Posted: at | |
| |||||
thief... Which lap u wan get??? Reply
| |||||
the second lap for the turkey now. Replyor u don start dey think anoda tin
| |||||
orezo where u go since?? Reply
| |||||
Quote from: segxi on 27-12-2008 04:49 PM i hope say, I fit get the other lap wetin u go with the other lap.. huh?
| |||||
they tell u say I no get mouth. ReplyOr na laps u one give me
| |||||
which laps... Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Onyi... No mind me ooh... I be go on strike b4... But now i don show back bcos one babe beg me like dat... Reply![]() ![]()
| |||||
hope no bi babalawo... welcome oh! na segxi dey tell me say u no go come back again. Reply
| |||||
Aah where I talk am, cos I say Efcc don carry am for cafe. ask am now he sef no fit deny am. ReplyAbi I dey lie
| |||||
Quote from: orezo on 27-12-2008 06:30 PM Onyi... No mind me ooh... I be go on strike b4... But now i don show back bcos one babe beg me like dat... o boy you dey go strike na im you no let me know? u no try o. i dey paranoid for you o ![]() ![]()
| |||||
Quote from: rezimero on 27-12-2008 07:56 PM Quote from: orezo on 27-12-2008 06:30 PM Onyi... No mind me ooh... I be go on strike b4... But now i don show back bcos one babe beg me like dat... o boy you dey go strike na im you no let me know? u no try o. i dey paranoid for you o![]() ![]() where are u rezi, na only that ur neighbour wey carry belle i dey see for your room... ![]()
| |||||
oyin abeg d neighbour na italian Reply
| |||||
u too dey talk Reply
| |||||
who Reply
| |||||
make una no stop this discussion ooooooo make una make sure say the thing reach 200 okay.... una dey try na soooooo una day dribble una self like okocha.....and the useless guy don retire 4 in tender age self wht a pitty....... Reply
| |||||
so na okocha u dey call useless, and na 34 u dey call tender. Replyu wey dey talk sef, as u small reach u sabi play ball
| |||||
@segxi usound harsh Reply
| |||||
segxi u don they vex be that ooooo thank u my brother *husyer* God go bless u 4 that... Reply
| |||||
na whaoooo okocha na ur brother or watin.......if i tell u watin in do u go call am idiot okay..... Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)