Terry World Na Chelsea (Page 4)

Date: 09-11-2010 12:15 pm (14 years ago) | Author: Baruda
1 2 3 [4]
- Riverniger1 at 21-11-2010 02:22 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: nickyvil on 21-11-2010 02:11 PM
e dey sick bed never loose a match abi chelsea wey no dey sick bed where e dey mad house abi

bros ..abeg 4get man u...man u na history now....follow who know road ooooo Grin

Posted: at 21-11-2010 02:22 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nickyvil at 21-11-2010 02:27 PM (14 years ago)
(m)
who no road? club wey don finsh abi chelsea abi who if no b man u
Posted: at 21-11-2010 02:27 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- federico at 21-11-2010 02:41 PM (14 years ago)
(m)
hmmmmm?
Posted: at 21-11-2010 02:41 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nickyvil at 21-11-2010 02:52 PM (14 years ago)
(m)
yes nah
Posted: at 21-11-2010 02:52 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Riverniger1 at 21-11-2010 05:24 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: federico on 21-11-2010 02:41 PM
hmmmmm?
why hmmmmmmmmmmmmm?whose side u dey?

Posted: at 21-11-2010 05:24 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 22-11-2010 12:06 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: federico on 21-11-2010 01:25 PM
chelsea till i die..
correct guy.even if dem go relegation but satan forbid oo,i go still dey their side

Posted: at 22-11-2010 12:06 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Riverniger1 at 22-11-2010 12:16 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 22-11-2010 12:06 AM
Quote from: federico on 21-11-2010 01:25 PM
chelsea till i die..
correct guy.even if dem go relegation but satan forbid oo,i go still dey their side

if i no be chelsea.....i no fit be like chelsea....chelsea till i die.....BLUE  Grin Grin 

Posted: at 22-11-2010 12:16 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 22-11-2010 12:22 AM (14 years ago)
(m)
hehehehe.4 life

Posted: at 22-11-2010 12:22 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- nickyvil at 22-11-2010 06:50 AM (14 years ago)
(m)
champion 4 lif man united lo le se joooor ooo
Posted: at 22-11-2010 06:50 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 22-11-2010 10:57 AM (14 years ago)
(f)
hmmm
Posted: at 22-11-2010 10:57 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4]

Featured Discussions