If you were given a blank cheque ..... (Page 10)

Date: 17-01-2011 3:02 pm (14 years ago) | Author: Stan N. (Waco Janta)
1 ... 7 8 9 [10] 11 12
- Pointzero at 18-01-2011 01:13 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: MissyBarbie on 18-01-2011 01:10 PM
Quote from: Pointzero on 18-01-2011 08:42 AM
do u win lottery too

hahahahaha abeg ask am oooo

i ask am him no wan reply
Quote from: kebella on 18-01-2011 01:12 PM
EBI LIK ASY UNA BELLE DONT DEY PURGE UNA Huh?
..ur nose don smell wrong this time fake info...........lolz

Posted: at 18-01-2011 01:13 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MissyBarbie at 18-01-2011 01:17 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: kebella on 18-01-2011 01:12 PM
EBI LIK ASY UNA BELLE DONT DEY PURGE UNA Huh?

Granny e be like sey this cigarette don dey worry una small small
Posted: at 18-01-2011 01:17 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Pointzero at 18-01-2011 01:19 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: MissyBarbie on 18-01-2011 01:17 PM
Quote from: kebella on 18-01-2011 01:12 PM
EBI LIK ASY UNA BELLE DONT DEY PURGE UNA Huh?

Granny e be like sey this cigarette don dey worry una small small
her/u........................lolz

Posted: at 18-01-2011 01:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- adams933 at 18-01-2011 01:23 PM (14 years ago)
(m)
Kabella smoke so te she de carry cigarette do pillow, I bow 4 d chain smoker.
Posted: at 18-01-2011 01:23 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kebella at 18-01-2011 01:25 PM (14 years ago)
(f)
ur welc  Grin Grin Grin Grin Grin, hope ur not wooing ma granny lol  Tongue Tongue Tongue

Posted: at 18-01-2011 01:25 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- waco at 18-01-2011 01:26 PM (14 years ago)
(m)
passing

Posted: at 18-01-2011 01:26 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- kebella at 18-01-2011 01:26 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Pointzero on 18-01-2011 01:13 PM
Quote from: MissyBarbie on 18-01-2011 01:10 PM
Quote from: Pointzero on 18-01-2011 08:42 AM
do u win lottery too

hahahahaha abeg ask am oooo

i ask am him no wan reply
Quote from: kebella on 18-01-2011 01:12 PM
EBI LIK ASY UNA BELLE DONT DEY PURGE UNA Huh?
..ur nose don smell wrong this time fake info...........lolz

ma nose never make mistakes  Cool Cool Cool

Posted: at 18-01-2011 01:26 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 18-01-2011 01:27 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: waco on 18-01-2011 01:26 PM
passing

where ? to d bank  Cheesy Cheesy

Posted: at 18-01-2011 01:27 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- MissyBarbie at 18-01-2011 01:27 PM (14 years ago)
(f)
Hmmmmmmmmm
Posted: at 18-01-2011 01:27 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- kebella at 18-01-2011 01:28 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: MissyBarbie on 18-01-2011 01:17 PM
Quote from: kebella on 18-01-2011 01:12 PM
EBI LIK ASY UNA BELLE DONT DEY PURGE UNA Huh?

Granny e be like sey this cigarette don dey worry una small small

who n' who  Huh? Huh?

Posted: at 18-01-2011 01:28 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- MissyBarbie at 18-01-2011 01:28 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Pointzero on 18-01-2011 01:19 PM
Quote from: MissyBarbie on 18-01-2011 01:17 PM
Quote from: kebella on 18-01-2011 01:12 PM
EBI LIK ASY UNA BELLE DONT DEY PURGE UNA Huh?

Granny e be like sey this cigarette don dey worry una small small
her/u........................lolz

Okies
Posted: at 18-01-2011 01:28 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- kebella at 18-01-2011 01:28 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Pointzero on 18-01-2011 01:19 PM
Quote from: MissyBarbie on 18-01-2011 01:17 PM
Quote from: kebella on 18-01-2011 01:12 PM
EBI LIK ASY UNA BELLE DONT DEY PURGE UNA Huh?

Granny e be like sey this cigarette don dey worry una small small
her/u........................lolz

yu ofcourse

Posted: at 18-01-2011 01:28 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- MissyBarbie at 18-01-2011 01:29 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: kebella on 18-01-2011 01:28 PM
Quote from: MissyBarbie on 18-01-2011 01:17 PM
Quote from: kebella on 18-01-2011 01:12 PM
EBI LIK ASY UNA BELLE DONT DEY PURGE UNA Huh?

Granny e be like sey this cigarette don dey worry una small small

who n' who  Huh? Huh?

You and you
Posted: at 18-01-2011 01:29 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- MissyBarbie at 18-01-2011 01:30 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: adams933 on 18-01-2011 01:23 PM
Kabella smoke so te she de carry cigarette do pillow, I bow 4 d chain smoker.

Hahahahahaha
Posted: at 18-01-2011 01:30 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Pointzero at 18-01-2011 01:31 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: kebella on 18-01-2011 01:28 PM
Quote from: Pointzero on 18-01-2011 01:19 PM
Quote from: MissyBarbie on 18-01-2011 01:17 PM
Quote from: kebella on 18-01-2011 01:12 PM
EBI LIK ASY UNA BELLE DONT DEY PURGE UNA Huh?

Granny e be like sey this cigarette don dey worry una small small
her/u........................lolz

yu ofcourse
na u jare

Posted: at 18-01-2011 01:31 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jigaxsol at 18-01-2011 04:14 PM (14 years ago)
(m)
Just pop champaigne
Posted: at 18-01-2011 04:14 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- waco at 18-01-2011 04:28 PM (14 years ago)
(m)
looking

Posted: at 18-01-2011 04:28 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 18-01-2011 04:29 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: waco on 18-01-2011 04:28 PM
looking

Switieeeeee Happy Birthday to you

Pls come home quickly... i have a surprise for you...
nice day at work

Posted: at 18-01-2011 04:29 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- desiresluv20 at 18-01-2011 04:34 PM (14 years ago)
(m)
SAVE THE WORLD

Posted: at 18-01-2011 04:34 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyin at 18-01-2011 05:43 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: ILOVEIT on 18-01-2011 01:21 AM
Quote from: onyin on 18-01-2011 01:13 AM
Quote from: ILOVEIT on 18-01-2011 01:05 AM
Quote from: onyin on 18-01-2011 01:02 AM
Quote from: ILOVEIT on 18-01-2011 12:57 AM
i will use it to feed  poor of the poor lol
fake signature?
lol.but he didn't say fake signature...though is a fake story sha.
but the cheque is blank,meaning one has to write on it.
oops! i didn't followed the headline..ok,i send it back to the owner.if the man is stinky rich as he(waco)presumed then he will give something..
yea,tht's true.
Posted: at 18-01-2011 05:43 PM (14 years ago) | Hero
Reply
1 ... 7 8 9 [10] 11 12

Featured Discussions