Chai!! I don Suffer..CAN U IMAGINE? (Page 3)

Date: 14-12-2010 5:30 pm (14 years ago) | Author: uduak Sophia Monday
1 2 [3] 4 5 6 ... 15
- kinkino at 14-12-2010 06:28 PM (14 years ago)
(f)
kitchen tim


off i goes....
Posted: at 14-12-2010 06:28 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Treasure2 at 14-12-2010 06:30 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: moneyinbrakemi on 14-12-2010 06:22 PM
@ Treasure while you dey Flash teeth na

I DEY FLASH AM FOR THE MUGU WEY THINK SAY E DON CATCH FISH. Grin Grin Grin
Posted: at 14-12-2010 06:30 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- esonu at 14-12-2010 06:30 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: kinkino on 14-12-2010 06:26 PM
esonu...dont recruit dem afta xmas oooo...
new ones will be recruited next year

Posted: at 14-12-2010 06:30 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- emepretty at 14-12-2010 06:31 PM (14 years ago)
(f)
still reading...where my glasses?
Posted: at 14-12-2010 06:31 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- agabs at 14-12-2010 06:33 PM (14 years ago)
(m)
@Poster, so guy wey d work for afternoon no fit girl wey e meet online for evening?

Abi im don tell you say im want sex? Like say you never stroll go buy suya in the evening before? Like say all that time wey you dey school, no be in d night your toasters d come look for you for hostel. Like say you never go party b4.

=========

You insult d guy. Who even tell you say d guy don d think of sex?

If say you tell am say make e take am slow, I for understand.
Sometimes we guys fit like person and we go begin take am too fast. It is now left for the girl to slow things down.

Sometimes we to d give una power. Especially the innocent guys. Dat is why na players good for una. And who told you 7pm is late for adults?

I just received a call from one of my schoolies 2 hours ago. E don tey wey we say because him d work for another town.
Yesterday I fix one shiao appointment for today evening after work with one of my broses wey be bros d time wey I dey primary school. Him locate me through face book.

It is 06:22 right here in ABJ. I am still at work. This post caught me that is why I never slam the lid of this computer close.

Out of those two appointments I get to shift one to weekend. I will meet some of my friends this evening. I hope they are in shaio mood. I am very testy. It is normal for people that work to hang out after work.

SO DO YOU NOW SEE THAT FOR PEOPLE WHO WORK, DURING THE WEEK DAYS IT IS APPROPRIATE TO RELATE WITH PEOPLE IN THE LATE EVENINGS?



YOU phyuk UP. NO D TALK TO BROSES LIKE THAT. PLENTY PURE WATER CHICKS DEY OUT THERE AND SOME TIME SOME BROSES THE SAMPLE THEM. THAT ONE NO MEAN SAY YOU GO THE ASSUME. THERE IS SOMETHING CALLED A CHAPERON.  YOU CAN BE CHAPERONED. SO MAKE YOU STOP TO THE POST CONVERSATION WITH YOU AND SOME GUY BECAUSE IM TOAST YOU FOR FACE BOOK HERE. YA HEARD?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh??

AND ALL THOSE CHICKS WEY D SUPPORT YOU, UNA KONKOLO HEADS.


Abeg make I go drink my shaio abeg. All this NP girls go d bend broses swag just because bros want buy them ice cream make dem feel happy. EMCHEEEEEWWWWWWWW.
Posted: at 14-12-2010 06:33 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- emepretty at 14-12-2010 06:36 PM (14 years ago)
(f)
huhhhhhhhhhhhhhh?
Posted: at 14-12-2010 06:36 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- SNYPER at 14-12-2010 06:45 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 14-12-2010 05:39 PM
Quote from: FlyMamacita on 14-12-2010 05:35 PM
bcos som gals as dem get invitation like dis, go rush almost die to go there....

Thank God u no be like dat, thumbs up  Wink Kiss


i show him pepper..

You try sha but u no tel us d ones u 'r interested in  Grin
Posted: at 14-12-2010 06:45 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 14-12-2010 07:09 PM (14 years ago)
(f)
Agabs u r ụery stupid 4 respñndng like dis. Whñ knws if u b d guy am talking abt. Rubish

Posted: at 14-12-2010 07:09 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chiglamour4u at 14-12-2010 07:10 PM (14 years ago)
(f)
u try babe but u for no go as far as posting it here if u dey listen to watin sm guys dey talk dat means yawah go gas so sm times u ignor such people i believe say u dey enjoy the conversation dats y u still dey chart with am
Posted: at 14-12-2010 07:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 14-12-2010 07:19 PM (14 years ago)
(f)
Chigla. Which kind enjñyment. Sñ i 4 ignr am den 2mrw en gñ wñry me again. After 2dy en nñ go say hi sef.

Posted: at 14-12-2010 07:19 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chiglamour4u at 14-12-2010 07:28 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 14-12-2010 07:19 PM
Chigla. Which kind enjñyment. Sñ i 4 ignr am den 2mrw en gñ wñry me again. After 2dy en nñ go say hi sef.

ehnnnnnnnn na true the best thing na to delete am from ur list sm guys self na the first time of carting wt u dey go tell u say  dey get feeling so na sm guy stupid act be dat mk u bun am
Posted: at 14-12-2010 07:28 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 14-12-2010 07:33 PM (14 years ago)
(f)
I go bone am but wil stil make him undastnd dat am nt d type of gurl he thinks. En see fyn face finish tink say en fit get me,no naaa.

Posted: at 14-12-2010 07:33 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- brightossy at 14-12-2010 07:41 PM (14 years ago)
(m)
We can say 100 words without being serious at one.
Posted: at 14-12-2010 07:41 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chiglamour4u at 14-12-2010 07:42 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 14-12-2010 07:33 PM
I go bone am but wil stil make him undastnd dat am nt d type of gurl he thinks. En see fyn face finish tink say en fit get me,no naaa.

ok i feel u gtg home nw wk is so hectic see ya tom
Posted: at 14-12-2010 07:42 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- brightossy at 14-12-2010 08:09 PM (14 years ago)
(m)
My dear lovely la loling SophieBaby. There r times in life whn one wil need someone hilarious around him/her n u know u possess such quality. I know xactly where d guy invited u and they v so many charming babes but may not have ur hilarious nature (which means he myt nt b inviting u for sex).
Wht i xpected u 2 do is 2 slow him down. Smtyms we need 2 m8 ourselves hapy fastly.
 
Posted: at 14-12-2010 08:09 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xena15 at 14-12-2010 09:03 PM (14 years ago)
(f)
Ah!
Sophie,dat insect wan f uck ur style up!
Where i dey wen all dis drama dey happen?

Posted: at 14-12-2010 09:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xter at 14-12-2010 10:19 PM (14 years ago)
(m)
Sophie, go find one armchair siddon




dat guy no rape u na.....why u come dey shakara like dis

Posted: at 14-12-2010 10:19 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ILOVEIT at 14-12-2010 10:20 PM (14 years ago)
(m)
 Undecided

Posted: at 14-12-2010 10:20 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Kennee at 14-12-2010 10:34 PM (14 years ago)
(m)
So for yur Mind l go Con Sidan Read the Conversation abi??

Na so Aproko dey Sweet me?

Posted: at 14-12-2010 10:34 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- diplomatik at 15-12-2010 01:07 AM (14 years ago)
(f)
lmao... u done start read na...just finish i no go call u aproko Tongue Grin

Posted: at 15-12-2010 01:07 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 [3] 4 5 6 ... 15

Featured Discussions