Blow the satan (Page 9)

Date: 01-11-2010 8:43 pm (14 years ago) | Author: Ugochukwu Terry Ofoegbu
1 ... 6 7 8 [9] 10 11 12 ... 14
- sixtyhoneyy at 5-01-2011 11:14 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: florish4love on 11-11-2010 08:47 AM
na google u go ask dat one
Grin Grin Grin Grin Cheesy
Posted: at 5-01-2011 11:14 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sixtyhoneyy at 5-01-2011 11:19 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: terryworld on 12-11-2010 09:54 AM
i no take anything na only expired water wey i take cos we dey fasting that day.
Grin Grin Grin Grin Grin Cheesy Cheesy  Shocked
Posted: at 5-01-2011 11:19 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sixtyhoneyy at 5-01-2011 11:25 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: terryworld on 17-12-2010 06:06 PM
make i come hellfire?e no go work 4 u.tell dem say u no c me at all
hehehehe nor tell me say you dey fear like this Grin
Posted: at 5-01-2011 11:25 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sixtyhoneyy at 5-01-2011 11:26 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on 17-12-2010 04:55 PM
Quote from: terryworld on 17-12-2010 04:10 PM
ok but i still need d address

ok
if u go left, turn the round about, turn left again, then turn right, go straight, then come back and turn enter that street, then go back to ur starting point
you will see me there
 Grin
Grin Grin Grin Cheesy
Posted: at 5-01-2011 11:26 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sixtyhoneyy at 5-01-2011 11:33 AM (14 years ago)
(f)
nice one anyway
Posted: at 5-01-2011 11:33 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 5-01-2011 11:36 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: sixtyhoneyy on  5-01-2011 11:25 AM
Quote from: terryworld on 17-12-2010 06:06 PM
make i come hellfire?e no go work 4 u.tell dem say u no c me at all
hehehehe nor tell me say you dey fear like this Grin
sweetie,i no dey fear ooo but dem no dey do muscle 4 hell fire.swtheart u no trust me again?

Posted: at 5-01-2011 11:36 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 5-01-2011 08:18 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on  4-01-2011 09:50 AM
Quote from: kaycee22 on  3-01-2011 09:53 PM
TERRY y u wan carry me go hell faya? i no dey go abeg i neva buy ticket ,,, dey go i go meet u later.......byebye
Grin Grin Grin Grin Grin Grin

make him reserve seat for u?
nope.... abeg terry colect skypon fone number so u go let am know wen u reach......
skypon take care am sure u will get used to the place.....
Posted: at 5-01-2011 08:18 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kaycee22 at 5-01-2011 08:20 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on  5-01-2011 10:46 AM
Quote from: kaycee22 on  3-01-2011 09:53 PM
TERRY y u wan carry me go hell faya? i no dey go abeg i neva buy ticket ,,, dey go i go meet u later.......byebye
shey u dey crazy 4 heart abi?
U wey be secratery 4 hell fire dey complain.abeg go work b4 ur boss sack u.
abeg helep me tell am say i no lyk dat plce .... so make im  employ u for ma position......
Posted: at 5-01-2011 08:20 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 5-01-2011 10:19 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on  5-01-2011 10:46 AM
Quote from: kaycee22 on  3-01-2011 09:53 PM
TERRY y u wan carry me go hell faya? i no dey go abeg i neva buy ticket ,,, dey go i go meet u later.......byebye
shey u dey crazy 4 heart abi?
U wey be secratery 4 hell fire dey complain.abeg go work b4 ur boss sack u.

how u take know abi u don go hell b4?
ok u be cleaner for hell Grin Grin

Posted: at 5-01-2011 10:19 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 5-01-2011 10:25 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on  5-01-2011 11:36 AM
Quote from: sixtyhoneyy on  5-01-2011 11:25 AM
Quote from: terryworld on 17-12-2010 06:06 PM
make i come hellfire?e no go work 4 u.tell dem say u no c me at all
hehehehe nor tell me say you dey fear like this Grin
sweetie,i no dey fear ooo but dem no dey do muscle 4 hell fire.swtheart u no trust me again?

anybody wey form rambo for hell eh
presido go dial number for him ear
hiohiohiohiohiohiohioooooooo

Posted: at 5-01-2011 10:25 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 5-01-2011 10:27 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on  5-01-2011 08:18 PM
Quote from: Skypon2002 on  4-01-2011 09:50 AM
Quote from: kaycee22 on  3-01-2011 09:53 PM
TERRY y u wan carry me go hell faya? i no dey go abeg i neva buy ticket ,,, dey go i go meet u later.......byebye
Grin Grin Grin Grin Grin Grin

make him reserve seat for u?
nope.... abeg terry colect skypon fone number so u go let am know wen u reach......
skypon take care am sure u will get used to the place.....

i dey run 440 for that place ooooo
u wey dey there, u dey try oooo
i no fit stay there
 Grin Grin

Posted: at 5-01-2011 10:27 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 5-01-2011 10:29 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on  5-01-2011 08:20 PM
Quote from: terryworld on  5-01-2011 10:46 AM
Quote from: kaycee22 on  3-01-2011 09:53 PM
TERRY y u wan carry me go hell faya? i no dey go abeg i neva buy ticket ,,, dey go i go meet u later.......byebye
shey u dey crazy 4 heart abi?
U wey be secratery 4 hell fire dey complain.abeg go work b4 ur boss sack u.
abeg helep me tell am say i no lyk dat plce .... so make im  employ u for ma position......

so u wan leave ur post commot?
hungry go finish u ooooooo
how u go take get money feed ur family?

anyway, @terry
i am happy for u ooooo
u ve gotten a new post
congrats
 Grin Grin Grin

Posted: at 5-01-2011 10:29 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sixtyhoneyy at 5-01-2011 11:31 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: terryworld on  5-01-2011 11:36 AM
Quote from: sixtyhoneyy on  5-01-2011 11:25 AM
Quote from: terryworld on 17-12-2010 06:06 PM
make i come hellfire?e no go work 4 u.tell dem say u no c me at all
hehehehe nor tell me say you dey fear like this Grin
sweetie,i no dey fear ooo but dem no dey do muscle 4 hell fire.swtheart u no trust me again?
hehehehe i trust you that is why you are my honey
Posted: at 5-01-2011 11:31 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 6-01-2011 06:04 AM (14 years ago)
(m)
he is ur honey an u are his bee
abeg no sting us here oo Grin Grin

Posted: at 6-01-2011 06:04 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 6-01-2011 06:24 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on  5-01-2011 10:19 PM
Quote from: terryworld on  5-01-2011 10:46 AM
Quote from: kaycee22 on  3-01-2011 09:53 PM
TERRY y u wan carry me go hell faya? i no dey go abeg i neva buy ticket ,,, dey go i go meet u later.......byebye
shey u dey crazy 4 heart abi?
U wey be secratery 4 hell fire dey complain.abeg go work b4 ur boss sack u.

how u take know abi u don go hell b4?
ok u be cleaner for hell Grin Grin
hehe na u be director-general 4 hell nah.and una don sack me since.

Posted: at 6-01-2011 06:24 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 6-01-2011 06:26 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on  5-01-2011 10:29 PM
Quote from: kaycee22 on  5-01-2011 08:20 PM
Quote from: terryworld on  5-01-2011 10:46 AM
Quote from: kaycee22 on  3-01-2011 09:53 PM
TERRY y u wan carry me go hell faya? i no dey go abeg i neva buy ticket ,,, dey go i go meet u later.......byebye
shey u dey crazy 4 heart abi?
U wey be secratery 4 hell fire dey complain.abeg go work b4 ur boss sack u.
abeg helep me tell am say i no lyk dat plce .... so make im  employ u for ma position......

so u wan leave ur post commot?
hungry go finish u ooooooo
how u go take get money feed ur family?

anyway, @terry
i am happy for u ooooo
u ve gotten a new post
congrats
 Grin Grin Grin
ur tenis there.congrat 4 wetin?

Posted: at 6-01-2011 06:26 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 6-01-2011 06:28 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: sixtyhoneyy on  5-01-2011 11:31 PM
Quote from: terryworld on  5-01-2011 11:36 AM
Quote from: sixtyhoneyy on  5-01-2011 11:25 AM
Quote from: terryworld on 17-12-2010 06:06 PM
make i come hellfire?e no go work 4 u.tell dem say u no c me at all
hehehehe nor tell me say you dey fear like this Grin
sweetie,i no dey fear ooo but dem no dey do muscle 4 hell fire.swtheart u no trust me again?
hehehehe i trust you that is why you are my honey
hehe sweetie dont mind skypon.u knw say u be sugar in my purewater.

Posted: at 6-01-2011 06:28 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 6-01-2011 06:31 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on  6-01-2011 06:04 AM
he is ur honey an u are his bee
abeg no sting us here oo Grin Grin
osu imi and onye imi ufu.
I knw say u go talk.
If we like,we sting each cos e no dey pain us.

Posted: at 6-01-2011 06:31 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 6-01-2011 07:31 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on  6-01-2011 06:24 AM
Quote from: Skypon2002 on  5-01-2011 10:19 PM
Quote from: terryworld on  5-01-2011 10:46 AM
Quote from: kaycee22 on  3-01-2011 09:53 PM
TERRY y u wan carry me go hell faya? i no dey go abeg i neva buy ticket ,,, dey go i go meet u later.......byebye
shey u dey crazy 4 heart abi?
U wey be secratery 4 hell fire dey complain.abeg go work b4 ur boss sack u.

how u take know abi u don go hell b4?
ok u be cleaner for hell Grin Grin
hehe na u be director-general 4 hell nah.and una don sack me since.

no be me be the director general for hell ooooo, but the director general resemble me na him make u think say na me be dat.
again, him tell me say him never sack u. him say u dey hardworking and so nothing fit make am sack u for work.
 Grin Grin
so keep it ok?
 Grin

him go still promote u very soon Grin Grin

Posted: at 6-01-2011 07:31 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- florish4love at 6-01-2011 07:33 PM (14 years ago)
(f)
U go fear oo
Posted: at 6-01-2011 07:33 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 6 7 8 [9] 10 11 12 ... 14

Featured Discussions