sophiebaby at 30-12-2010 04:12 PM (13 years ago) (f) no try talk anything for hia oooooooooooooo
oya sorry
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 30-12-2010 04:12 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Henchmann at 30-12-2010 04:13 PM (13 years ago) (m) hmmmmmmmmmmm
Dis guy, your face, in fact your picture and name dey vex meur own pix sef dey over vex me cos e be like horror film babies no fit look am 2wice ma sister, no bi small thing oh
U sef, u get mind wey u dey look am, some times, me I dey like avoid d picture, bcos ee dey make me fear fear. I realy dey expect somebody to talk about am since.
ee just be say I like 'Pirates of the CarMa sisrebian'. i get am plenty oh, Tell me if u want more. Posted: at 30-12-2010 04:13 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
esonu at 30-12-2010 04:16 PM (13 years ago) (m) maybe she and her mum dey do
yeaaaaaaaaaa dats my correct babe..dem be supe...ndi nru aka...
CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS Posted: at 30-12-2010 04:16 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Henchmann at 30-12-2010 04:22 PM (13 years ago) (m) maybe she and her mum dey do
yeaaaaaaaaaa dats my correct babe..dem be supe...ndi nru aka... You be yeye boy too, see wetin u dey think now now wey u just come. but dat wan dey too. ee fit be true wey u talk. Posted: at 30-12-2010 04:22 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Henchmann at 30-12-2010 04:24 PM (13 years ago) (m) no try talk anything for hia oooooooooooooo
oya sorry
No worry, i no go talk am yet. Posted: at 30-12-2010 04:24 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sophiebaby at 30-12-2010 04:25 PM (13 years ago) (f) maybe she and her mum dey do
yeaaaaaaaaaa dats my correct babe..dem be supe...ndi nru aka... hahahahahahah
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 30-12-2010 04:25 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
esonu at 30-12-2010 04:30 PM (13 years ago) (m) lolzzzz
CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS Posted: at 30-12-2010 04:30 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Henchmann at 30-12-2010 04:31 PM (13 years ago) (m) maybe she and her mum dey do
yeaaaaaaaaaa dats my correct babe..dem be supe...ndi nru aka... hahahahahahah Na only bad thing wey u dey support Posted: at 30-12-2010 04:31 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
blessedme at 30-12-2010 04:33 PM (13 years ago) (f) hmmmmmmmmmmm
Dis guy, your face, in fact your picture and name dey vex meur own pix sef dey over vex me cos e be like horror film babies no fit look am 2wice ma sister, no bi small thing oh
U sef, u get mind wey u dey look am, some times, me I dey like avoid d picture, bcos ee dey make me fear fear. I realy dey expect somebody to talk about am since.
ee just be say I like 'Pirates of the CarMa sisrebian'. i get am plenty oh, Tell me if u want more.abeg change am Posted: at 30-12-2010 04:33 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Poster....ask her if she still a virgin.....then i,m coming back.. Posted: at 30-12-2010 04:36 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Henchmann at 30-12-2010 04:37 PM (13 years ago) (m) hmmmmmmmmmmm
Dis guy, your face, in fact your picture and name dey vex meur own pix sef dey over vex me cos e be like horror film babies no fit look am 2wice ma sister, no bi small thing oh
U sef, u get mind wey u dey look am, some times, me I dey like avoid d picture, bcos ee dey make me fear fear. I realy dey expect somebody to talk about am since.
ee just be say I like 'Pirates of the CarMa sisrebian'. i get am plenty oh, Tell me if u want more.abeg change am ok i go change am now Posted: at 30-12-2010 04:37 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
esonu at 30-12-2010 04:40 PM (13 years ago) (m) peeped
CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS Posted: at 30-12-2010 04:40 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 30-12-2010 04:41 PM (13 years ago) (f) pls do Posted: at 30-12-2010 04:41 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Henchmann at 30-12-2010 04:48 PM (13 years ago) (m) peeped
Better Posted: at 30-12-2010 04:48 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
destiny247 at 30-12-2010 05:22 PM (13 years ago) (m) Be bold enough to visit her at home only if your intentions towards her are genuine but if na chop and clean mouth then let her be ... Posted: at 30-12-2010 05:22 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mat-James at 30-12-2010 05:36 PM (13 years ago) (m) i have a gf that i like n love very much.but she is a mummy gal.anytime her mum is around she stops calling me and when i do cal her she cuts ma cal.am runing out of patient cos we hardly talk n we cant c each other.i luv her bt i cant stand it anymore.plz wat do i do
i be like say d girl still be small baby, Posted: at 30-12-2010 05:36 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
donuche at 30-12-2010 06:09 PM (13 years ago) (m) she only afraid of her mum, so meet her when there is a chance for it and talk things out with her. Posted: at 30-12-2010 06:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mazi at 30-12-2010 07:03 PM (13 years ago) (m) she is 19.
Hm!Young but still... I guess her mom is kind of harsh when it's about her daughter and boys,so that would explain those reactions of her. Have u met her mother? If your intentions are good,meet her and earn her trust,because it seems that, for now,your girlfriend needs her mom's approval for everything! hmmm...i'm wondering wot he would tell a 19yr old girl's mother his intentions are.
i'm sure d girl is still in secondary school or a fresher. just wondering! Posted: at 30-12-2010 07:03 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
she is 19.
Hm!Young but still... I guess her mom is kind of harsh when it's about her daughter and boys,so that would explain those reactions of her. Have u met her mother? If your intentions are good,meet her and earn her trust,because it seems that, for now,your girlfriend needs her mom's approval for everything! hmmm...i'm wondering wot he would tell a 19yr old girl's mother his intentions are.
i'm sure d girl is still in secondary school or a fresher. just wondering!My dear Mazi,first of all,Happy New Year for u! As about the post,I said so in order for him to present himself to her mom,to see her reaction when she'll find out about their relationship, and also his girlfriend's reaction as well, because this sneaking around can't bring any good,and also the incertitude he's living in!
Live and let live! Posted: at 30-12-2010 07:24 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
mazi at 30-12-2010 07:57 PM (13 years ago) (m) she is 19.
Hm!Young but still... I guess her mom is kind of harsh when it's about her daughter and boys,so that would explain those reactions of her. Have u met her mother? If your intentions are good,meet her and earn her trust,because it seems that, for now,your girlfriend needs her mom's approval for everything! hmmm...i'm wondering wot he would tell a 19yr old girl's mother his intentions are.
i'm sure d girl is still in secondary school or a fresher. just wondering!My dear Mazi,first of all,Happy New Year for u! As about the post,I said so in order for him to present himself to her mom,to see her reaction when she'll find out about their relationship, and also his girlfriend's reaction as well, because this sneaking around can't bring any good,and also the incertitude he's living in! ma lady, d Oracle prays dat u fulfil all ur dreams in dis coming yr, bless u.
i follow u, bt wot will d bobo tell d girl's mother? datz whr d problem makpus! Posted: at 30-12-2010 07:57 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |