The lift (Page 2)

Date: 14-01-2011 3:45 pm (13 years ago) | Author: Deji Anthony
1 [2] 3 4 5 ... 9
- Kristiantus at 25-01-2011 10:30 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on 25-01-2011 10:20 AM
Quote from: Skypon2002 on 21-01-2011 10:44 AM
Quote from: coolandrea on 17-01-2011 03:00 PM
No mind al ds b4 b4 pple o.. D funny tin b say, dem no dey post. Kip d joke cracking jor, who no laugh go smile*

wo ask u to talk self?
abi i talk to u? Angry
leave her alone! she no like you.wetin?
Huh? Huh? Huh?
broz, you don make wrong choice oo... Sad
Posted: at 25-01-2011 10:30 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 25-01-2011 10:31 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 21-01-2011 10:44 AM
Quote from: coolandrea on 17-01-2011 03:00 PM
No mind al ds b4 b4 pple o.. D funny tin b say, dem no dey post. Kip d joke cracking jor, who no laugh go smile*

wo ask u to talk self?
abi i talk to u? Angry
skypon, no mind am jare... na so she go dey shaki-shaki up and down... Angry
Posted: at 25-01-2011 10:31 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- mrvoue at 25-01-2011 10:46 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 10:30 AM
Quote from: mrvoue on 25-01-2011 10:20 AM
Quote from: Skypon2002 on 21-01-2011 10:44 AM
Quote from: coolandrea on 17-01-2011 03:00 PM
No mind al ds b4 b4 pple o.. D funny tin b say, dem no dey post. Kip d joke cracking jor, who no laugh go smile*

wo ask u to talk self?
abi i talk to u? Angry
leave her alone! she no like you.wetin?
Huh? Huh? Huh?
broz, you don make wrong choice oo... Sad
abi u sef wan buy 1 plot 4 there?
Posted: at 25-01-2011 10:46 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 25-01-2011 10:58 AM (13 years ago)
(f)
u go fear
Posted: at 25-01-2011 10:58 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 25-01-2011 11:19 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on 25-01-2011 10:46 AM
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 10:30 AM
Quote from: mrvoue on 25-01-2011 10:20 AM
Quote from: Skypon2002 on 21-01-2011 10:44 AM
Quote from: coolandrea on 17-01-2011 03:00 PM
No mind al ds b4 b4 pple o.. D funny tin b say, dem no dey post. Kip d joke cracking jor, who no laugh go smile*

wo ask u to talk self?
abi i talk to u? Angry
leave her alone! she no like you.wetin?
Huh? Huh? Huh?
broz, you don make wrong choice oo... Sad
abi u sef wan buy 1 plot 4 there?
buy wetin? Huh?
you see that girl cool-and-d-gang wey you dey bodyguard so, believe na she go soon sell you into slavery... make we bet am.. Angry
Posted: at 25-01-2011 11:19 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- mrvoue at 25-01-2011 12:11 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 11:19 AM
Quote from: mrvoue on 25-01-2011 10:46 AM
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 10:30 AM
Quote from: mrvoue on 25-01-2011 10:20 AM
Quote from: Skypon2002 on 21-01-2011 10:44 AM
Quote from: coolandrea on 17-01-2011 03:00 PM
No mind al ds b4 b4 pple o.. D funny tin b say, dem no dey post. Kip d joke cracking jor, who no laugh go smile*

wo ask u to talk self?
abi i talk to u? Angry
leave her alone! she no like you.wetin?
Huh? Huh? Huh?
broz, you don make wrong choice oo... Sad
abi u sef wan buy 1 plot 4 there?
buy wetin? Huh?
you see that girl cool-and-d-gang wey you dey bodyguard so, believe na she go soon sell you into slavery... make we bet am.. Angry
hmmm..ok i don fear...oya! who dey follow her talk sef?
Posted: at 25-01-2011 12:11 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 25-01-2011 12:19 PM (13 years ago)
(m)
huh?...
i perceive say she don use otumorkpo for you...
Posted: at 25-01-2011 12:19 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- mrvoue at 25-01-2011 12:46 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 12:19 PM
huh?...
i perceive say she don use otumorkpo for you...
ehn? wetin b dat? e sweet like otapiapia?
Posted: at 25-01-2011 12:46 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 25-01-2011 01:01 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on 25-01-2011 12:46 PM
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 12:19 PM
huh?...
i perceive say she don use otumorkpo for you...
ehn? wetin b dat? e sweet like otapiapia?
Huh? Huh? Huh?
ahhaaa... e le yi ti ya we ree... Angry
you see die you no run. okay.
Posted: at 25-01-2011 01:01 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- mrvoue at 25-01-2011 01:49 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 01:01 PM
Quote from: mrvoue on 25-01-2011 12:46 PM
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 12:19 PM
huh?...
i perceive say she don use otumorkpo for you...
ehn? wetin b dat? e sweet like otapiapia?
Huh? Huh? Huh?
ahhaaa... e le yi ti ya we ree... Angry
you see die you no run. okay.
lol...wetin naw?
Posted: at 25-01-2011 01:49 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 25-01-2011 01:50 PM (13 years ago)
(m)
chiee... i pity this man oo..
Posted: at 25-01-2011 01:50 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 30-01-2011 11:31 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on 25-01-2011 10:20 AM
Quote from: Skypon2002 on 21-01-2011 10:44 AM
Quote from: coolandrea on 17-01-2011 03:00 PM
No mind al ds b4 b4 pple o.. D funny tin b say, dem no dey post. Kip d joke cracking jor, who no laugh go smile*

wo ask u to talk self?
abi i talk to u? Angry
leave her alone! she no like you.wetin?

who dey talk about like for here nah?
abi u don dey get interest for the babe?

abeg oo toast am if u like am
i no hold am Angry Angry Angry Angry

Posted: at 30-01-2011 11:31 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 30-01-2011 11:34 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 10:31 AM
Quote from: Skypon2002 on 21-01-2011 10:44 AM
Quote from: coolandrea on 17-01-2011 03:00 PM
No mind al ds b4 b4 pple o.. D funny tin b say, dem no dey post. Kip d joke cracking jor, who no laugh go smile*

wo ask u to talk self?
abi i talk to u? Angry
skypon, no mind am jare... na so she go dey shaki-shaki up and down... Angry
tanx jare
she need to be put in prison for 2years for a start Grin Grin

Posted: at 30-01-2011 11:34 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 30-01-2011 11:36 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 11:19 AM
Quote from: mrvoue on 25-01-2011 10:46 AM
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 10:30 AM
Quote from: mrvoue on 25-01-2011 10:20 AM
Quote from: Skypon2002 on 21-01-2011 10:44 AM
Quote from: coolandrea on 17-01-2011 03:00 PM
No mind al ds b4 b4 pple o.. D funny tin b say, dem no dey post. Kip d joke cracking jor, who no laugh go smile*

wo ask u to talk self?
abi i talk to u? Angry
leave her alone! she no like you.wetin?
Huh? Huh? Huh?
broz, you don make wrong choice oo... Sad
abi u sef wan buy 1 plot 4 there?
buy wetin? Huh?
you see that girl cool-and-d-gang wey you dey bodyguard so, believe na she go soon sell you into slavery... make we bet am.. Angry

no mind the guy
ee be like say she don use juju cover him eyes Undecided Undecided

Posted: at 30-01-2011 11:36 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 30-01-2011 11:37 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 12:19 PM
huh?...
i perceive say she don use otumorkpo for you...
for sure nah Grin

Posted: at 30-01-2011 11:37 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 30-01-2011 11:39 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on 25-01-2011 12:46 PM
Quote from: Kristiantus on 25-01-2011 12:19 PM
huh?...
i perceive say she don use otumorkpo for you...
ehn? wetin b dat? e sweet like otapiapia?

ur own don finish be that

make i go dig ur 6feet
and buy ur travelling box Grin Grin

Posted: at 30-01-2011 11:39 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 30-01-2011 11:40 AM (13 years ago)
skypo, you don talk too much,oya enter lift ,make that your two face become one,
i dey wait for you oooooooooooooooo.
come quick guick
Posted: at 30-01-2011 11:40 AM (13 years ago) |
Reply
- Skypon2002 at 31-01-2011 10:59 AM (13 years ago)
(m)
u no like me ooooooooooo
ok, i go change my pics
and i no go talk too much again Grin Grin Grin Grin

Posted: at 31-01-2011 10:59 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 31-01-2011 11:01 AM (13 years ago)
(m)
na only laff i go dey laff




 Grin

Posted: at 31-01-2011 11:01 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 31-01-2011 11:01 AM (13 years ago)
(m)
 Grin

Posted: at 31-01-2011 11:01 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 9

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Wofai Fada’s In-laws Release Public Statement Debunking Reports Of Her Marriage To Their Son

  2. Wofai Fada Defies In-Laws, Ties The Knot With Taiwo Cole In Traditional Ceremony (Photos & Vid)

  3. Peter Obi Missing as EFCC Releases Names of 58 Former Governors That Embezzled N2.187 Trillion

  4. Mercy Johnson's Husband Raises Awareness On Mental Health Amidst Angela Okorie's Claims

  5. Mohbad's PA, Darosha Grilled by Police, Spills More About Singer's Death & Hurried Burial

  6. "Why INEC’s Server Suffered Glitch During 2023 Presidential Polls" – Peter Obi

  7. Why I Am Hardly Seen in Public These Days - Veteran Actress, Stella Damasus Opens up (VID)

  8. Outcry As Lagos Govt Begins Demolition on Parts of Arowojobe, Mende Estate (Video)

  9. Controversial singer, Portable Spotted On A Flight To Kenya With Wife, Bewaji Amid Online Drama

  10. Actress Genevieve Nnaji Appreciates Her Fans, Shares Special Moment From Fer 45th Birthday

  11. How 40yr Old Man Lured 13yr Old Girl With N200 to His House & Held Her From January to March

  12. Amidst Witchcraft Accusations, Mercy Johnson Marks Daughter’s 4th Birthday in Style (VID)

  13. Don't Choose to be Lonely Because of People - Judy Austin Dishes Tips on Fighting For 'Love'

  14. After Heavy Criticism, Teni Reveals Why She Prostrated to Greet Socialite IBD Bende on a Plane

  15. Filmmaker, Mary Njoku Cries Out After Her 7am Flight Was Moved to 6pm Without Explanation

  16. Rising Nigerian Singer, Gnewzy Who Was Kidnapped in Delta, Regains Freedom After 6 Days

  17. Northern Leaders Kick Against The Relocation of US, France Military Base to Nigeria


THIS WEEK
  1. Following CBN Directive, OPay, Palmpay, Others Clamps Down On Crypto

  2. Former Nollywood Star, Lola Alao Recounts Shocking Incident Of Assault While Working In Canada

  3. Billionaire's Daughter, DJ Cuppy Shares Wedding Bliss & Dreams Of Her Own Love Story

  4. "58 Ex-Govs Embezzled N2.187 Trillion" - EFCC Unveils Startling Revelations (See Full List)

  5. Security Forces Kill IPOB/ESN IED Specialist In Imo State

  6. Ipswich Town Promoted to The Premier League After 22 Years

  7. Drama In Club As Sam Larry Gets Confronted By A Club Guest Over Mohbad’s Death (Video)

  8. Lady Accuses Actress,Mercy Johnson Of Witchcraft, Says Angela Okorie Is Her Next Target (Video)

  9. Holy Spirit Always Gives Me Lotto Number Whenever We Don't Have Anything To Eat -Efotete Family

  10. Outrage As 40-year-old Man Allegedly Lures 13-year-old Girl With ₦200, Sparks National Debate


TOP MEMBERS: