at 2-02-2011 08:47 AM (14 years ago) Watin dey make you laugh hummmmmmmm  na this farmer boys o. leave them make dem dey fool dem self, but why you sitdown like that? abi you be monkey? Posted: at 2-02-2011 08:47 AM (14 years ago) | | |
Reply |
mrvoue at 2-02-2011 08:56 AM (14 years ago) (m) Watin dey make you laugh hummmmmmmm  na this farmer boys o. leave them make dem dey fool dem self, but why you sitdown like that? abi you be monkey?  haha! u like d sw@g abi? u wan dey form abi? u go like do am abi? Posted: at 2-02-2011 08:56 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 2-02-2011 09:04 AM (14 years ago) (m) Watin dey make you laugh hummmmmmmm  na this farmer boys o. leave them make dem dey fool dem self, but why you sitdown like that? abi you be monkey?  u wey stand nko? u be soldier?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 2-02-2011 09:04 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
coolandrea at 2-02-2011 09:19 AM (14 years ago) (f) Emejuru papa na soldier, e mama na police, him com b Road Safety, dts y he's always on d road... D day wey baby sitter go jam am dey cm... Posted: at 2-02-2011 09:19 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mrvoue at 2-02-2011 09:26 AM (14 years ago) (m) Emejuru papa na soldier, e mama na police, him com b Road Safety, dts y he's always on d road... D day wey baby sitter go jam am dey cm...
hehe...baby u still dey turn my head o...like sey koli catch me Posted: at 2-02-2011 09:26 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 2-02-2011 11:58 PM (14 years ago) (m) Emejuru papa na soldier, e mama na police, him com b Road Safety, dts y he's always on d road... D day wey baby sitter go jam am dey cm...
who ask u?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 2-02-2011 11:58 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kaycee22 at 5-02-2011 06:32 PM (14 years ago) (m) Watin dey make you laugh hummmmmmmm  na this farmer boys o. SEE ur head lyk igbobi yam..... Edward.........if i come back from farm meet u here.......hmmmm....... hissed n shaked head. Posted: at 5-02-2011 06:32 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
djolas at 5-02-2011 07:33 PM (14 years ago) (m) na big yawa fall am. even na big delicacy Posted: at 5-02-2011 07:33 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
mrvoue at 7-02-2011 07:31 AM (14 years ago) (m) Watin dey make you laugh hummmmmmmm  na this farmer boys o. SEE ur head lyk igbobi yam..... Edward.........if i come back from farm meet u here.......hmmmm....... hissed n shaked head. so u b farmer! i always knew it Posted: at 7-02-2011 07:31 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 7-02-2011 03:27 PM (14 years ago) (m) na today u know say him be farmer? him don dey do farming since 8 years
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 7-02-2011 03:27 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mrvoue at 7-02-2011 03:46 PM (14 years ago) (m) yes o...abi no b u b carpenter? Posted: at 7-02-2011 03:46 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 7-02-2011 04:48 PM (14 years ago) (m) no i be palmwine tapper oooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 7-02-2011 04:48 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kaycee22 at 7-02-2011 06:34 PM (14 years ago) (m) C ona mouth lyk farm...... ona go fit farm?     ? i go report ona for otta farm..... Posted: at 7-02-2011 06:34 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 7-02-2011 06:51 PM (14 years ago) C ona mouth lyk farm...... ona go fit farm?     ? i go report ona for otta farm..... report them,them don talk toomuch Posted: at 7-02-2011 06:51 PM (14 years ago) | | |
Reply |
kaycee22 at 7-02-2011 06:57 PM (14 years ago) (m) i wan sue dem dem too much talk.......... small pikin no dey close im mouth, Posted: at 7-02-2011 06:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
soki4real at 8-02-2011 01:13 AM (14 years ago) (m) tired post from a tired posta.
i no blame u...she bi u don cut ur prick finish...wetin com remain? na bush go remain nah  Na bush you get 4 ur own Posted: at 8-02-2011 01:13 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
soki4real at 8-02-2011 01:15 AM (14 years ago) (m) no i be palmwine tapper oooo
You don fall from palm tree b4 ? Posted: at 8-02-2011 01:15 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
at 8-02-2011 02:26 AM (14 years ago) ask am again Posted: at 8-02-2011 02:26 AM (14 years ago) | | |
Reply |
soki4real at 8-02-2011 04:05 AM (14 years ago) (m) ask am again  Help me ask ahm Posted: at 8-02-2011 04:05 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mrvoue at 8-02-2011 07:36 AM (14 years ago) (m) tired post from a tired posta.
i no blame u...she bi u don cut ur prick finish...wetin com remain? na bush go remain nah  Na bush you get 4 ur own  so wey d bush meat dey? Posted: at 8-02-2011 07:36 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |