Correct naija (Page 4)

Date: 17-12-2010 11:02 pm (13 years ago) | Author: Damilare Owolabi
1 2 3 [4] 5
- Skypon2002 at 28-12-2010 09:59 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on 28-12-2010 08:08 PM
Quote from: Skypon2002 on 27-12-2010 08:49 PM
ok oooooo
 Grin

wey my xmas meat?

POLICE DON AREST AM.

which kind!!!!!!  which kind !!!!!!!!!!  which kind police be dat self
abeg come show me where the police dey, make i know wetin dey worry am for head

meat wey i wan chop na him him comd dey arrest?
abi kraze dey worry am

if him no get meat to chop make him go chop frog nah
wetin?

 Angry Angry Angry Angry Angry

Posted: at 28-12-2010 09:59 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rexi at 29-12-2010 02:58 PM (13 years ago)
(m)
@skypon u wan make i eat my asset.And 4 d police, He pay me make dem chop am dan make 1 ye ye police arrest a whole goat.
Posted: at 29-12-2010 02:58 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Skypon2002 at 29-12-2010 11:53 PM (13 years ago)
(m)
ok where d money dey
no guy me ooooo
 Grin Grin

Posted: at 29-12-2010 11:53 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rexi at 30-12-2010 12:30 AM (13 years ago)
(m)
U wan tell me say u no know where money de 4 naija all dis while. Infact 4 not knowin am not tellin u
Posted: at 30-12-2010 12:30 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Skypon2002 at 30-12-2010 01:27 AM (13 years ago)
(m)
abeg tell me
i hungrily need money
 Grin

Posted: at 30-12-2010 01:27 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rexi at 30-12-2010 01:05 PM (13 years ago)
(m)
NP no de pay.
Posted: at 30-12-2010 01:05 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- federico at 30-12-2010 01:13 PM (13 years ago)
(m)
ok
Posted: at 30-12-2010 01:13 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 2-01-2011 11:00 AM (13 years ago)
(m)
so wetin i go do nah?
 Huh?

Posted: at 2-01-2011 11:00 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kaycee22 at 2-01-2011 08:36 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 28-12-2010 09:59 PM
Quote from: kaycee22 on 28-12-2010 08:08 PM
Quote from: Skypon2002 on 27-12-2010 08:49 PM
ok oooooo
 Grin

wey my xmas meat?

POLICE DON AREST AM.

which kind!!!!!!  which kind !!!!!!!!!!  which kind police be dat self
abeg come show me where the police dey, make i know wetin dey worry am for head

meat wey i wan chop na him him comd dey arrest?
abi kraze dey worry am

if him no get meat to chop make him go chop frog nah
wetin?

 Angry Angry Angry Angry Angry
u get cash to bail am?
Posted: at 2-01-2011 08:36 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Obijiofor at 2-01-2011 11:29 PM (13 years ago)
(f)
smart   naija.   I   love   it
Posted: at 2-01-2011 11:29 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- wizdum at 3-01-2011 01:41 AM (13 years ago)
(m)
one of d nicest jokes i ve come across.@skypoon go do y y!!

Posted: at 3-01-2011 01:41 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 3-01-2011 12:38 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on  2-01-2011 08:36 PM
Quote from: Skypon2002 on 28-12-2010 09:59 PM
Quote from: kaycee22 on 28-12-2010 08:08 PM
Quote from: Skypon2002 on 27-12-2010 08:49 PM
ok oooooo
 Grin

wey my xmas meat?

POLICE DON AREST AM.

which kind!!!!!!  which kind !!!!!!!!!!  which kind police be dat self
abeg come show me where the police dey, make i know wetin dey worry am for head

meat wey i wan chop na him him comd dey arrest?
abi kraze dey worry am

if him no get meat to chop make him go chop frog nah
wetin?

 Angry Angry Angry Angry Angry
u get cash to bail am?

him go kpake for there
 Grin

Posted: at 3-01-2011 12:38 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 3-01-2011 12:41 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: wizdum on  3-01-2011 01:41 AM
one of d nicest jokes i ve come across.@skypoon go do y y!!

hiohiohiohiohiohiooo
bad advise

for this new year na him u want make i go do y y?

Posted: at 3-01-2011 12:41 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- elusakin at 3-01-2011 05:03 PM (13 years ago)
(m)
Nicely re-manufactured.
Posted: at 3-01-2011 05:03 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- rexi at 3-01-2011 07:00 PM (13 years ago)
(m)
Skypon my man.
Posted: at 3-01-2011 07:00 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- kaycee22 at 3-01-2011 08:34 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on  3-01-2011 12:38 PM
Quote from: kaycee22 on  2-01-2011 08:36 PM
Quote from: Skypon2002 on 28-12-2010 09:59 PM
Quote from: kaycee22 on 28-12-2010 08:08 PM
Quote from: Skypon2002 on 27-12-2010 08:49 PM
ok oooooo
 Grin

wey my xmas meat?

POLICE DON AREST AM.

which kind!!!!!!  which kind !!!!!!!!!!  which kind police be dat self
abeg come show me where the police dey, make i know wetin dey worry am for head

meat wey i wan chop na him him comd dey arrest?
abi kraze dey worry am

if him no get meat to chop make him go chop frog nah
wetin?

 Angry Angry Angry Angry Angry
u get cash to bail am?

him go kpake for there
 Grin
OK BRO I GO XCORT U GO ...
Posted: at 3-01-2011 08:34 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- just2sexy at 4-01-2011 01:07 AM (13 years ago)
(m)
seen b4

Posted: at 4-01-2011 01:07 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 4-01-2011 07:59 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on  3-01-2011 08:34 PM
Quote from: Skypon2002 on  3-01-2011 12:38 PM
Quote from: kaycee22 on  2-01-2011 08:36 PM
Quote from: Skypon2002 on 28-12-2010 09:59 PM
Quote from: kaycee22 on 28-12-2010 08:08 PM
Quote from: Skypon2002 on 27-12-2010 08:49 PM
ok oooooo
 Grin

wey my xmas meat?

POLICE DON AREST AM.

which kind!!!!!!  which kind !!!!!!!!!!  which kind police be dat self
abeg come show me where the police dey, make i know wetin dey worry am for head

meat wey i wan chop na him him comd dey arrest?
abi kraze dey worry am

if him no get meat to chop make him go chop frog nah
wetin?

 Angry Angry Angry Angry Angry
u get cash to bail am?

him go kpake for there
 Grin
OK BRO I GO XCORT U GO ...

u go excort me stay for there until them bail me Grin Grin Grin Grin

Posted: at 4-01-2011 07:59 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 4-01-2011 08:00 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: rexi on  3-01-2011 07:00 PM
Skypon my man.

eeh! bros,
nothing do u

compliments of the season Grin Grin Grin

Posted: at 4-01-2011 08:00 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rexi at 4-01-2011 08:17 PM (13 years ago)
(m)
Same 2u man. Same
Posted: at 4-01-2011 08:17 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
1 2 3 [4] 5