Henchmann at 30-12-2010 03:24 PM (14 years ago) (m) person pikin ke? Wetin make her gree for the guy? All this small girls dey like bite wetin dem nor fit chew abi?
u as a matured man u for no say dis fruit never ripe well in terms of other things except puberty development Na U make me "MAN" i be somebody beloveth CHILD too BUT with proper training I'm try to Live Unto PERFECTION cos non is PERFECT... I nor dey for woman matter oi was refering to d poster and not u Why u dey fear ram? NOT AT ALL___I dey create my point Ok now, she can see u - john cena No she can't see me__Henchman Ua right, It was a sleep of mouth. Posted: at 30-12-2010 03:24 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Adikpe at 30-12-2010 03:25 PM (14 years ago) (m) Me, I fit stay with that kind relationship. Posted: at 30-12-2010 03:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 30-12-2010 03:27 PM (14 years ago) (f) Sorry for wat. No be u just talk say u dey for spirit, Abi d spirit don leave u run.we understand ourselves better, sorry for d word in red if u must know Its ok, U dont need to be afraid,I dont beat ladies wen it close to New Yr so u dey even touch woman Posted: at 30-12-2010 03:27 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Henchmann at 30-12-2010 03:28 PM (14 years ago) (m) not henchman but hunch back man.. no be me talk am o
That's 10 points for you Posted: at 30-12-2010 03:28 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sophiebaby at 30-12-2010 03:29 PM (14 years ago) (f) hahahahahahahahha
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 30-12-2010 03:29 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Henchmann at 30-12-2010 03:31 PM (14 years ago) (m) Sophiebaby, If u like chang ur picture 1001 times, i go still know u.
na my mama be dat o Nor bi only ur mama NA UR GRANDMOTHER! The older she becomes, the better for me.
to equal the face of ur mask abi__Bad Boy Abi u don forget say na deadybody she dey talk to. Posted: at 30-12-2010 03:31 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sophiebaby at 30-12-2010 03:33 PM (14 years ago) (f) hmmmmmmm hench
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 30-12-2010 03:33 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
d poster na jew
Yes oh, im pass jew sef, im go soon become Hebrew or Egyptian. village boi Forest girl You wan FINISH my friend abi...
Henchman__where is your locality: Lagos; Port-Harcourt or Warri Posted: at 30-12-2010 03:35 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Henchmann at 30-12-2010 03:36 PM (14 years ago) (m) not henchman but hunch back man.. no be me talk am o
I know__Nor dey fear Tell am, I no dey chop person Posted: at 30-12-2010 03:36 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Henchmann at 30-12-2010 03:40 PM (14 years ago) (m) Sorry for wat. No be u just talk say u dey for spirit, Abi d spirit don leave u run.we understand ourselves better, sorry for d word in red if u must know Its ok, U dont need to be afraid,I dont beat ladies wen it close to New Yr so u dey even touch woman Yes, wen am begging them for mercy. Posted: at 30-12-2010 03:40 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sophiebaby at 30-12-2010 03:42 PM (14 years ago) (f) hmmmmmmm
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 30-12-2010 03:42 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Henchmann at 30-12-2010 03:44 PM (14 years ago) (m) d poster na jew
Yes oh, im pass jew sef, im go soon become Hebrew or Egyptian. village boi Forest girl You wan FINISH my friend abi...
Henchman__where is your locality: Lagos; Port-Harcourt or WarriU must be in the spirit too, Am from rivers state, but not PH Posted: at 30-12-2010 03:44 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
blessedme at 30-12-2010 03:44 PM (14 years ago) (f) Sorry for wat. No be u just talk say u dey for spirit, Abi d spirit don leave u run.we understand ourselves better, sorry for d word in red if u must know Its ok, U dont need to be afraid,I dont beat ladies wen it close to New Yr so u dey even touch woman Yes, wen am begging them for mercy.  lol Posted: at 30-12-2010 03:44 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
dirtykid at 30-12-2010 03:47 PM (14 years ago) (m) hmmmmmmmmmmm
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 30-12-2010 03:47 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Henchmann at 30-12-2010 03:49 PM (14 years ago) (m) hmmmmmmmmmmm
Dis guy, your face, in fact your picture and name dey vex me Posted: at 30-12-2010 03:49 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sophiebaby at 30-12-2010 03:53 PM (14 years ago) (f) d poster na jew
Yes oh, im pass jew sef, im go soon become Hebrew or Egyptian. village boi Forest girl You wan FINISH my friend abi...
Henchman__where is your locality: Lagos; Port-Harcourt or WarriU must be in the spirit too, Am from rivers state, but not PH Ogoni boy.. pia pia do do win tor ehun e ..
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 30-12-2010 03:53 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Henchmann at 30-12-2010 03:57 PM (14 years ago) (m) Reply |
sophiebaby at 30-12-2010 04:03 PM (14 years ago) (f) u just dey show yasef... omoku boi like u... so na u wen i see for omoku dat day when u carry firewood for head.. lalolo
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 30-12-2010 04:03 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
blessedme at 30-12-2010 04:06 PM (14 years ago) (f) hmmmmmmmmmmm
Dis guy, your face, in fact your picture and name dey vex meur own pix sef dey over vex me cos e be like horror film babies no fit look am 2wice Posted: at 30-12-2010 04:06 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Henchmann at 30-12-2010 04:08 PM (14 years ago) (m) Reply |