Little Johnny (Page 3)

Date: 25-11-2010 10:16 am (14 years ago) | Author: sophia
1 2 [3]
- florish4love at 28-11-2010 05:15 PM (14 years ago)
(f)
River come my house make i show u wetin u go fear
Quote from: Skypon2002 on 28-11-2010 05:13 PM
Quote from: florish4love on 28-11-2010 04:54 PM
u go fear
omo fear don dey even catch me self
 Shocked Shocked Shocked Shocked
Quote from: Skypon2002 on 28-11-2010 05:13 PM
Quote from: florish4love on 28-11-2010 04:54 PM
u go fear
omo fear don dey even catch me self
 Shocked Shocked Shocked Shocked


abi oooooooooooooo
Posted: at 28-11-2010 05:15 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Riverniger1 at 28-11-2010 10:22 PM (14 years ago)
(m)
una dey fear?Huh?Huh??? Grin

Posted: at 28-11-2010 10:22 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 28-11-2010 10:48 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sizzlingsofi on 28-11-2010 04:44 PM
Quote from: Skypon2002 on 28-11-2010 04:21 PM
Quote from: sizzlingsofi on 28-11-2010 12:02 PM
Quote from: Skypon2002 on 28-11-2010 11:52 AM
thank u 4 posting rubbish ok?
 Angry

so, what i posted is rubbish?Huh?

hehehehehheheheheheheheheheheeeee
no, its not rubbish. it is the best and funniest joke in this forum, infact i wan laff die (irony)
oya laff for ur joke now make i see u.


U DEY CRAZE NA ..... DEY START TO DEY LAUGH
who be dat wey dey make noise here?

Posted: at 28-11-2010 10:48 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 29-11-2010 06:55 AM (14 years ago)
(m)
hahahahaha
terry, how u dey?
i don dey find u 4 this forum

omo, the noise don too much.
 Grin Grin

Posted: at 29-11-2010 06:55 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sizzlingsofi at 29-11-2010 07:21 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: terryworld on 28-11-2010 10:48 PM
Quote from: sizzlingsofi on 28-11-2010 04:44 PM
Quote from: Skypon2002 on 28-11-2010 04:21 PM
Quote from: sizzlingsofi on 28-11-2010 12:02 PM
Quote from: Skypon2002 on 28-11-2010 11:52 AM
thank u 4 posting rubbish ok?
 Angry

so, what i posted is rubbish?Huh?

hehehehehheheheheheheheheheheeeee
no, its not rubbish. it is the best and funniest joke in this forum, infact i wan laff die (irony)
oya laff for ur joke now make i see u.


U DEY CRAZE NA ..... DEY START TO DEY LAUGH
who be dat wey dey make noise here?

U NEVER KNOW?Huh??
Posted: at 29-11-2010 07:21 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- emmajenic1 at 29-11-2010 07:46 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 28-11-2010 05:10 PM
Quote from: sizzlingsofi on 28-11-2010 04:44 PM
Quote from: Skypon2002 on 28-11-2010 04:21 PM
Quote from: sizzlingsofi on 28-11-2010 12:02 PM
Quote from: Skypon2002 on 28-11-2010 11:52 AM
thank u 4 posting rubbish ok?
 Angry

so, what i posted is rubbish?Huh?

hehehehehheheheheheheheheheheeeee
no, its not rubbish. it is the best and funniest joke in this forum, infact i wan laff die (irony)
oya laff for ur joke now make i see u.


U DEY CRAZE NA ..... DEY START TO DEY LAUGH

ok thankx
i don see say person no fit follow u joke.
abeg no vex

Skypon2002,dis one wey u don dey assist versus encourage dis girl since,I know ur girl-friend oh and she go use her mouth ask u why "people" shld be encouraged.... Grin Grin Grin
Posted: at 29-11-2010 07:46 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 29-11-2010 08:51 AM (14 years ago)
(m)
heheheheheheheheheheheeee
u know my girl-friend?
 Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 29-11-2010 08:51 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 29-11-2010 12:15 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sizzlingsofi on 29-11-2010 07:21 AM
Quote from: terryworld on 28-11-2010 10:48 PM
Quote from: sizzlingsofi on 28-11-2010 04:44 PM
Quote from: Skypon2002 on 28-11-2010 04:21 PM
Quote from: sizzlingsofi on 28-11-2010 12:02 PM
Quote from: Skypon2002 on 28-11-2010 11:52 AM
thank u 4 posting rubbish ok?
 Angry

so, what i posted is rubbish?Huh?

hehehehehheheheheheheheheheheeeee
no, its not rubbish. it is the best and funniest joke in this forum, infact i wan laff die (irony)
oya laff for ur joke now make i see u.


U DEY CRAZE NA ..... DEY START TO DEY LAUGH
who be dat wey dey make noise here?

U NEVER KNOW?Huh??
yeah me i neva knw.

Posted: at 29-11-2010 12:15 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 29-11-2010 01:08 PM (14 years ago)
(m)
ok wait u go soon see the person
 Cheesy

Posted: at 29-11-2010 01:08 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sizzlingsofi at 29-11-2010 06:11 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: terryworld on 29-11-2010 12:15 PM
Quote from: sizzlingsofi on 29-11-2010 07:21 AM
Quote from: terryworld on 28-11-2010 10:48 PM
Quote from: sizzlingsofi on 28-11-2010 04:44 PM
Quote from: Skypon2002 on 28-11-2010 04:21 PM
Quote from: sizzlingsofi on 28-11-2010 12:02 PM
Quote from: Skypon2002 on 28-11-2010 11:52 AM
thank u 4 posting rubbish ok?
 Angry

so, what i posted is rubbish?Huh?

hehehehehheheheheheheheheheheeeee
no, its not rubbish. it is the best and funniest joke in this forum, infact i wan laff die (irony)
oya laff for ur joke now make i see u.


U DEY CRAZE NA ..... DEY START TO DEY LAUGH
who be dat wey dey make noise here?

U NEVER KNOW?Huh??
yeah me i neva knw.

u sure u never know???
Posted: at 29-11-2010 06:11 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Riverniger1 at 29-11-2010 06:14 PM (14 years ago)
(m)
nne how u dey today?Huh? Wink

Posted: at 29-11-2010 06:14 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sizzlingsofi at 29-11-2010 06:20 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Riverniger1 on 29-11-2010 06:14 PM
nne how u dey today?Huh? Wink

i dey okay jare
Posted: at 29-11-2010 06:20 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- 4kasibe247 at 29-11-2010 06:22 PM (14 years ago)
(m)
K
Posted: at 29-11-2010 06:22 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Riverniger1 at 29-11-2010 07:04 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: 4kasibe247 on 29-11-2010 06:22 PM
K
wetin be k?Huh?Huh?Huh?Huh?

Posted: at 29-11-2010 07:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 29-11-2010 10:55 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Riverniger1 on 29-11-2010 06:14 PM
nne how u dey today?Huh? Wink
woman wrapper. Angry Angry

Posted: at 29-11-2010 10:55 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- 4kasibe247 at 29-11-2010 10:56 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Riverniger1 on 29-11-2010 07:04 PM
Quote from: 4kasibe247 on 29-11-2010 06:22 PM
K
wetin be k?Huh?Huh?Huh?Huh?
ok
Posted: at 29-11-2010 10:56 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 30-11-2010 07:30 PM (14 years ago)
(m)
jumping, leaping and flying simultaneously
 Grin Grin Grin

Posted: at 30-11-2010 07:30 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Riverniger1 at 1-12-2010 12:04 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 29-11-2010 10:55 PM
Quote from: Riverniger1 on 29-11-2010 06:14 PM
nne how u dey today?Huh? Wink
woman wrapper. Angry Angry

hehe..na only wrapper?Huh???  better woman underwear Grin Grin Grin

Posted: at 1-12-2010 12:04 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sizzlingsofi at 1-12-2010 10:42 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: Riverniger1 on  1-12-2010 12:04 AM
Quote from: terryworld on 29-11-2010 10:55 PM
Quote from: Riverniger1 on 29-11-2010 06:14 PM
nne how u dey today?Huh? Wink
woman wrapper. Angry Angry

hehe..na only wrapper?Huh???  better woman underwear Grin Grin Grin

lol
Posted: at 1-12-2010 10:42 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 [3]

Featured Discussions