Breaking News: Armed Robbers Attack Mr. Nigeria; Shoot Him 7 Times (Page 2)

Date: 11-01-2011 11:23 pm (13 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 [2] 3 4 5 ... 8
- ajanni at 12-01-2011 08:01 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: nice9ija on 12-01-2011 04:34 AM
wait do you say 7 bullet??? 9MM?? or other ones, anyway even though its other ones man...you must be kidding me

chei ----- this boy oooo again , abi na you send those thugs ? you never see the person wey take over 30 bullets and still dey laugh ?
Posted: at 12-01-2011 08:01 AM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- ajanni at 12-01-2011 08:04 AM (13 years ago)
(m)
but why him no commot the last bullet from him bodi now Huh?
Posted: at 12-01-2011 08:04 AM (13 years ago) | Grande Master
Reply
- moniconyez at 12-01-2011 08:10 AM (13 years ago)
(m)
Sorry My Brother. Nothing Will Happen To You In Jesus Name AMEN.
Posted: at 12-01-2011 08:10 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Pepesy at 12-01-2011 08:16 AM (13 years ago)
(f)
l m happy for u dearie. Devil is a lier
Posted: at 12-01-2011 08:16 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- walerian at 12-01-2011 09:09 AM (13 years ago)
(m)
Abeg make u go komot  the last one cos only dat one fit take ur life but i no wan loose u bro.
God wey protect u go dey guide me too o! amen
Posted: at 12-01-2011 09:09 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- urchmony at 12-01-2011 09:27 AM (13 years ago)
(m)
LAGOS NA WAOO.O, BOY,UCHEGIDIKWIAOOO.
Posted: at 12-01-2011 09:27 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- veldana at 12-01-2011 10:27 AM (13 years ago)
(f)
Thank God u're alive, u need to really thankGod for sparing ur life cos some people its just one bullet and they are dead. ThankGod anyway and be more careful.
Posted: at 12-01-2011 10:27 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- veldana at 12-01-2011 10:31 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: ajanni on 12-01-2011 08:01 AM
Quote from: nice9ija on 12-01-2011 04:34 AM
wait do you say 7 bullet??? 9MM?? or other ones, anyway even though its other ones man...you must be kidding me

chei ----- this boy oooo again , abi na you send those thugs ? you never see the person wey take over 30 bullets and still dey laugh ?
how u take no say na him send them?. kia na who go collect 30 bullect wey go still dey laugh, na for which planet be dat one.
Posted: at 12-01-2011 10:31 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- macosas at 12-01-2011 11:05 AM (13 years ago)
(m)
broda God go heal you quick
Posted: at 12-01-2011 11:05 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- popo2009 at 12-01-2011 11:19 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: segxi on 12-01-2011 04:10 AM
Just go village go thank them, becos this one no b small tin o

what do you mean by that? Is the Village that saved him?
Posted: at 12-01-2011 11:19 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- agbabiakamy at 12-01-2011 11:24 AM (13 years ago)
(f)
THAT IS GOOD! MR NIGERIA U NEED TO BE SAMPLED SINCE U FINE AND EVERY ONCE GIRL FRIEND WILL BE UR FAVOURITY EVEN IF U DON'T CALL THEM THEY CALL U. PLS KEEP THAT HABIT UP AND MORE TRIGER TO COME. WHEN U DEY phyuk THEM U TELL NAIJAPAL BE A MAN AND SHUP UR BULLET MATUALLY. AMEN AMEN
Posted: at 12-01-2011 11:24 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Eucharia at 12-01-2011 11:33 AM (13 years ago)
(f)
You are born to live My Brother, go and thank God for saving your live, it is not easy, they shoot you seven times and you are still alive. I wish you quick recovery.
Posted: at 12-01-2011 11:33 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- moniconyez at 12-01-2011 11:34 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: agbabiakamy on 12-01-2011 11:24 AM
THAT IS GOOD! MR NIGERIA U NEED TO BE SAMPLED SINCE U FINE AND EVERY ONCE GIRL FRIEND WILL BE UR FAVOURITY EVEN IF U DON'T CALL THEM THEY CALL U. PLS KEEP THAT HABIT UP AND MORE TRIGER TO COME. WHEN U DEY fcuk THEM U TELL NAIJAPAL BE A MAN AND SHUP UR BULLET MATUALLY. AMEN AMEN



WETIN BI THIS? NA TOAST U DEY TOAST AM ABI NA PRAYER U DEY PRAY FOR AM?
Posted: at 12-01-2011 11:34 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Eucharia at 12-01-2011 11:37 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: moniconyez on 12-01-2011 11:34 AM
Quote from: agbabiakamy on 12-01-2011 11:24 AM
THAT IS GOOD! MR NIGERIA U NEED TO BE SAMPLED SINCE U FINE AND EVERY ONCE GIRL FRIEND WILL BE UR FAVOURITY EVEN IF U DON'T CALL THEM THEY CALL U. PLS KEEP THAT HABIT UP AND MORE TRIGER TO COME. WHEN U DEY fcuk THEM U TELL NAIJAPAL BE A MAN AND SHUP UR BULLET MATUALLY. AMEN AMEN



WETIN BI THIS? NA TOAST U DEY TOAST AM ABI NA PRAYER U DEY PRAY FOR AM?


I wonder oo, help me ask her
Posted: at 12-01-2011 11:37 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- belindajustins at 12-01-2011 11:58 AM (13 years ago)
(f)
but how he take survive 7 bullets?.....hmmmmm
Posted: at 12-01-2011 11:58 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- simele at 12-01-2011 12:16 PM (13 years ago)
(m)
very bad what did the innocent dude has done to them now
Posted: at 12-01-2011 12:16 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- aliaaz at 12-01-2011 12:21 PM (13 years ago)
(m)
Kpele.

Posted: at 12-01-2011 12:21 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- radark at 12-01-2011 12:23 PM (13 years ago)
(m)
7 Bullets?

All Hail The Nigerian 50 Cent.

Posted: at 12-01-2011 12:23 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- dirtykid at 12-01-2011 01:13 PM (13 years ago)
(m)
Na waoo !!

Posted: at 12-01-2011 01:13 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- bodeniyi at 12-01-2011 01:21 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: elusakin on 12-01-2011 04:30 AM
Are you kidding me?

7 bullets or scraps?

Nobody can survive with a real bullet in his body.

Do you know what kills in a bullet? Lead, and there's no way one of the bullets won't get to the artery which carries blood to the heart.

And secondly, na your luck sha. You collect money for Mr Nigeria, Runner-Up money from Mr World and you no even fit pay your due to street disciples?

You don learn, don't do it again.

You need to be polished in the brain.....
Posted: at 12-01-2011 01:21 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 8