florish4love at 28-11-2010 05:46 PM (14 years ago) (f)
wetin he resemble for you face
Post Reply
Posted: at 28-11-2010 05:46 PM (14 years ago) | Gistmaniac
emmajenic1 at 29-11-2010 07:58 AM (14 years ago) (m)
Florish4love,dis one mean say una no need us again.If d thing hungry una,make una go get am directly from nature where no strings are attached...No be so?
Posted: at 29-11-2010 07:58 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply Skypon2002 at 29-11-2010 09:52 AM (14 years ago) (m)
for my eyes, ee resemble tree, and sometimes ee go resemble p****k. i mean PEN IS.
Am absolutely so made of what i cannot actually decode
Posted: at 29-11-2010 09:52 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply tomuwa at 29-11-2010 10:01 AM (14 years ago) (m)
Abeg for eyes na tree, but for brain na something else. but if that thing enter you na DIEoooooooooo
Posted: at 29-11-2010 10:01 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
huh?
Posted: at 29-11-2010 10:11 AM (14 years ago) | Hero
Reply
Florish4love,dis one mean say una no need us again.If d thing hungry una,make una go get am directly from nature where no strings are attached...No be so?
emma u neva answer my question
Posted: at 29-11-2010 10:18 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
skyypon
i no get ur message wella oo but i know say ur mind dirty well well
Posted: at 29-11-2010 10:21 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
Abeg for eyes na tree, but for brain na something else. but if that thing enter you na DIEoooooooooo
hmmmmmmm
re u sure |?
??
Posted: at 29-11-2010 10:22 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply Don-ziggy at 29-11-2010 10:24 AM (14 years ago) (m)
just passing
Posted: at 29-11-2010 10:24 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
huh?
so u no get anything to say abi
just passing
wetin dey ya mind talk am
Posted: at 29-11-2010 10:25 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply Skypon2002 at 29-11-2010 10:31 AM (14 years ago) (m)
skyypon
i no get ur message wella oo but i know say ur mind dirty well well
infact the thing be like pen is
Am absolutely so made of what i cannot actually decode
Posted: at 29-11-2010 10:31 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply Don-ziggy at 29-11-2010 10:37 AM (14 years ago) (m)
na true talk be that. ue be like pen is
Posted: at 29-11-2010 10:37 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
the two of una no serious at all
Posted: at 29-11-2010 10:44 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply terryworld at 29-11-2010 10:51 AM (14 years ago) (m)
omg.see dirty minds ooo.na tree now.
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
Posted: at 29-11-2010 10:51 AM (14 years ago) | Hero
Reply
Correct Tery don show face
wey you go nah
since all these days
i come your house na one fine girl i see i come pick race cos i no want make she pluck teeth
Posted: at 29-11-2010 11:05 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply terryworld at 29-11-2010 11:17 AM (14 years ago) (m)
hehehe florish na my sista u see 4 house.anyway i dey facebook dey chat since wit my new onyibo lover.abeg no poke nose.
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
Posted: at 29-11-2010 11:17 AM (14 years ago) | Hero
Reply
haaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa
na me go chase that Oyinbo comot for ya house oooo
cos me don dey jealous
Posted: at 29-11-2010 11:21 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply terryworld at 29-11-2010 11:33 AM (14 years ago) (m)
no even try am cos na die u wan die if u try am.anyway i fit consider u small cos ur boobs beta pass dat my oyibo own.lol
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
Posted: at 29-11-2010 11:33 AM (14 years ago) | Hero
Reply
Terry take time oooo
no make me flog u oooo
Posted: at 29-11-2010 11:36 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply terryworld at 29-11-2010 11:43 AM (14 years ago) (m)
i want make u flog me 4 ma prick.
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
Posted: at 29-11-2010 11:43 AM (14 years ago) | Hero
Reply