IF YOU HAVE A GET MIND ABEG NO OPEN AM OOO (Page 2)

Date: 28-11-2010 5:46 pm (14 years ago) | Author: ABIOLA ADERAYO ADEGBIJI
1 [2] 3
- Skypon2002 at 29-11-2010 11:45 AM (14 years ago)
(m)
let the flogging begin
 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 29-11-2010 11:45 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 29-11-2010 11:48 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 29-11-2010 11:43 AM
i want make u flog me 4 ma prick.
oya sample ya prick
 Grin Grin Grin

Posted: at 29-11-2010 11:48 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 29-11-2010 11:50 AM (14 years ago)
(m)
na only she i go sample am to.

Posted: at 29-11-2010 11:50 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- florish4love at 29-11-2010 11:51 AM (14 years ago)
(f)
I see say u no dey serious again

wetin oyinbo come dey do for ya house if na me go still dey flog ya prick 4 u
Quote from: Skypon2002 on 29-11-2010 11:45 AM
let the flogging begin
 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

no make i give u bluetooth slap oo
Posted: at 29-11-2010 11:51 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 29-11-2010 12:18 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on 29-11-2010 11:51 AM
I see say u no dey serious again

wetin oyinbo come dey do for ya house if na me go still dey flog ya prick 4 u
Quote from: Skypon2002 on 29-11-2010 11:45 AM
let the flogging begin
 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

no make i give u bluetooth slap oo
bluetooth dey ur body?
abi where d bluetooth dey?, wey u go use slap me.
me i no get bluetooth ooo, so the slap no go enter.

Posted: at 29-11-2010 12:18 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 29-11-2010 12:19 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 29-11-2010 11:50 AM
na only she i go sample am to.
na him be say ee don enter another level be dat o
 Grin

Posted: at 29-11-2010 12:19 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- onyiis at 29-11-2010 02:45 PM (14 years ago)
(f)
i no fit laf !!

Posted: at 29-11-2010 02:45 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- kasiemobi at 29-11-2010 02:59 PM (14 years ago)
(m)
ee resemble terry and ur papa tin
Posted: at 29-11-2010 02:59 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 29-11-2010 03:01 PM (14 years ago)
(f)
 Lips Sealed
Posted: at 29-11-2010 03:01 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 29-11-2010 03:02 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: kasiemobi on 29-11-2010 02:59 PM
ee resemble terry and ur papa tin
Huh? Huh? Sad
Posted: at 29-11-2010 03:02 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 29-11-2010 03:58 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: onyiis on 29-11-2010 02:45 PM
i no fit laf !!
try laff ooo
them no dey buy am 4 market
 Grin

Posted: at 29-11-2010 03:58 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 29-11-2010 05:20 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: onyiis on 29-11-2010 02:45 PM
i no fit laf !!
abeg no laff cos na only me and u 4 dis forum wey no get dirty mind.

Posted: at 29-11-2010 05:20 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 29-11-2010 05:28 PM (14 years ago)
(m)
terry, u wey ur mind don baje
 Grin Grin Grin

Posted: at 29-11-2010 05:28 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- 4kasibe247 at 29-11-2010 05:31 PM (14 years ago)
(m)
 Grin florish u need serious deliverance....
Posted: at 29-11-2010 05:31 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 29-11-2010 05:35 PM (14 years ago)
(m)
that thing na iroko tree
Posted: at 29-11-2010 05:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 29-11-2010 05:41 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: solid_solid on 29-11-2010 05:35 PM
that thing na iroko tree
thank u bros.na wetin i talk b4 but dem no gree wit me.

Posted: at 29-11-2010 05:41 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 29-11-2010 05:48 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: solid_solid on 29-11-2010 05:35 PM
that thing na iroko tree

no the thing na iroko prick
 Grin Grin Grin

Posted: at 29-11-2010 05:48 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- solid_solid at 29-11-2010 05:50 PM (14 years ago)
(m)
hehehehe  .... but iroko na iroko na
Posted: at 29-11-2010 05:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- roughedge at 29-11-2010 05:51 PM (14 years ago)
(m)
 ::)SHIFT FOR ME MAKE I PASS... NA MY WIFE POST AM SO MAKE UNA NO COVER MY ROAD...SHIFTTTTTTTTTTTTTTTTTT>>>>>
WIFE WETTIN HAPPUN NA? Angry Angry Angry Angry
Posted: at 29-11-2010 05:51 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 29-11-2010 05:53 PM (14 years ago)
(m)
 Angry Angry

Posted: at 29-11-2010 05:53 PM (14 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3

Featured Discussions