sobeit at 18-11-2010 12:50 AM (14 years ago) (m) lol.. everytime he dey come "angry mood activated " na wetin
me i no know since wey you start dey come my class na so so angry mood activate Posted: at 18-11-2010 12:50 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lol..plenty ppl registering eh? so what of the kiss class na only me dey for that class ?   no julieluv dey the class,empretty go register tomorrow with her friends.. I dey the class  How come I know no Posted: at 18-11-2010 12:50 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sobeit at 18-11-2010 12:51 AM (14 years ago) (m) so you came in here without giving me a kiss huh Posted: at 18-11-2010 12:51 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lol..welcome dear  Hello peoples Posted: at 18-11-2010 12:51 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
diplomatik at 18-11-2010 12:52 AM (14 years ago) (f) lol.. everytime he dey come "angry mood activated " na wetin
me i no know since wey you start dey come my class na so so angry mood activate  lmao..i think na u he they activate am for..abeg teacher watch urself with him oh ..he might just
u've seen me right?  i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either  , i'll ask u if i want it ..ok...kool  Posted: at 18-11-2010 12:52 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
so you came in here without giving me a kiss huh  patience dear....u know see my hello people?  Everyting for you own na kiss Posted: at 18-11-2010 12:53 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sobeit at 18-11-2010 12:53 AM (14 years ago) (m) lol..plenty ppl registering eh? so what of the kiss class na only me dey for that class ?   no julieluv dey the class,empretty go register tomorrow with her friends.. I dey the class  How come I know no  shhhhhhr don't talk loud ok yours na the other room naa Posted: at 18-11-2010 12:53 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sobeit at 18-11-2010 12:54 AM (14 years ago) (m) so you came in here without giving me a kiss huh  that is not kiss i mean real one i'm waiting patience dear....u know see my hello people?  Everyting for you own na kiss  Posted: at 18-11-2010 12:54 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lol..plenty ppl registering eh? so what of the kiss class na only me dey for that class ?   no julieluv dey the class,empretty go register tomorrow with her friends.. I dey the class  How come I know no  shhhhhhr don't talk loud ok yours na the other room naa  why my own be different room;no be the same teacher with the same course all of us dey take? Posted: at 18-11-2010 12:56 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Dreading mood deactivated Posted: at 18-11-2010 12:57 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
diplomatik at 18-11-2010 12:58 AM (14 years ago) (f) lol..sobeit which other room wetin they happen dere?
u've seen me right?  i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either  , i'll ask u if i want it ..ok...kool  Posted: at 18-11-2010 12:58 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Sorry reading mood lol Posted: at 18-11-2010 12:58 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
diplomatik at 18-11-2010 12:59 AM (14 years ago) (f) Dreading mood deactivated
oh my honey is like i have to take u to that rehab wey uncle T dey
u've seen me right?  i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either  , i'll ask u if i want it ..ok...kool  Posted: at 18-11-2010 12:59 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I see that my baby dont have respect for me again.let me go and get myself another wife Posted: at 18-11-2010 01:01 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
diplomatik at 18-11-2010 01:04 AM (14 years ago) (f) baby what did i do...  :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( :'( i no do anything oh
u've seen me right?  i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either  , i'll ask u if i want it ..ok...kool  Posted: at 18-11-2010 01:04 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
@Partner in crime, All these your mood swings;wetin dey happen, you get pms? Posted: at 18-11-2010 01:06 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
U didnt do nothing wrong right?i though i told u never to chat with that unless,urgly ass little boi called Sobeit hun Posted: at 18-11-2010 01:08 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
diplomatik at 18-11-2010 01:11 AM (14 years ago) (f) when did u tell me that honey ? but its the class u paid for that i'm attending na  :'( :'( :'(
u've seen me right?  i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either  , i'll ask u if i want it ..ok...kool  Posted: at 18-11-2010 01:11 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
@Partner u know me na lol.na my sweetheart just dey do watin i no dey like thats why.as i dey talk to u so i still dey contemplate of going to the court to dissolve our engagement Posted: at 18-11-2010 01:12 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
sobeit at 18-11-2010 01:13 AM (14 years ago) (m) e no fit do anything i no em weak point Posted: at 18-11-2010 01:13 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |