Terry World Na Chelsea

Date: 09-11-2010 12:15 pm (14 years ago) | Author: Baruda
[1] 2 3 4
- at 9-11-2010 12:15 PM (14 years ago)
(m)
I Beg Join Better Club ( Never Walk Alone for Life)

People de asked wetin happen last sunday between Chelsea and My Great Club Liverpool

abeg Terryworld Tell them with shame!!!!!!!


Posted: at 9-11-2010 12:15 PM (14 years ago) | Upcoming
- terryworld at 9-11-2010 12:31 PM (14 years ago)
(m)
u said never walk alone but na only u dey walk.them don leave u waka na only walk now.what happend on sunday was just mercy.we dont make una stay 4 relegation zone. Grin

Posted: at 9-11-2010 12:31 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- bodeniyi at 9-11-2010 02:01 PM (14 years ago)
(m)
the guy come dey walk alone for here, I'll be kind enough... at least I like liverpool in english
Posted: at 9-11-2010 02:01 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- josiahlawson at 9-11-2010 02:08 PM (14 years ago)
(m)
abi na chelsea don lose form

you no know say instead of Liverpool to go premiarship go stop?
Posted: at 9-11-2010 02:08 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 9-11-2010 02:09 PM (14 years ago)
(m)
bode u wan walk with am?u beta leave the guy make only him dey work.

Posted: at 9-11-2010 02:09 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- bodeniyi at 9-11-2010 02:11 PM (14 years ago)
(m)
I don dey follow am walk?
Posted: at 9-11-2010 02:11 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 9-11-2010 02:15 PM (14 years ago)
(m)
abeg leave am i want make only him dey walk alone.soon he go enta relegation pit cos na only him dey walk.

Posted: at 9-11-2010 02:15 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- bodeniyi at 9-11-2010 02:18 PM (14 years ago)
(m)
na you go decide for me whom to work with?Huh? abeg free me, I dey follow the guy for back, if him don enter pit, I U-turn
Posted: at 9-11-2010 02:18 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 9-11-2010 02:23 PM (14 years ago)
(m)
hahahaha.bode u bad oo so if the guy enta relegation pit u go u turn?dats y i said na only him dey walk.

Posted: at 9-11-2010 02:23 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- bodeniyi at 9-11-2010 02:26 PM (14 years ago)
(m)
Him get partner wey dey waka with am. except say if him mistakenly enter pit.. then na OYO him dey (On your own)
Posted: at 9-11-2010 02:26 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Arabmoney2 at 9-11-2010 02:29 PM (14 years ago)
(m)
foot ball forum

Posted: at 9-11-2010 02:29 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 9-11-2010 02:32 PM (14 years ago)
(m)
sorry bro no football forum around.

Posted: at 9-11-2010 02:32 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- bodeniyi at 9-11-2010 02:57 PM (14 years ago)
(m)
Na here we decide put am...
Posted: at 9-11-2010 02:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- josiahlawson at 9-11-2010 02:59 PM (14 years ago)
(m)
Terry world no fit accept defeat bcos na mouth all chelsea fans get
Posted: at 9-11-2010 02:59 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 9-11-2010 03:04 PM (14 years ago)
(m)
which defeat?cos we give una three point dats why u dey talk.

Posted: at 9-11-2010 03:04 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- bodeniyi at 9-11-2010 03:19 PM (14 years ago)
(m)
you know wetin threepoints fit cause?? Mr. Terry??
Posted: at 9-11-2010 03:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 9-11-2010 03:25 PM (14 years ago)
(m)
na three point we give them comot them 4rm relegation pit.dont worry we go soon send back to the pit again

Posted: at 9-11-2010 03:25 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- desiresluv20 at 9-11-2010 03:31 PM (14 years ago)
(m)
I be Gunner, I no understand

Posted: at 9-11-2010 03:31 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 9-11-2010 03:34 PM (14 years ago)
(m)
if u be gunner abeg go children forum abeg.

Posted: at 9-11-2010 03:34 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Sheenor at 9-11-2010 05:59 PM (14 years ago)
(m)
gbam!

Posted: at 9-11-2010 05:59 PM (14 years ago) | Hero
Reply
[1] 2 3 4

Featured Discussions