terryworld at 10-01-2011 12:54 PM (14 years ago) (m) he is ur honey an u are his bee abeg no sting us here oo  haba skypon you dey jealous?   i no jealous ooooo i even like as una marry  hmmm thank you  ,but i don dey look for am since abeg if you see am help me tell am say i dey miss am ooooo  swtheart,i don miss u enta ocean.
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 10-01-2011 12:54 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kaycee22 at 10-01-2011 08:48 PM (14 years ago) (m) kaycee e bi like say i no get am 4 sense kwo?ur fafa i dey call u and u no wan kwomot por dis flace.kai! If ur fafa get me por dis place,he go flap me kwomot por dis flace
akay!!!!!!!! terry i dey craze por head kwo?   ? Posted: at 10-01-2011 08:48 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 10-01-2011 09:03 PM (14 years ago) (m) i be ijiot?abi ur fafa i dey craze?kai if i kwom por dis flace eh,i go pry well well
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 10-01-2011 09:03 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kaycee22 at 10-01-2011 09:06 PM (14 years ago) (m) i dey call folice por u now now..... oferation paya por paya go paya ur head...... barawo banza. Posted: at 10-01-2011 09:06 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 10-01-2011 09:21 PM (14 years ago) (m) hahahaha abeg kajikwo.make i no por folice por me abeg.i don formot por here b4 i call am por folice
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 10-01-2011 09:21 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kaycee22 at 10-01-2011 09:28 PM (14 years ago) (m) fank u. Posted: at 10-01-2011 09:28 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 11-01-2011 11:55 AM (14 years ago) (m) u self be hausa man? kai!!!, two op una i dey sfeak hausa koo walai!!, i no go enter por this flace again kaiiiii, make i kwomot por hare  kwom back por here, abi i dey craze? abeg make i tell am por my prend say i know wan sharia por here kaji kwo? walahi! i go tell am make him kwomot por here, me i no want am por sharia
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 11-01-2011 11:55 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 11-01-2011 11:57 AM (14 years ago) (m) he is ur honey an u are his bee abeg no sting us here oo  haba skypon you dey jealous?   i no jealous ooooo i even like as una marry  hmmm thank you  ,but i don dey look for am since abeg if you see am help me tell am say i dey miss am ooooo  swtheart,i don miss u enta ocean. hmn if u enter ocean thats the end ooooo she go leave u go find another bobo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 11-01-2011 11:57 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
terryworld at 11-01-2011 09:28 PM (14 years ago) (m) e no go work 4 u.
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 11-01-2011 09:28 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 12-01-2011 12:44 PM (14 years ago) (m) i no pray make ee work ooo but na u wey dey talk say u don enter ocean na him i dey sorry for cos she go find another bobo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 12-01-2011 12:44 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
terryworld at 12-01-2011 01:08 PM (14 years ago) (m) but na my honey she be
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 12-01-2011 01:08 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 12-01-2011 02:54 PM (14 years ago) (m) sh come be ur bee wey dey shit honey
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 12-01-2011 02:54 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xavexdo5 at 12-01-2011 03:02 PM (14 years ago) (m) ok Posted: at 12-01-2011 03:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 12-01-2011 03:12 PM (14 years ago) (m) ko
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 12-01-2011 03:12 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 12-01-2011 03:35 PM (14 years ago) (m) mental demonstration i like that
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 12-01-2011 03:35 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 12-01-2011 03:37 PM (14 years ago) (f) which kind joke be this na
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 12-01-2011 03:37 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 12-01-2011 03:48 PM (14 years ago) (m) na blowing joke la lolo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 12-01-2011 03:48 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
terryworld at 12-01-2011 07:14 PM (14 years ago) (m) ok
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 12-01-2011 07:14 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kaycee22 at 12-01-2011 09:42 PM (14 years ago) (m) which kind joke be this na
u deff,,,, u no dey c d joke?    ??/ abi u blind,,,, u no dey hear d joke?      ?/ Posted: at 12-01-2011 09:42 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 13-01-2011 08:35 AM (14 years ago) (m) abi she cripple?she no dey walk the joke or she no get nose?she no dey smell the joke?
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 13-01-2011 08:35 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |