people wey wan chop leave us Posted: at 5-11-2008 06:10 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 5-11-2008 06:50 PM (16 years ago) (m) No worry u go dey the Groove. I dey invite u, omotola and grin. I no suppose invite grin but d reason why i invite am na sey na my guy now and he dey volunteer to cook for the groove...LOL Posted: at 5-11-2008 06:50 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 5-11-2008 06:56 PM (16 years ago) (m) if na grin go cook, o boy i no go show. u wan kill me? u wan make i chop concoction for belle? i neva enjoy life finish o Posted: at 5-11-2008 06:56 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 5-11-2008 07:01 PM (16 years ago) (m) No worry Grin sabi cook well well. U know see e face??? he b like who go like food and pesin wen like food go sabi cook too. Ok i go tell am sey if the food no sweet e no go chop... dat one go make am sit up... U hear??? LOL Posted: at 5-11-2008 07:01 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
No worry Grin sabi cook well well. U know see e face??? he b like who go like food and pesin wen like food go sabi cook too. Ok i go tell am sey if the food no sweet e no go chop... dat one go make am sit up... U hear??? LOL
But you guys can imagine alot. This plan cant work, i already told your (orezo) boss that i am going to employ you for cook assistant in on coming homecoming day, rezimero u can serve i already included you in the list of service man. i think everything is ok, please let me know if you have any thing in mind to tell me concerning this. Posted: at 5-11-2008 07:13 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 5-11-2008 07:31 PM (16 years ago) (m) No worry Grin sabi cook well well. U know see e face??? he b like who go like food and pesin wen like food go sabi cook too. Ok i go tell am sey if the food no sweet e no go chop... dat one go make am sit up... U hear??? LOL
anything he cook na im go first taste am. just in case Posted: at 5-11-2008 07:31 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u no dey shame? u want me to cook for you? wetin u go take eat am? mouth or nose? abeg go insde kishen make u go cook Posted: at 5-11-2008 07:35 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |