Skypon2002 at 6-01-2011 07:35 PM (14 years ago) (m) TERRY y u wan carry me go hell faya? i no dey go abeg i neva buy ticket ,,, dey go i go meet u later.......byebye
shey u dey crazy 4 heart abi? U wey be secratery 4 hell fire dey complain.abeg go work b4 ur boss sack u. abeg helep me tell am say i no lyk dat plce .... so make im employ u for ma position...... so u wan leave ur post commot? hungry go finish u ooooooo how u go take get money feed ur family? anyway, @terry i am happy for u ooooo u ve gotten a new post congrats  ur tenis there.congrat 4 wetin? for ur new job as a secretary for hell nah!!!!!!  kaycee don leave the post for u
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 6-01-2011 07:35 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 6-01-2011 07:37 PM (14 years ago) (m) make i come hellfire?e no go work 4 u.tell dem say u no c me at all
hehehehe nor tell me say you dey fear like this  sweetie,i no dey fear ooo but dem no dey do muscle 4 hell fire.swtheart u no trust me again? hehehehe i trust you that is why you are my honey hehe sweetie dont mind skypon.u knw say u be sugar in my purewater.
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 6-01-2011 07:37 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 6-01-2011 07:39 PM (14 years ago) (m) he is ur honey an u are his bee abeg no sting us here oo  osu imi and onye imi ufu. I knw say u go talk. If we like,we sting each cos e no dey pain us.  no console urself ooooo stings dey pain
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 6-01-2011 07:39 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
terryworld at 6-01-2011 07:47 PM (14 years ago) (m) TERRY y u wan carry me go hell faya? i no dey go abeg i neva buy ticket ,,, dey go i go meet u later.......byebye
shey u dey crazy 4 heart abi? U wey be secratery 4 hell fire dey complain.abeg go work b4 ur boss sack u. abeg helep me tell am say i no lyk dat plce .... so make im employ u for ma position...... so u wan leave ur post commot? hungry go finish u ooooooo how u go take get money feed ur family? anyway, @terry i am happy for u ooooo u ve gotten a new post congrats  ur tenis there.congrat 4 wetin? for ur new job as a secretary for hell nah!!!!!!  kaycee don leave the post for u  kai! I dey mad? My fafa i dey mad?allah damburuba if no be say i be my friend i 4 c wetin i for do me.
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 6-01-2011 07:47 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
darbow at 6-01-2011 08:53 PM (14 years ago) (m) for your mind now you be tyson abi? Posted: at 6-01-2011 08:53 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Skypon2002 at 6-01-2011 09:02 PM (14 years ago) (m) bros na for bathroom u dey snap this ur pics? na baff u dey baff
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 6-01-2011 09:02 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 6-01-2011 09:06 PM (14 years ago) (m) TERRY y u wan carry me go hell faya? i no dey go abeg i neva buy ticket ,,, dey go i go meet u later.......byebye
shey u dey crazy 4 heart abi? U wey be secratery 4 hell fire dey complain.abeg go work b4 ur boss sack u. abeg helep me tell am say i no lyk dat plce .... so make im employ u for ma position...... so u wan leave ur post commot? hungry go finish u ooooooo how u go take get money feed ur family? anyway, @terry i am happy for u ooooo u ve gotten a new post congrats  ur tenis there.congrat 4 wetin? for ur new job as a secretary for hell nah!!!!!!  kaycee don leave the post for u  kai! I dey mad? My fafa i dey mad?allah damburuba if no be say i be my friend i 4 c wetin i for do me. funny boi everything wey u talk eh!!, na only ''my'', ''i'', ''me'', wey i hear, so na urself u dey refer to
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 6-01-2011 09:06 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
terryworld at 6-01-2011 10:05 PM (14 years ago) (m) for your mind now you be tyson abi?
hehe e bi like say u dey eat meat b4 u cook am?
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 6-01-2011 10:05 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
he is ur honey an u are his bee abeg no sting us here oo  haba skypon you dey jealous? Posted: at 6-01-2011 11:31 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 7-01-2011 12:39 AM (14 years ago) (m) for your mind now you be tyson abi?
hehe e bi like say u dey eat meat b4 u cook am? hiohiohiohiohiohiohio
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 7-01-2011 12:39 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 7-01-2011 12:41 AM (14 years ago) (m) he is ur honey an u are his bee abeg no sting us here oo  haba skypon you dey jealous?   i no jealous ooooo i even like as una marry
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 7-01-2011 12:41 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
he is ur honey an u are his bee abeg no sting us here oo  haba skypon you dey jealous?   i no jealous ooooo i even like as una marry  hmmm thank you  ,but i don dey look for am since abeg if you see am help me tell am say i dey miss am ooooo Posted: at 7-01-2011 02:54 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 7-01-2011 04:15 AM (14 years ago) (m) ok ooooo no wahala i go help u tell am if i see am congrats
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 7-01-2011 04:15 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kaycee22 at 7-01-2011 08:06 PM (14 years ago) (m) TERRY y u wan carry me go hell faya? i no dey go abeg i neva buy ticket ,,, dey go i go meet u later.......byebye
shey u dey crazy 4 heart abi? U wey be secratery 4 hell fire dey complain.abeg go work b4 ur boss sack u. how u take know abi u don go hell b4? ok u be cleaner for hell  abeg helep me ask am. Posted: at 7-01-2011 08:06 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kaycee22 at 7-01-2011 08:09 PM (14 years ago) (m) TERRY y u wan carry me go hell faya? i no dey go abeg i neva buy ticket ,,, dey go i go meet u later.......byebye
shey u dey crazy 4 heart abi? U wey be secratery 4 hell fire dey complain.abeg go work b4 ur boss sack u. abeg helep me tell am say i no lyk dat plce .... so make im employ u for ma position...... so u wan leave ur post commot? hungry go finish u ooooooo how u go take get money feed ur family? anyway, @terry i am happy for u ooooo u ve gotten a new post congrats  ur tenis there.congrat 4 wetin? for ur new job as a secretary for hell nah!!!!!!  kaycee don leave the post for u  tell am jor. Posted: at 7-01-2011 08:09 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kaycee22 at 7-01-2011 08:13 PM (14 years ago) (m) TERRY y u wan carry me go hell faya? i no dey go abeg i neva buy ticket ,,, dey go i go meet u later.......byebye
shey u dey crazy 4 heart abi? U wey be secratery 4 hell fire dey complain.abeg go work b4 ur boss sack u. abeg helep me tell am say i no lyk dat plce .... so make im employ u for ma position...... so u wan leave ur post commot? hungry go finish u ooooooo how u go take get money feed ur family? anyway, @terry i am happy for u ooooo u ve gotten a new post congrats  ur tenis there.congrat 4 wetin? for ur new job as a secretary for hell nah!!!!!!  kaycee don leave the post for u  kai! I dey mad? My fafa i dey mad?allah damburuba if no be say i be my friend i 4 c wetin i for do me. kai! u be danbanza kowei. Posted: at 7-01-2011 08:13 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 8-01-2011 03:14 AM (14 years ago) (m) u self be hausa man? kai!!!, two op una i dey sfeak hausa koo walai!!, i no go enter por this flace again kaiiiii, make i kwomot por hare
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 8-01-2011 03:14 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
brizio at 8-01-2011 05:27 AM (14 years ago) (m) correct joke, all d uda ones dry sotay i don almost turn kilishi for here Posted: at 8-01-2011 05:27 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kaycee22 at 8-01-2011 09:07 PM (14 years ago) (m) u self be hausa man? kai!!!, two op una i dey sfeak hausa koo walai!!, i no go enter por this flace again kaiiiii, make i kwomot por hare  kwom back por here, abi i dey craze? abeg make i tell am por my prend say i know wan sharia por here kaji kwo? Posted: at 8-01-2011 09:07 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 10-01-2011 12:48 PM (14 years ago) (m) kaycee e bi like say i no get am 4 sense kwo?ur fafa i dey call u and u no wan kwomot por dis flace.kai! If ur fafa get me por dis place,he go flap me kwomot por dis flace
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 10-01-2011 12:48 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |