What are guys upto in this present day sef? What do they take girls for?
see me see wahala oooooooo someone on facebook requested for my friendship and i accepted he immediately started chartting with me
asked me where i am i told him Ph, he said he's at omoku, i said ok. he said he would be comming to ph/AGIP on next monday i said ok. he now was saying that when am i closing i told him, the next thin was..i SOPHIEBABY should meet him at agip in the evening after work... i was like what for? What do guys take most babes for? a prostitute or what? some one u just met under 5mins u are wanting to see the person immediately.. he later started saying that i was insulting his person that he is amnager at Elf.. wetin consine me consine manager kwanu..
HERE ARE THE REST OF OUR CONVERSATION> i don't go abt slipn wit anytin i si i make choices [You] 2:14pm ok ooooooooooooo me i no dey look for date but friends who can inspire me more.... i neva said u were loking for a girl to have sex wif abeg see me oooooooooooo i no wear pant ooooo wish we'd bin frnd for some tym i for come see u but we just dey meet naaaaaaaaaaaaa, every body get en own ways oooooooo [Okechuwu Okene] 2:18pm my dear am nt jt a man [You] 2:18pm i tink say u bin wan chart ,u don tire abi u don tire for meeeeeeeee? no tire oooooooo thats just me and my life i tell people my mind if dem like am good if dem no like am kwanu , na dem sabi my own na Ho Ha [Okechuwu Okene] 2:19pm am d personall manager of elf at omoku si my name ask of me ask any 1 u dat works wit elf so please dont gov dere,pls bi i tort i saw a girl in u,bt?anyway bi. [You] 2:21pm abeg sowi oooooooo if u like be Johnathan goodluck i am just me God knows i neva insulted u stop taughting and face facts [Okechuwu Okene] 2:22pm pls i said bi [You] 2:23pm if u like vex go hug transformer u might be torchy so am i [Okechuwu Okene] 2:23pm pls stop insultn me,rest nw [You] 2:24pm i am not insulting u [Okechuwu Okene] 2:24pm rest nw [You] 2:24pm face the truth bro i no go rest lol no vex cool ya mind u are angry cos u invited me and i said no [Okechuwu Okene] 2:25pm pls am sori abeg sori [You] 2:25pm if u were nice and understood me,u wud hv opted seeing me at the office [Okechuwu Okene] 2:26pm pls its ok pls [You] 2:26pm wht if i told u i was married , u for say ok lets be friends abi? its not ok just say u are sorry for what u did, become frnds wit me and talk wit me like a sister gosh [Okechuwu Okene] 2:27pm nw am askn u2stop [You] 2:27pm every man wit en own understanding ooooooooo so can we be better friends now? or u added me for Agips sake which one if u no answer me na im be say u dey vex as u no wan talk na. no probs. [You] 2:49pm womales plenty but some na witch oooooo, be careful, take it or leave it good night ar u stil dere? all d insults u gave2me 2day ar well deserved [You] 3:14pm lol [Okechuwu Okene] 3:14pm i appreciate [You] 3:14pm observe it well only if u are angry.. i just told u my mind.
can u imagine? what NONSENSE
my question is WHY DO MOST GUYS TAKE MOST GIRLS FOR GRANTED?
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
Posted: at 14-12-2010 05:30 PM (14 years ago) | Addicted Hero
FlyMamacita at 14-12-2010 05:35 PM (14 years ago) (f)
bcos som gals as dem get invitation like dis, go rush almost die to go there....
Thank God u no be like dat, thumbs up
Posted: at 14-12-2010 05:35 PM (14 years ago) | Addicted Hero
sophiebaby at 14-12-2010 05:37 PM (14 years ago) (f)
the guy dey vex badly..
tanx u have a gud mind [You] 3:15pm lol dear God pls 4gv me if i offended a manager today [Okechuwu Okene] 3:19pm i got i mean am getting wat im asked4no blame shld go2u at all u were on ur own wen i came4u tanx [You] 3:20pm la lolo u shldnt have started it the way u did. all u wud have done was become frnds wit me first and the rest comes later 3:21pmOkechuwu is offline.
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
Posted: at 14-12-2010 05:37 PM (14 years ago) | Addicted Hero