Skypon2002 at 8-02-2011 02:10 PM (14 years ago) (m) them no be bushmeat oh!!!!!! those wans na wild meat, before you no wetin dey happen, dem dom turn you to bush meat  , hmmmm...u mean say dem b bush pigs? You no dey hear word, abi you just kolo? by the time you see them, then you go no the kind meat them be  e b like sey dey don roast u b4 
ee be like
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 8-02-2011 02:10 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 8-02-2011 02:16 PM (14 years ago) them no be bushmeat oh!!!!!! those wans na wild meat, before you no wetin dey happen, dem dom turn you to bush meat  , hmmmm...u mean say dem b bush pigs? You no dey hear word, abi you just kolo? by the time you see them, then you go no the kind meat them be  e b like sey dey don roast u b4 Na skypon them roast,na him tell me about the kin meat them be, so if you wan no better ask skypon Posted: at 8-02-2011 02:16 PM (14 years ago) | | |
Reply |
mrvoue at 8-02-2011 02:25 PM (14 years ago) (m) e now b like sey una go ask urselves o Posted: at 8-02-2011 02:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 8-02-2011 04:05 PM (14 years ago) (m) them no be bushmeat oh!!!!!! those wans na wild meat, before you no wetin dey happen, dem dom turn you to bush meat  , hmmmm...u mean say dem b bush pigs? You no dey hear word, abi you just kolo? by the time you see them, then you go no the kind meat them be  e b like sey dey don roast u b4 Na skypon them roast,na him tell me about the kin meat them be, so if you wan no better ask skypon  who wan roast me? abi him no dey fear? him no dey look face?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 8-02-2011 04:05 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mrvoue at 8-02-2011 04:39 PM (14 years ago) (m) which face? who? Posted: at 8-02-2011 04:39 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xavexdo5 at 8-02-2011 06:40 PM (14 years ago) (m) u wan know d face? Posted: at 8-02-2011 06:40 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 9-02-2011 07:51 AM (14 years ago) (m) surely no b ur face cos pesin go loose appetite Posted: at 9-02-2011 07:51 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 9-02-2011 09:59 AM (14 years ago) (m) which face? who?
my face nah tell them make them dey look face oooo make i go ready for them first
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 9-02-2011 09:59 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 9-02-2011 10:06 AM (14 years ago) (m)  infact na xavesdo5 face
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 9-02-2011 10:06 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mrvoue at 9-02-2011 10:07 AM (14 years ago) (m)  guy u no get prick? Posted: at 9-02-2011 10:07 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 9-02-2011 10:08 AM (14 years ago) (m) which face? who?
my face nah tell them make them dey look face oooo make i go ready for them first   guy u no get prick? Posted: at 9-02-2011 10:08 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 9-02-2011 10:09 AM (14 years ago) (m) dat one mean sey nobody go chop b dat o cos d face b like cow shit Posted: at 9-02-2011 10:09 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 9-02-2011 10:09 AM (14 years ago) (m) surely no b ur face cos pesin go loose appetite
 him face go make the person wey him wan fight get weak
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 9-02-2011 10:09 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mrvoue at 9-02-2011 10:16 AM (14 years ago) (m) hin face fit scare masquerade Posted: at 9-02-2011 10:16 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 9-02-2011 11:05 AM (14 years ago) (m)
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 9-02-2011 11:05 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mrvoue at 9-02-2011 11:10 AM (14 years ago) (m) Reply |
Skypon2002 at 9-02-2011 04:08 PM (14 years ago) (m) Reply |
Welldone....peeps! Posted: at 9-02-2011 04:15 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 9-02-2011 04:35 PM (14 years ago) (m) hehe... Posted: at 9-02-2011 04:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 9-02-2011 04:50 PM (14 years ago) (m) wetin?     ?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 9-02-2011 04:50 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |