why dem go delete am...u no wan make newbies enjoy like u?
Posted: at | |
Quote from: kido123 on 3-02-2009 03:28 PM una neva delete dis joke?... why dem go delete am...u no wan make newbies enjoy like u?
| |||||
Quote from: frankhorn on 3-02-2009 03:53 PM na grass the man wan chop? u sef upon all the jokes wey dey here na this one tickle u, wey begin with am... na waaa 4 u ooo ![]() ![]()
| |||||
grass dey ur own Reply
| |||||
Quote from: mekokenny on 5-02-2009 07:07 AM grass dey ur own as urs dey na.. na same same... ![]()
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 5-02-2009 07:16 AM Quote from: mekokenny on 5-02-2009 07:07 AM grass dey ur own as urs dey na.. na same same... ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: degreatest2 on 5-02-2009 09:07 AM Quote from: onyinyenaija on 5-02-2009 07:16 AM Quote from: mekokenny on 5-02-2009 07:07 AM grass dey ur own as urs dey na.. na same same... ![]() ![]() ![]() ![]() ole!!!!!! ole!!!! thief!!!! thief!!!! barawo!!!!!!barawo!!!!! another person plz remind me 4 igbo language plz.. ![]()
| |||||
For where? Reply
| |||||
onye u dey too much Reply
| |||||
u guyz gat 2 change dis phyukin topic! Grass or no grass, de road remains passable... Reply[attachment deleted by admin]
| |||||
Quote from: emekagerman on 5-02-2009 10:17 PM u guyz gat 2 change dis in topic! Grass or no grass, de road remains passable... abeg tell them make dem here.............
| |||||
Quote from: mekokenny on 5-02-2009 07:07 AM grass dey ur own grass suppose dey na?.... if grass no dey dat one mean say dem don waka the road well well. grass dey ya own? check and let me know..... ![]()
| |||||
Quote from: emekagerman on 5-02-2009 10:17 PM u guyz gat 2 change dis in topic! Grass or no grass, de road remains passable... True talk joo bros.
| |||||
i no gree o, if grass too plenty for road he dey make waka difficult na..... besides antelopes and rats fit dey there sef... mmnhhh dat means say na dangerous grounds yu wan enter so... Reply
| |||||
Quote from: kido123 on 6-02-2009 11:37 AM Quote from: mekokenny on 5-02-2009 07:07 AM grass dey ur own grass suppose dey na?.... if grass no dey dat one mean say dem don waka the road well well. grass dey ya own? check and let me know..... ![]() why u dey ask am dat kan question...abi u wan pass there?
| |||||
onyinyenaija ? forget story abi u sho say no b u ?no b today we don see am Reply
| |||||
Quote from: agidis on 7-02-2009 03:43 PM onyinyenaija ? forget story abi u sho say no b u ?no b today we don see am hmmm e fi b true o! Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: agidis on 7-02-2009 03:43 PM onyinyenaija ? forget story abi u sho say no b u ?no b today we don see am weda u be agidi abi moi moi... na my joke u wan take learn how to post reply..if u no get wetin to type beta respect ur age... ask people wey know me wella... i get hot temper ooh...
| |||||
Quote from: Gwhy on 7-02-2009 03:52 PM Quote from: agidis on 7-02-2009 03:43 PM onyinyenaija ? forget story abi u sho say no b u ?no b today we don see am hmmm e fi b true o!i tink u come here to insult people abi...?? ur days are numbered
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 7-02-2009 06:12 PM Quote from: Gwhy on 7-02-2009 03:52 PM Quote from: agidis on 7-02-2009 03:43 PM onyinyenaija ? forget story abi u sho say no b u ?no b today we don see am hmmm e fi b true o!i tink u come here to insult people abi...?? ur days are numbered Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 7-02-2009 06:12 PM Quote from: Gwhy on 7-02-2009 03:52 PM Quote from: agidis on 7-02-2009 03:43 PM onyinyenaija ? forget story abi u sho say no b u ?no b today we don see am hmmm e fi b true o!i tink u come here to insult people abi...?? ur days are numbered leave am pikin way talk say if in grow na bird head in go they chop..
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)