orezo at 3-12-2008 11:59 AM (16 years ago) (m) Maddux... Onyi na ur younger or elder sister??? Wetin she do na??? Posted: at 3-12-2008 11:59 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dprincei at 3-12-2008 01:53 PM (16 years ago) (m) the thicker the grass the more difficult for you to pass, Abi no be so my naija brodas
grass small na. very soon na iroko trees we go see for there  makeuna suffri Posted: at 3-12-2008 01:53 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
hacangel26 at 3-12-2008 02:03 PM (16 years ago) (f) wait wait wait even mii wey no dey regular no say i don see dis joke 4 her b4 how come nobody dey talk
***hac******hac******hac*** Posted: at 3-12-2008 02:03 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Sis na wah ooh why u dey like this?
hiyaa... which kan sis u wan name me so...and wetin i do?... u no dey here since morning wen pple dey talk u no put mouth na my own come tickle u now Posted: at 3-12-2008 02:07 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hacangel!! wetin u wan make dey talk again... is it about the same grass issue or which one?? Posted: at 3-12-2008 02:12 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hacangel26 at 3-12-2008 02:21 PM (16 years ago) (f) ok ok i c say na d same old joke
***hac******hac******hac*** Posted: at 3-12-2008 02:21 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
HIGHD at 3-12-2008 02:35 PM (16 years ago) (m) i bgadun all una comments,9ice one. Posted: at 3-12-2008 02:35 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
 i dey gbadun u onyin kip it up Posted: at 3-12-2008 02:43 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
 i dey gbadun u onyin kip it up hardey i no go accept dat kan hailing ohh.. till u tell me d meaning of 'gbadun'... cos i dey fear pple nowadays. Posted: at 3-12-2008 02:47 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 3-12-2008 03:48 PM (16 years ago) (m) Onyi... Why u dey fear like dis... Gbadun means likeness... Posted: at 3-12-2008 03:48 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo u sure?...ok na... as na u tell me i go accept am... Posted: at 4-12-2008 11:23 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 4-12-2008 11:25 AM (16 years ago) (m) I no fit lie u na... thank God sey u trust me for once... Posted: at 4-12-2008 11:25 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 4-12-2008 11:29 AM (16 years ago) (m)  i dey gbadun u onyin kip it up hardey i no go accept dat kan hailing ohh.. till u tell me d meaning of 'gbadun'... cos i dey fear pple nowadays. i beg which gbadun una dey talk about o,... onyin pls explain ooooo..... Posted: at 4-12-2008 11:29 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 4-12-2008 11:39 AM (16 years ago) (m) Na wah for u kido... U see say see talk sey she no know d meaning of Gbadun... Now u kon still want make she explain am give u... Na wah ooh... Posted: at 4-12-2008 11:39 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 4-12-2008 12:37 PM (16 years ago) (m) where the gbadun dey? i go like join too Posted: at 4-12-2008 12:37 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@kido u hear am for my mouth? abi u don dey see double? @Orezo... (whisper) u sure na d meaning be dat wey tell me? Posted: at 4-12-2008 12:56 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 4-12-2008 01:06 PM (16 years ago) (m) where the gbadun dey? i go like join too
you dey feel me now shebi? onyin speak english jare! make una no use wool cover our eye for here o... Posted: at 4-12-2008 01:06 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 4-12-2008 01:09 PM (16 years ago) (m) Onyi na nurse??? Wetin she wan use cotton wool do??? Posted: at 4-12-2008 01:09 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
oluopey2k4 at 4-12-2008 01:10 PM (16 years ago) (m) you fit dis-virgin person ear. jesus go soon come ooooooo Posted: at 4-12-2008 01:10 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
orezo at 4-12-2008 01:15 PM (16 years ago) (m) Olu...Ear wen dem don burst since... U wan talk sey na now u dey hear dis kind tinn... Posted: at 4-12-2008 01:15 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |