Mr-World at 4-05-2010 11:16 PM (15 years ago) (m) u be bad pikin, na 4 mr biggs u buy dat burger?
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 4-05-2010 11:16 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatu at 5-05-2010 04:42 AM (15 years ago) (f) u be bad pikin, na 4 mr biggs u buy dat burger? look who is talking. Posted: at 5-05-2010 04:42 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kenyawest at 6-05-2010 12:56 AM (15 years ago) (f) pig get out
rat get out Posted: at 6-05-2010 12:56 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 6-05-2010 07:13 AM (15 years ago) (m) u be bad pikin, na 4 mr biggs u buy dat burger? look who is talking. WETIN HAPPEN? IF I CATCH U, I WILL MAKE U SCREAM W.C
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 6-05-2010 07:13 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatu at 6-05-2010 07:15 AM (15 years ago) (f) u be bad pikin, na 4 mr biggs u buy dat burger? look who is talking. WETIN HAPPEN? IF I CATCH U, I WILL MAKE U SCREAM W.C what are you going to catch? Posted: at 6-05-2010 07:15 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 6-05-2010 07:22 AM (15 years ago) (m) THAT BABE WEY STROLL PASS
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 6-05-2010 07:22 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bazemaster at 7-05-2010 02:06 AM (15 years ago) (m) seeing
I report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER Posted: at 7-05-2010 02:06 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 7-05-2010 08:40 AM (15 years ago) (m) SMOKER WHAT ARE U SEEING?
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 7-05-2010 08:40 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mazi at 7-05-2010 09:11 PM (15 years ago) (m) very interesting discuss! the oracle will summarise wen u r all done! Posted: at 7-05-2010 09:11 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Mr-World at 7-05-2010 09:25 PM (15 years ago) (m) f**k u
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 7-05-2010 09:25 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kurupt419 at 9-05-2010 08:07 PM (14 years ago) (m) ..... Posted: at 9-05-2010 08:07 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ejibond at 11-05-2010 10:07 AM (14 years ago) (m) Omatu,na wa for you o! na only u and ur husband wan finish dat burger alone?? dat burger even pass im mouth 100 times sef.
You are too funny. I also have three children. That picture is not my husband either.  Ok! since as no be ur husband be dat, shey na ur exboyfriend dey d picture? Posted: at 11-05-2010 10:07 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Mr-World at 11-05-2010 10:16 AM (14 years ago) (m)
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 11-05-2010 10:16 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatu at 17-05-2010 06:57 AM (14 years ago) (f) Omatu,na wa for you o! na only u and ur husband wan finish dat burger alone?? dat burger even pass im mouth 100 times sef.
You are too funny. I also have three children. That picture is not my husband either.  Ok! since as no be ur husband be dat, shey na ur exboyfriend dey d picture? that was your uncle. Posted: at 17-05-2010 06:57 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
fabmic at 17-05-2010 07:34 AM (14 years ago) (m) heard about it Posted: at 17-05-2010 07:34 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
prince316 at 17-05-2010 09:19 AM (14 years ago) (m) i don show now!!! who dey do any how for this place Posted: at 17-05-2010 09:19 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ejibond at 17-05-2010 09:37 AM (14 years ago) (m) Omatu,na wa for you o! na only u and ur husband wan finish dat burger alone?? dat burger even pass im mouth 100 times sef.
You are too funny. I also have three children. That picture is not my husband either.  Ok! since as no be ur husband be dat, shey na ur exboyfriend dey d picture? that was your uncle.  My uncle kwa?? wetin my uncle dey do 4 ur house? Posted: at 17-05-2010 09:37 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
prince316 at 17-05-2010 09:55 AM (14 years ago) (m) seeing Posted: at 17-05-2010 09:55 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
seeing wat? Posted: at 17-05-2010 10:08 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
angel-one at 17-05-2010 10:25 AM (14 years ago) (m) E be lyk say na lie... Posted: at 17-05-2010 10:25 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |