rezimero at 5-11-2008 07:38 PM (16 years ago) (m) No worry Grin sabi cook well well. U know see e face??? he b like who go like food and pesin wen like food go sabi cook too. Ok i go tell am sey if the food no sweet e no go chop... dat one go make am sit up... U hear??? LOL
But you guys can imagine alot. This plan cant work, i already told your (orezo) boss that i am going to employ you for cook assistant in on coming homecoming day, rezimero u can serve i already included you in the list of service man. i think everything is ok, please let me know if you have any thing in mind to tell me concerning this. u no dey shame? u want me to cook for you? wetin u go take eat am? mouth or nose? abeg go insde kishen make u go cook
see this one we dey raise your profile you no appreciate. na every dey get that opportunity? Posted: at 5-11-2008 07:38 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
rezimero at 6-11-2008 09:39 AM (16 years ago) (m) Reply |
orezo at 13-11-2008 02:27 PM (16 years ago) (m) She wan hear weda pesin dey open her pot for kitchen...LOL Posted: at 13-11-2008 02:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na only me dey open my pot ooh... heheheee... Posted: at 13-11-2008 02:33 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 13-11-2008 02:49 PM (16 years ago) (m) I know na... Dat y i say u dey listen weda pesin wen u no send wan open am for you...LOL Posted: at 13-11-2008 02:49 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 14-11-2008 11:15 AM (16 years ago) (m) which kind pot una dey talk? Posted: at 14-11-2008 11:15 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 14-11-2008 04:53 PM (16 years ago) (m) Cooking pot oooh... Abi u know another type??? Posted: at 14-11-2008 04:53 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hacangel26 at 14-11-2008 05:01 PM (16 years ago) (f) gud one bad one wot can i say lolllzzz
***hac******hac******hac*** Posted: at 14-11-2008 05:01 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rezimero at 14-11-2008 05:52 PM (16 years ago) (m) Cooking pot oooh... Abi u know another type???
plenty types of pots dey oh, abi you no know? Posted: at 14-11-2008 05:52 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 14-11-2008 06:07 PM (16 years ago) (m) Enlighten me na...@rezi Posted: at 14-11-2008 06:07 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 14-11-2008 06:17 PM (16 years ago) (m) Enlighten me na...@rezi
you don enrol/register? Posted: at 14-11-2008 06:17 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 14-11-2008 06:21 PM (16 years ago) (m) I b don 4get ooh... Shebi dem dey price enrollment fees...LOL Posted: at 14-11-2008 06:21 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
She wan hear weda pesin dey open her pot for kitchen...LOL
LOL...u remember your childhood life Posted: at 14-11-2008 06:24 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 14-11-2008 06:34 PM (16 years ago) (m) I b don 4get ooh... Shebi dem dey price enrollment fees...LOL
how much go pay last? Posted: at 14-11-2008 06:34 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Business man for inside forum...waffi no dey last if na ....na [email protected] smuggler Posted: at 14-11-2008 06:38 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 14-11-2008 06:40 PM (16 years ago) (m) Reply |
@ Ore..dem dey booth brain? ah ha! see oh...even if people blind, dem go still read say na ur brain too weak..like firewood trucks Posted: at 14-11-2008 06:42 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 14-11-2008 07:11 PM (16 years ago) (m) u sure say that principal go give you better goods? Posted: at 14-11-2008 07:11 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 14-11-2008 07:11 PM (16 years ago) (m) restart grin brain Posted: at 14-11-2008 07:11 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |