delicacy (Page 2)

Date: 17-01-2011 3:56 pm (14 years ago) | Author: Deji Anthony
1 [2] 3 4 5 6
- at 30-01-2011 11:33 AM (14 years ago)
Quote from: Skypon2002 on 30-01-2011 11:05 AM
him dey smile like person wey dem dash N10 Grin Grin

how you no ?na only 1 kobo
Posted: at 30-01-2011 11:33 AM (14 years ago) |
Reply
- xavexdo5 at 31-01-2011 03:30 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on 25-01-2011 10:00 AM
Quote from: xavexdo5 on 17-01-2011 11:03 PM
abeg help me tell am ooo. wetin be dis sef?   Angry Angry Angry
na only ppl wey smart fit get am...see as u fine,u come smile like pesin wey drink coke
see dis bingo
na so dem de post joke
or abi na so u don de take laff 4 ere since
see as u jst stand like jonny bravo for there
or abi u be jonny bravo senior brother? Huh?
Posted: at 31-01-2011 03:30 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 31-01-2011 10:57 AM (14 years ago)
(m)
hahahahaaa
u wan finish the guy shaa

@emejuru, 1 kobo go make am over happy ooooooo Grin Grin Grin

Posted: at 31-01-2011 10:57 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mrvoue at 31-01-2011 12:33 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: xavexdo5 on 31-01-2011 03:30 AM
Quote from: mrvoue on 25-01-2011 10:00 AM
Quote from: xavexdo5 on 17-01-2011 11:03 PM
abeg help me tell am ooo. wetin be dis sef?   Angry Angry Angry
na only ppl wey smart fit get am...see as u fine,u come smile like pesin wey drink coke
see dis bingo
na so dem de post joke
or abi na so u don de take laff 4 ere since
see as u jst stand like jonny bravo for there
or abi u be jonny bravo senior brother? Huh?
see as u black...abi na engine oil u dey take rub body ni? abeg go do gallas
Posted: at 31-01-2011 12:33 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 31-01-2011 03:40 PM (14 years ago)
(m)
that go make be like fine boy
oya xavesdo5, go do gallas Grin Grin Grin Grin

Posted: at 31-01-2011 03:40 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kaycee22 at 31-01-2011 04:28 PM (14 years ago)
(m)
tired post from a tired posta.
Posted: at 31-01-2011 04:28 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Lizzie4Shizzie at 31-01-2011 04:33 PM (14 years ago)
(f)
lolz..A man's testicles???..datz nasty@@..hehhehe..funny joke though
Posted: at 31-01-2011 04:33 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 31-01-2011 04:59 PM (14 years ago)
(m)
my darling, happ new year
where hav u been all this while?

how u deu nah?

Posted: at 31-01-2011 04:59 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mrvoue at 1-02-2011 09:28 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on 31-01-2011 04:28 PM
tired post from a tired posta.
i no blame u...she bi u don cut ur prick finish...wetin com remain?
Posted: at 1-02-2011 09:28 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mrvoue at 1-02-2011 09:30 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Lizzie4Shizzie on 31-01-2011 04:33 PM
lolz..A man's testicles???..datz nasty@@..hehhehe..funny joke though
me i don dey like this girl o  Grin  Grin  Grin
Posted: at 1-02-2011 09:30 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kaycee22 at 1-02-2011 08:10 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on  1-02-2011 09:28 AM
Quote from: kaycee22 on 31-01-2011 04:28 PM
tired post from a tired posta.
i no blame u...she bi u don cut ur prick finish...wetin com remain?
BlOcKosSSSSSSSSSSSSSSSSS.
Posted: at 1-02-2011 08:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 1-02-2011 08:56 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on  1-02-2011 09:28 AM
Quote from: kaycee22 on 31-01-2011 04:28 PM
tired post from a tired posta.
i no blame u...she bi u don cut ur prick finish...wetin com remain?

na bush go remain nah Grin Grin

Posted: at 1-02-2011 08:56 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kaycee22 at 1-02-2011 08:59 PM (14 years ago)
(m)
oya  tell floorwinch to cum plant cassava for the bush....
Posted: at 1-02-2011 08:59 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 1-02-2011 09:01 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on  1-02-2011 09:30 AM
Quote from: Lizzie4Shizzie on 31-01-2011 04:33 PM
lolz..A man's testicles???..datz nasty@@..hehhehe..funny joke though
me i don dey like this girl o  Grin  Grin  Grin

u don miss road oooo Grin

Posted: at 1-02-2011 09:01 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 1-02-2011 09:04 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on  1-02-2011 08:59 PM
oya  tell floorwinch to cum plant cassava for the bush....

hahahahahahaaa
i go tell am

and me self, i go plant yam oooooo Grin Grin

Posted: at 1-02-2011 09:04 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kaycee22 at 1-02-2011 09:07 PM (14 years ago)
(m)
plant for ur own bush....
 na only women dey plant for my bush, u hear?Huh?/////
Posted: at 1-02-2011 09:07 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 1-02-2011 09:12 PM (14 years ago)
(m)
i no get bush oooooo
and one palm tree still dey for my own
but u don already cut ur own Grin Grin Grin

abeg make i just plant only yam Grin

Posted: at 1-02-2011 09:12 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mrvoue at 2-02-2011 07:44 AM (14 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin
Posted: at 2-02-2011 07:44 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 2-02-2011 07:48 AM (14 years ago)
Quote from: mrvoue on  2-02-2011 07:44 AM
Grin Grin Grin

Watin dey make you laugh hummmmmmmm  Sad Wink
Posted: at 2-02-2011 07:48 AM (14 years ago) |
Reply
- mrvoue at 2-02-2011 08:44 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on  2-02-2011 07:48 AM
Quote from: mrvoue on  2-02-2011 07:44 AM
Grin Grin Grin

Watin dey make you laugh hummmmmmmm  Sad Wink
na this farmer boys o.
Posted: at 2-02-2011 08:44 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4 5 6

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. VIDEO: Jarvis Surprises Peller With a Lavish Birthday Gift

  2. PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night

  3. Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion

  4. EFCC Arrests Two Chinese Nationals, Six Nigerians Over Illegal Mining in Ogun State (Photos)

  5. Ganduje Sparks Controversy With One-Party State Remarks Amid Wave Of Defections

  6. Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned

  7. EFCC To Investigate Alleged ₦528bn Misappropriation By Ex-Zamfara Governor, Matawalle

  8. Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo


THIS WEEK
  1. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  2. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  3. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  4. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  5. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  6. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  7. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  8. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  9. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  10. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions