but person wey kidnap me as i dey must ready to do work
cos na so so flog flog he go dey flog me and na so cook he go dey cook cos i sabi chop wella
me dey wait oooooooo
Posted: at | |
but person wey kidnap me as i dey must ready to do work cos na so so flog flog he go dey flog me and na so cook he go dey cook cos i sabi chop wella me dey wait oooooooo
| |||||
Quote from: florish4love on 28-11-2010 04:19 PM dem wan kidnap me but person wey kidnap me as i dey must ready to do work cos na so so flog flog he go dey flog me and na so cook he go dey cook cos i sabi chop wella me dey wait oooooooo me i choose to flog you......... ![]() ![]() i go flog ..u go cook.. 50-50 ![]() Touch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
Quote from: Riverniger1 on 28-11-2010 12:33 PM oh boy make u no worry okna who go kidnap who? ![]() ![]() i trust u naaaa u get mouth hahahahahahahahahaaaa Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Riverniger1 on 28-11-2010 05:13 PM Quote from: florish4love on 28-11-2010 04:19 PM dem wan kidnap me but person wey kidnap me as i dey must ready to do work cos na so so flog flog he go dey flog me and na so cook he go dey cook cos i sabi chop wella me dey wait oooooooo me i choose to flog you......... ![]() ![]() i go flog ..u go cook.. 50-50 ![]() na d two u go do
| |||||
Quote from: Riverniger1 on 27-11-2010 03:36 PM Quote from: omotoyosolabisi on 27-11-2010 03:29 PM how much u wan collect you go sleep with me first..pleasure b4 biz ![]() ![]() soo, you fit poison me for my back abi? ![]()
| |||||
hahahaha Replykris u don miss ooooo plenty don happen for here oooo
| |||||
huh! Replywetin really happen for here?
| |||||
MAKE YA WIFE ANSWER THE QUESTION NA SHEB U DON DEY SIDE AM Reply
| |||||
Quote from: florish4love on 29-11-2010 12:11 PM MAKE YA WIFE ANSWER THE QUESTION NA SHEB U DON DEY SIDE AM SOLOMAKINDE, EKELABI, who send you message, GBEBORUN
| |||||
Quote from: omotoyosolabisi on 29-11-2010 12:19 PM Quote from: florish4love on 29-11-2010 12:11 PM MAKE YA WIFE ANSWER THE QUESTION NA SHEB U DON DEY SIDE AM SOLOMAKINDE, EKELABI, who send you message, GBEBORUN ![]()
| |||||
Quote from: florish4love on 29-11-2010 12:11 PM MAKE YA WIFE ANSWER THE QUESTION NA SHEB U DON DEY SIDE AM florish, abeg wetin happen for my back wey i miss? ![]()
| |||||
hmmmm Reply
| |||||
Quote from: federico on 29-11-2010 12:31 PM hmmmm wetin dey hmmmmmmmmmmmmm you
| |||||
Quote from: Kristiantus on 29-11-2010 12:28 PM Quote from: florish4love on 29-11-2010 12:11 PM MAKE YA WIFE ANSWER THE QUESTION NA SHEB U DON DEY SIDE AM florish, abeg wetin happen for my back wey i miss? ![]() honey, sugar, coke, mirinda, plz don't mind dat florish4love jare as she no get work, na solo she con dey do for forum
| |||||
Quote from: omotoyosolabisi on 29-11-2010 12:36 PM Quote from: Kristiantus on 29-11-2010 12:28 PM Quote from: florish4love on 29-11-2010 12:11 PM MAKE YA WIFE ANSWER THE QUESTION NA SHEB U DON DEY SIDE AM florish, abeg wetin happen for my back wey i miss? ![]() honey, sugar, coke, mirinda, plz don't mind dat florish4love jare as she no get work, na solo she con dey do for forum ![]() ![]() bcos i dey work for breweries thatz why you give me all this names.... okay wetin happen for my back wey i miss? ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 29-11-2010 12:47 PM Quote from: omotoyosolabisi on 29-11-2010 12:36 PM Quote from: Kristiantus on 29-11-2010 12:28 PM Quote from: florish4love on 29-11-2010 12:11 PM MAKE YA WIFE ANSWER THE QUESTION NA SHEB U DON DEY SIDE AM florish, abeg wetin happen for my back wey i miss? ![]() honey, sugar, coke, mirinda, plz don't mind dat florish4love jare as she no get work, na solo she con dey do for forum ![]() ![]() bcos i dey work for breweries thatz why you give me all this names.... okay wetin happen for my back wey i miss? ![]() u no go appreciate? ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
who make you interpreter for this our matter?... Reply![]()
| |||||
skypon, thank you jare, na some people dey wait make i call dem salt sef, wey i no gree, he con dey do shakara Reply
| |||||
I hear my name.o....make dat person come out now now, Reply![]()
| |||||
Quote from: omotoyosolabisi on 29-11-2010 01:20 PM skypon, thank you jare, na some people dey wait make i call dem salt sef, wey i no gree, he con dey do shakara ![]() ![]() ![]() ![]() are you for me.... or against me? by the way, you never tell me wetin happen for my back wey i miss... ![]()
|
Nigerian Pastor, Timothy Omotoso In Fresh Legal Storm Over Immigration Violations In S/Africa
Nigerian Mum In Germany Cries Out Over Custody Battle: Accuses Authorities of Holding Her Son
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)