Worwor...Naija....No appreciation of their celebrities...nor respect...Silly. Posted: at 8-01-2011 05:16 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dprofcbn at 8-01-2011 05:36 PM (14 years ago) (m) WAITING U DO MILITARY MEN, ABI U NO NO SAY THEM NO GET TIME FOR JOKE?  WELL SORRY IS GOOD AS I BE U THAN PERSON WAY NO GET NAME, SORRY OOOOOOOOO Posted: at 8-01-2011 05:36 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Azegbeye at 8-01-2011 07:00 PM (14 years ago) (m) Them think say na everybody know them.........security doesn't recognize popularity.....oyo na e dem dey oh Posted: at 8-01-2011 07:00 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
princedafe at 8-01-2011 08:17 PM (14 years ago) (m) hmmmm no comment
I AM WITH u ON THAT no comment Posted: at 8-01-2011 08:17 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pls na only mouth i go dye get, he can't fight,make una no kill am 4 us, will still need more joke. Posted: at 9-01-2011 11:07 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
demomx at 9-01-2011 02:56 PM (14 years ago) (m) Maybe na him name dey folly am. change your name ibegy Posted: at 9-01-2011 02:56 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
koromo at 9-01-2011 07:06 PM (14 years ago) (m) hmnmmm Posted: at 9-01-2011 07:06 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
charllles at 9-01-2011 07:22 PM (14 years ago) (m) why beaten him? Posted: at 9-01-2011 07:22 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
uyanah at 10-01-2011 12:58 PM (14 years ago) (m) Am not sure dose guys were naija soldiers.may be niger,or benin,chad,or jandams1 but even den nite of 1000 laff don rich this places! Posted: at 10-01-2011 12:58 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
make he settle de boys abeg Posted: at 10-01-2011 01:07 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kinkino at 10-01-2011 01:40 PM (14 years ago) (f) dats not a prob to dem...dey just leav d soldiers to beat them up so dat dey wil use it to make joke as comedians....
take wetin do comedian ? you think say soja beating na small thing ? if dem beat them well well , the hospital fit rejects them so ooo Ajanni...dey use evertin as fun....im tellin u..dey can use it to...... Posted: at 10-01-2011 01:40 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kinkino at 10-01-2011 01:42 PM (14 years ago) (f) no prob...dey beat i go die...i go sav dey ther...and he no fit save am...any how mak dem press hot water and use d stuff as part of joke...i trust.... Posted: at 10-01-2011 01:42 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
daniblue at 10-01-2011 01:56 PM (14 years ago) (m) It is jelousy that kill Nigerians i am sure those soldiers did not just do dat dey were sent by some1 Posted: at 10-01-2011 01:56 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
krisdyke at 10-01-2011 02:57 PM (14 years ago) (m) IT S QUITE A PITY. I BELIEVE THE SOLDIERS MIGHT HAVE BEEN PROVOKED OR DISOBEYED, AFTER ALL THEY WERE NOT THE ONLY ONES AT THE EVENT ARENA. Posted: at 10-01-2011 02:57 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 10-01-2011 09:05 PM (14 years ago) (m) dats not a prob to dem...dey just leav d soldiers to beat them up so dat dey wil use it to make joke as comedians....
take wetin do comedian ? you think say soja beating na small thing ? if dem beat them well well , the hospital fit rejects them so ooo Ajanni...dey use evertin as fun....im tellin u..dey can use it to...... soja no dey take nonsense so ooo, you forget say na zombie them be , and beside a good soja laugh but once in a year, not every soja dey brings out the white teeth like IBB now Posted: at 10-01-2011 09:05 PM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
why did they dress that way?they are been caught and punish for what they are not. Posted: at 11-01-2011 08:53 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
zito2010 at 11-01-2011 10:33 AM (14 years ago) (m) area how body be Na, Dem dey watch your show so take heart my padi no die now oooooo Posted: at 11-01-2011 10:33 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 11-01-2011 08:48 PM (14 years ago) (m) ok Posted: at 11-01-2011 08:48 PM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Fake stories no go end for naija,na people were soldier beat dey laugh so? Why you no show the picture wey soldier beat them..na wa for naija oh
Liberty is one thing you don't deserve untill you are ready to give it to others Posted: at 11-01-2011 09:22 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
moniconyez at 12-01-2011 08:03 AM (14 years ago) (m) Fake stories no go end for naija,na people were soldier beat dey laugh so? Why you no show the picture wey soldier beat them..na wa for naija oh
YOU MEAN HE GO DIE AND HE GO SAVE NO FIT BE BEATEN BY MILITARY? Posted: at 12-01-2011 08:03 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |