KRISTANUS AND FAVVY (Page 7)

Date: 10-11-2010 3:47 pm (14 years ago) | Author: omotoyosi olabisi
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 14
- Kristiantus at 29-11-2010 01:23 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 29-11-2010 01:21 PM
I hear my name.o....make dat person come out now now,  Angry or...
Huh? Huh? Sad
na by mistake... we no call you again... e se...
Posted: at 29-11-2010 01:23 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- omotoyosolabisi at 29-11-2010 01:27 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 29-11-2010 01:22 PM
Quote from: omotoyosolabisi on 29-11-2010 01:20 PM
skypon, thank you jare, na some people dey wait make i call dem salt sef, wey i no gree, he con dey do shakara
Huh? Embarrassed Embarrassed Undecided
are you for me.... or against me?
by the way, you never tell me wetin happen for my back wey i miss... Angry



my love, am wit you not against youuuooooooooo
shey na u call funmi or ear dey pain am
Posted: at 29-11-2010 01:27 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 29-11-2010 01:29 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: omotoyosolabisi on 29-11-2010 01:27 PM
Quote from: Kristiantus on 29-11-2010 01:22 PM
Quote from: omotoyosolabisi on 29-11-2010 01:20 PM
skypon, thank you jare, na some people dey wait make i call dem salt sef, wey i no gree, he con dey do shakara
Huh? Embarrassed Embarrassed Undecided
are you for me.... or against me?
by the way, you never tell me wetin happen for my back wey i miss... Angry



my love, am wit you not against youuuooooooooo
shey na u call funmi or ear dey pain am

Angry Angry Angry
see, i go do you sumtin wey you no go like oo...
wetin happen wey i miss? Angry
Posted: at 29-11-2010 01:29 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 29-11-2010 01:29 PM (14 years ago)
(f)
Bisi n kris...make una no use me settle.o.....I just dey pass sha
Posted: at 29-11-2010 01:29 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 29-11-2010 01:36 PM (14 years ago)
(f)
egbami ooo, florish wan destro7y my love, na lie

kris dear i love u no mind florish
Posted: at 29-11-2010 01:36 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 29-11-2010 01:39 PM (14 years ago)
(f)
talk wetin happen nah

no put ya husband for dark
he dey ask u question nah
Posted: at 29-11-2010 01:39 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 29-11-2010 01:40 PM (14 years ago)
(m)
why all of una just dey confuse me like this?... wetin happen now...
Posted: at 29-11-2010 01:40 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- omotoyosolabisi at 29-11-2010 01:41 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: florish4love on 29-11-2010 01:39 PM
talk wetin happen nah

no put ya husband for dark
he dey ask u question nah


bia na force abi who send you to me se??? warn yaself ooooooo
Posted: at 29-11-2010 01:41 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 29-11-2010 01:44 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 29-11-2010 01:40 PM
why all of una just dey confuse me like this?... wetin happen now...




butter in my bread, kris, plz let go dis florish wahala, i no understand wetin she dey talk oooooooo
Posted: at 29-11-2010 01:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 29-11-2010 01:45 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 29-11-2010 01:40 PM
why all of una just dey confuse me like this?... wetin happen now...

ya sweetrat don dey give ya food to dog be dat
and you neva die
she even do am for ya house house immagine
na the reason why she no fit talk ooooooo Grin Grin Grin Grin Grin


no be only dat
she don dey make sacrifice because she no wan loose you oo
me talk say make she shift she no wan shift
abeg make she gist you the rest
i no be aproko  Grin Grin Cheesy Cheesy
Posted: at 29-11-2010 01:45 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 29-11-2010 01:46 PM (14 years ago)
(f)
hehehehe....florish y naaaa
Posted: at 29-11-2010 01:46 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 29-11-2010 01:46 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: omotoyosolabisi on 29-11-2010 01:44 PM
Quote from: Kristiantus on 29-11-2010 01:40 PM
why all of una just dey confuse me like this?... wetin happen now...




butter in my bread, kris, plz let go dis florish wahala, i no understand wetin she dey talk oooooooo
ooooooooooooooooooooooooooohhhhh... Angry
make una no use confusion scatter my head... wetin be all this now. Angry
Posted: at 29-11-2010 01:46 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 29-11-2010 01:48 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on 29-11-2010 01:45 PM
Quote from: Kristiantus on 29-11-2010 01:40 PM
why all of una just dey confuse me like this?... wetin happen now...

ya sweetrat don dey give ya food to dog be dat
and you neva die
she even do am for ya house house immagine
na the reason why she no fit talk ooooooo Grin Grin Grin Grin Grin


no be only dat
she don dey make sacrifice because she no wan loose you oo
me talk say make she shift she no wan shift
abeg make she gist you the rest
i no be aproko  Grin Grin Cheesy Cheesy
i no still understand una this una gist... she give my food to dog... no be today we don dey give bingo food... Huh?
i no see anything wey bad to give dog left-over food... nothing dey there now...
Posted: at 29-11-2010 01:48 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- omotoyosolabisi at 29-11-2010 01:49 PM (14 years ago)
(f)
florish4love, indeed u no be aproko, but dis one wey u talk na him go make me do u wetin u know like

kris, plz na lie ooooooooooi swear wit my yanch
Posted: at 29-11-2010 01:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 29-11-2010 01:51 PM (14 years ago)
(f)
ooooooo thanks dear, na the food wey i give bingo dey pain her as i no give her chop
Posted: at 29-11-2010 01:51 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 29-11-2010 01:52 PM (14 years ago)
(f)
make i pick race i don cause wahala
Posted: at 29-11-2010 01:52 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 29-11-2010 01:53 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: omotoyosolabisi on 29-11-2010 01:49 PM
florish4love, indeed u no be aproko, but dis one wey u talk na him go make me do u wetin u know like

kris, plz na lie ooooooooooi swear wit my yanch
huh?..
wetin be lie again?.. so you no dey feed my bingo (dog).... no wonder the dog lean like wetin never see food chop since 1month...
Posted: at 29-11-2010 01:53 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- omotoyosolabisi at 29-11-2010 01:54 PM (14 years ago)
(f)
i dey feed bingo, plz no mind florish4love
Posted: at 29-11-2010 01:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 29-11-2010 01:54 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: florish4love on 29-11-2010 01:52 PM
make i pick race i don cause wahala




which wahala u cause, aproko
Posted: at 29-11-2010 01:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 29-11-2010 01:55 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: omotoyosolabisi on 29-11-2010 01:44 PM
Quote from: Kristiantus on 29-11-2010 01:40 PM
why all of una just dey confuse me like this?... wetin happen now...




butter in my bread, kris, plz let go dis florish wahala, i no understand wetin she dey talk oooooooo
hehehe small time u go say kris dey carry ur pant dey do him handkercheif.

Posted: at 29-11-2010 01:55 PM (14 years ago) | Hero
Reply
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 14

Featured Discussions