If you were given a blank cheque ..... (Page 7)

Date: 17-01-2011 3:02 pm (14 years ago) | Author: Stan N. (Waco Janta)
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 12
- Pointzero at 17-01-2011 05:26 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: kebella on 17-01-2011 05:19 PM
Quote from: Pointzero on 17-01-2011 05:10 PM
Quote from: kebella on 17-01-2011 05:06 PM
Quote from: Pointzero on 17-01-2011 05:02 PM
Quote from: divineproject on 17-01-2011 04:59 PM
Quote from: Pointzero on 17-01-2011 04:47 PM
BS abeg comot this emoticon here................the pikin wey dey my womb don dey jump up n down

when u go born am?.....2015?.............. Grin Grin

according to my doctor.....................i still have 5 months ount of the 9months involved

I THINK YU NEED INJECTION

yes i need injection....................but no be u go inject me

I CAN DO IT WITHOUT PAINS, I GOT SOFT HANDS  Grin Grin Grin

Ok i hear u..............but no be my ass u go inject....

Quote from: bittersweet on 17-01-2011 05:21 PM

May I?
I'm a specialist! 

on 1 condition if u inject me i go in ject u back,even na water dey d syringe no casara

Posted: at 17-01-2011 05:26 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Pointzero at 17-01-2011 05:27 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: MissyBarbie on 17-01-2011 05:21 PM
Quote from: Pointzero on 17-01-2011 05:19 PM
Quote from: MissyBarbie on 17-01-2011 05:17 PM
Quote from: Pointzero on 17-01-2011 05:16 PM
Quote from: MissyBarbie on 17-01-2011 05:14 PM
Point Seriously try and put some clothes on plzzzzzzzzzz
nope i wont

Why???
cos i don wan 2..................ok u put ur picture n remove dis tender lovers

Is this one not Okay?
Yeap....................moreover wat happend 2 dis pic of mine

Posted: at 17-01-2011 05:27 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bittersweet at 17-01-2011 05:31 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: bittersweet on 17-01-2011 05:21 PM
Quote from: Pointzero on 17-01-2011 05:10 PM
Quote from: kebella on 17-01-2011 05:06 PM
Quote from: Pointzero on 17-01-2011 05:02 PM
Quote from: divineproject on 17-01-2011 04:59 PM
Quote from: Pointzero on 17-01-2011 04:47 PM
BS abeg comot this emoticon here................the pikin wey dey my womb don dey jump up n down

when u go born am?.....2015?.............. Grin Grin

according to my doctor.....................i still have 5 months ount of the 9months involved

I THINK YU NEED INJECTION

yes i need injection....................but no be u go inject me

May I?
I'm a specialist! 

on 1 condition if u inject me i go in ject u back,even na water dey d syringe no casara
[/quote]

Posted: at 17-01-2011 05:31 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- teeco at 17-01-2011 05:33 PM (14 years ago)
(m)
10 Trillion is ok for me at least i no go broke 2 days

Posted: at 17-01-2011 05:33 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Pointzero at 17-01-2011 05:37 PM (14 years ago)
(m)
ok........................how much the person wey dey give u the money get?

Posted: at 17-01-2011 05:37 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kebella at 17-01-2011 05:41 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Pointzero on 17-01-2011 05:26 PM
Quote from: kebella on 17-01-2011 05:19 PM
Quote from: Pointzero on 17-01-2011 05:10 PM
Quote from: kebella on 17-01-2011 05:06 PM
Quote from: Pointzero on 17-01-2011 05:02 PM
Quote from: divineproject on 17-01-2011 04:59 PM
Quote from: Pointzero on 17-01-2011 04:47 PM
BS abeg comot this emoticon here................the pikin wey dey my womb don dey jump up n down

when u go born am?.....2015?.............. Grin Grin

according to my doctor.....................i still have 5 months ount of the 9months involved

I THINK YU NEED INJECTION

yes i need injection....................but no be u go inject me

I CAN DO IT WITHOUT PAINS, I GOT SOFT HANDS  Grin Grin Grin

Ok i hear u..............but no be my ass u go inject....

WHY SHIT DEY EM  Huh? Huh? Huh? Huh? I DON MIND

Posted: at 17-01-2011 05:41 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- onyiis at 17-01-2011 05:42 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: kebella on 17-01-2011 03:23 PM
Quote from: MissyBarbie on 17-01-2011 03:15 PM
Quote from: MissyBarbie on 17-01-2011 03:14 PM
Omo forget sugar baby abi runs gurl oooo....we are talking about being given a BLANK *** hia

Cheque**

BLANK OR WHITE D GURL DON FALL BIG TIME MAGA FOR AN OLDMAN ........TRUST ME THE MAN KNEW HOW MUCH HE LEFT IN THE AMOUNT N' WANTED TO TRY HOW GREEDY THE GURL IS, MAYB HIS CULT NEED A GREEDY GURL 4 SACRIFY  Tongue Tongue

u may not be far from the truth

Posted: at 17-01-2011 05:42 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 17-01-2011 05:44 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: divineproject on 17-01-2011 04:01 PM
hmmmmmmmmmmm, fight in the house?.........abeg make una see my head ooo

come i get helmate for u  Grin Grin Grin

Posted: at 17-01-2011 05:44 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- teeco at 17-01-2011 05:46 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Pointzero on 17-01-2011 05:37 PM
ok........................how much the person wey dey give u the money get?

na him own problem be that

Posted: at 17-01-2011 05:46 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Pointzero at 17-01-2011 05:46 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: kebella on 17-01-2011 05:41 PM
Quote from: Pointzero on 17-01-2011 05:26 PM
Quote from: kebella on 17-01-2011 05:19 PM
Quote from: Pointzero on 17-01-2011 05:10 PM
Quote from: kebella on 17-01-2011 05:06 PM
Quote from: Pointzero on 17-01-2011 05:02 PM
Quote from: divineproject on 17-01-2011 04:59 PM
Quote from: Pointzero on 17-01-2011 04:47 PM
BS abeg comot this emoticon here................the pikin wey dey my womb don dey jump up n down

when u go born am?.....2015?.............. Grin Grin

according to my doctor.....................i still have 5 months ount of the 9months involved

I THINK YU NEED INJECTION

yes i need injection....................but no be u go inject me

I CAN DO IT WITHOUT PAINS, I GOT SOFT HANDS  Grin Grin Grin

Ok i hear u..............but no be my ass u go inject....

WHY SHIT DEY EM  Huh? Huh? Huh? Huh? I DON MIND

which kind shit.....................u wan take style enter King Solomon's mine abi....i no give u d access

Posted: at 17-01-2011 05:46 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyiis at 17-01-2011 05:47 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Pointzero on 17-01-2011 04:11 PM
Quote from: kebella on 17-01-2011 04:09 PM
I SMELL LOVE .......... THIS ONE UNA DEY NOTICE UNA NOSE LIKE SEE HMMMMMM
no be ur nose u take smell the love....................so ur nose don follow d bandwagon abi

heheheheheheeeeeeeeeeeeee  !!! poeple with long nose  Grin Grin Grin

Posted: at 17-01-2011 05:47 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- xena15 at 17-01-2011 05:49 PM (14 years ago)
(f)
Waco!
Waco!!
Waco!!!
How many times i call u?

Posted: at 17-01-2011 05:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyiis at 17-01-2011 05:52 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: oyindabty on 17-01-2011 04:39 PM
i will just take small cash like 5m so that next time the man go fit get mind give me another Blank chq

small cash indeed

Posted: at 17-01-2011 05:52 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Pointzero at 17-01-2011 05:52 PM (14 years ago)
(m)
y u dey call Waco, Xena

Posted: at 17-01-2011 05:52 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyiis at 17-01-2011 05:53 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: do4sure on 17-01-2011 04:44 PM
If he can be foolish enough to give blank cheque, she should be wise enough to make herself rich(half of the account's worth is not  a greed)

so even if na empty account , half of it will still do ?  Grin Grin Grin Grin

Posted: at 17-01-2011 05:53 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 17-01-2011 05:54 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Pointzero on 17-01-2011 05:52 PM
y u dey call Waco, Xena

maybe he dey touch her somewhere  Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 17-01-2011 05:54 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Pointzero at 17-01-2011 05:56 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: onyiis on 17-01-2011 05:54 PM
Quote from: Pointzero on 17-01-2011 05:52 PM
y u dey call Waco, Xena

maybe he dey touch her somewhere  Grin Grin Grin Grin Grin
hmmm.............na u talk am ohh

Posted: at 17-01-2011 05:56 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyiis at 17-01-2011 05:59 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: teeco on 17-01-2011 05:33 PM
10 Trillion is ok for me at least i no go broke 2 days

eeeiyaaaaaaaaaa !!! see dream  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 17-01-2011 05:59 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- onyiis at 17-01-2011 06:02 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: kebella on 17-01-2011 05:41 PM
Quote from: Pointzero on 17-01-2011 05:26 PM
Quote from: kebella on 17-01-2011 05:19 PM
Quote from: Pointzero on 17-01-2011 05:10 PM
Quote from: kebella on 17-01-2011 05:06 PM
Quote from: Pointzero on 17-01-2011 05:02 PM
Quote from: divineproject on 17-01-2011 04:59 PM
Quote from: Pointzero on 17-01-2011 04:47 PM
BS abeg comot this emoticon here................the pikin wey dey my womb don dey jump up n down

when u go born am?.....2015?.............. Grin Grin

according to my doctor.....................i still have 5 months ount of the 9months involved

I THINK YU NEED INJECTION

yes i need injection....................but no be u go inject me

I CAN DO IT WITHOUT PAINS, I GOT SOFT HANDS  Grin Grin Grin

Ok i hear u..............but no be my ass u go inject....

WHY SHIT DEY EM  Huh? Huh? Huh? Huh? I DON MIND

heheheheheeeeeeeeeeeee !! maybe na rashes full am  Grin Grin Grin Grin

Posted: at 17-01-2011 06:02 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- xena15 at 17-01-2011 06:05 PM (14 years ago)
(f)
Waco no fit touch me!
I be man repellant!

Posted: at 17-01-2011 06:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 12

Featured Discussions