like this.
Posted: at | |
Quote from: Adikpe on 14-12-2010 05:48 PM You sef get time oooo, wey you dey answer am plenty HOW SHE FOR ANSWER HIM.like this.
| |||||
uncountabl gboza for u dear..... Reply
| |||||
sophie is that why u posted ur convo here..na wa ooo Reply![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
infact she answrd him well....at least she usd d oppotunity to kno wht is really in his mind...if u chek d idiot out now...u wil find out he is married....flirtin here and ther.... Reply
| |||||
@diplomatik...sophie dey ves ooooo Reply
| |||||
d guy sef still dey talk.. Replyi wan open guys nyansh its not fair at all it pains me alot i wish our conversation from the begining was still there.. see more of this. am nt sure u want2hear urself talk u ar taking dis tin2far i can't come is ok plsssssssssssssssss sumtin slse mit bring us2geda sumhw [You] 3:45pm ok ooooooooooo [Okechuwu Okene] 3:45pm i cld even do biznes wit ur company in furture pls take it easy wit words [You] 3:45pm just that u are talking somehow ok ooooooooooo [Okechuwu Okene] 3:46pm mayb u ar understanding hw2 u ar supposed2b a woman hear pls am nt coming is ok plssssssssssssss [You] 3:47pm i am a good girl of which everybody knows [Okechuwu Okene] 3:48pm d last time i talked2a girl 4 3months b4 seen her she turned out nt2b who she posted as [You] 3:48pm am not rude am not insultive, u shldnt have invited me oooooooooooo cos na dat one dey pain me now.. no be say na for day tym sef, for night 7pm,, shuuuuuuuuuuuuuuuuuuuu thats her this is me sophia [Okechuwu Okene] 3:48pm jt tort i cld si u,nm its only propal 4 aman 2invite a lady she can accept or nt,pls don't rain insults on me again [You] 3:49pm what sort of proper is dat. Diplo..i dey vex oooooooo infact i no dey go house again, i dey hia for dis guy.. Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
ABEG DEY GO UR HOUSE, NO WASTE TIME FOR DIS HALF MAN. Reply
| |||||
easy ooooo Reply
| |||||
liv d sensless man alon dear....u hav notin to do wit him...just leav him and show him maturity...ok Reply
| |||||
Quote from: kinkino on 14-12-2010 05:58 PM @diplomatik...sophie dey ves ooooo lol u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
we dey pop champaign ReplyCHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS
| |||||
I can't stop laughing cos after reading it was more than FUNNY Replythank GOD you've not met him personally it would have been worse than this minor you are saying...MOST GUYS CANNOT CONTROL their EGOCENTRIC behaviours....Sopie Sophie
| |||||
![]()
| |||||
chaiiiii Reply
| |||||
@ Esonu_Our new wande coal How far na? Reply
| |||||
@ Treasure while you dey Flash teeth na Reply
| |||||
she dey advertis clos up Reply
| |||||
Quote from: moneyinbrakemi on 14-12-2010 06:21 PM @ Esonu_Our new wande coal How far na? guy i dey ooooo..is just dat am babeless cos i've sacked all my babes....u know say xmas don reach CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS
| |||||
esonu...dont recruit dem afta xmas oooo... Reply
| |||||
but u neva tel us of those wey don gp meet wey don pansh well well oooo Reply![]() Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion