blessedme at 16-12-2010 11:52 AM (14 years ago) (f) heard Posted: at 16-12-2010 11:52 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
make una come see how married women dey terrorise men for naija una dey talk of men admire.the world don spoil abeg.this day man dey tell their wife to dress like ashawo pack bobby like say na for sell.woe betide whoever that curses another man to sin.the bible says is better make them tie u join stone throughway u for river.women becareful for the kingdom of God is at hand
Hehe__So you are aware of women habit on men too...Intelligent Posted: at 16-12-2010 11:55 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 16-12-2010 11:56 AM (14 years ago) (f) hmmmm, interesting Posted: at 16-12-2010 11:56 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
heard
na wetin you hear Posted: at 16-12-2010 11:57 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 16-12-2010 11:59 AM (14 years ago) (f) d thing wey u talk Posted: at 16-12-2010 11:59 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Susiebabe at 16-12-2010 12:08 PM (14 years ago) (f) ONE GUY THAT WOOED A BOXER'S WIFE ENDED IN A HOSPITAL FOR A FACE RECONSTRUCTION.SO MAKE YOUR CHOICE. sebi this one land for hospital. No woo ibo man wife bicos if u do na mortuary u go land put by time the man go take machet chop your head comot. I do wan youooooo. Posted: at 16-12-2010 12:08 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
uprising at 16-12-2010 12:19 PM (14 years ago) (m) what is ur conscience telling you Posted: at 16-12-2010 12:19 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Treasure2 at 16-12-2010 12:21 PM (14 years ago) (f) lol Posted: at 16-12-2010 12:21 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
notin bad to admire now. me sef de do am! Posted: at 16-12-2010 12:30 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kinkino at 16-12-2010 12:40 PM (14 years ago) (f) notin bad to admire now. me sef de do am!
[/color] admire but dont woo.....som men cant' tak it...woo a married woman can lead u to 2 places....motuary/cemetary Posted: at 16-12-2010 12:40 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
macgreat at 16-12-2010 12:42 PM (14 years ago) (m) What if the married woman WOO you?
My life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time Posted: at 16-12-2010 12:42 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kinkino at 16-12-2010 12:50 PM (14 years ago) (f) u go use ya sense now...cos if u chop .... dey no go say na she woo u... Posted: at 16-12-2010 12:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
solojaro at 16-12-2010 12:53 PM (14 years ago) (m) What if the married woman WOO you?
Run fast fast Posted: at 16-12-2010 12:53 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
macgreat at 16-12-2010 12:55 PM (14 years ago) (m) What if the married woman WOO you?
Run fast fast WHY? You think say na so i dey dull reach, No
My life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time Posted: at 16-12-2010 12:55 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
phinehas at 16-12-2010 01:01 PM (14 years ago) (m) to the guy dat paste a gorilla romancing na lady,i think that shows how depraved u are.so, u dont see anything wrong in chasing a married woman?dont worry when u get married someone will vehemently chase ur wife and i will see you'll feel.guy, brace up and change. Posted: at 16-12-2010 01:01 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
solojaro at 16-12-2010 01:02 PM (14 years ago) (m) notin bad to admire now. me sef de do am!
[/color] admire but dont woo.....som men cant' tak it...woo a married woman can lead u to 2 places....motuary/cemetary Abeg talk am again. Posted: at 16-12-2010 01:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
macgreat at 16-12-2010 01:04 PM (14 years ago) (m) .. .. ..
My life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time Posted: at 16-12-2010 01:04 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
TOCHI4LOVE at 16-12-2010 01:05 PM (14 years ago) (m) NONSENCE ABEG MAKE I PASSSSSS Posted: at 16-12-2010 01:05 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Henchmann at 16-12-2010 02:01 PM (14 years ago) (m) una no get watin to talk about? Posted: at 16-12-2010 02:01 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Adikpe at 16-12-2010 02:11 PM (14 years ago) (m) Bros make you no try am ooo! That thing dey dangerous! Posted: at 16-12-2010 02:11 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |