florish whats this nah? So u get mind post dis letter? Ok oo,them don c d letter and u don dey hapi now.lol
terry so na you?haba you don kill me i go kidnap florish for this one :'( :'( :'( :'( :'( I am Unkidnapable u don hear dat king English be4??  florish you dey try me oooo  leave terry alone befor i .....................................hmmmmm talk am finish which day u enter dis forum terry neva do inmtromimo for u abi i don born pikin for teerrry except if u wan be second wife lol my dear nor bother your self nor bi my terry toast you i don find out already Posted: at 21-01-2011 02:38 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
this is ironically queens english.. lol no wonder he toast u well...hahahahaa
you people dey crazy oh na my classmate una don insult so....... abi i no tell una say na 1st class terry get for school?..... make una stop all dis now.....  Terry no vex pls no forget your saturday lecture we de wait for you to teach us more Posted: at 21-01-2011 02:50 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
tpelle at 21-01-2011 03:31 PM (14 years ago) (f) lmao.kudos to u. Posted: at 21-01-2011 03:31 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
terryworld at 21-01-2011 06:57 PM (14 years ago) (m) yepp!
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 21-01-2011 06:57 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
yepp!
nopp!
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 21-01-2011 07:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sly_9ifty at 21-01-2011 07:07 PM (14 years ago) (m) if i were tu b dat gurl i'll consider him 4 dat singular fact dat he is an illiterate.lollllllllllllllllllllllll. Posted: at 21-01-2011 07:07 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
enoeno at 21-01-2011 07:10 PM (14 years ago) (f) okay it's good accept him don't worry am always with you. Posted: at 21-01-2011 07:10 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
''LWKMD'' Posted: at 21-01-2011 07:22 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
terryworld at 21-01-2011 07:32 PM (14 years ago) (m) y? If u wanna die,abeg no die here
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 21-01-2011 07:32 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
emigangan at 21-01-2011 07:37 PM (14 years ago) (m) Haha:-) ds is realy funy Posted: at 21-01-2011 07:37 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
okay it's good accept him don't worry am always with you.
 talk true ooo... you want make him toast you sef abi.. Posted: at 21-01-2011 07:41 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 22-01-2011 09:44 AM (14 years ago) (m) omo terry u try oooo that letter make sense i go write give one babe wey i don dey eye since for my compound  @florish, so u self come read that letter finish come open door for terry ooooooooo what a luv
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 22-01-2011 09:44 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
HAPPY-MIKE at 22-01-2011 11:44 AM (14 years ago) (m) AT LEAST HIM EXPRESS HIM MIND Posted: at 22-01-2011 11:44 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
omolei27 at 22-01-2011 12:57 PM (14 years ago) (m) No b him fault, na where him level of education reach b dat. If na him class he write dat letter to, she go appreciate am wella. Posted: at 22-01-2011 12:57 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
omo terry u try oooo that letter make sense i go write give one babe wey i don dey eye since for my compound  @florish, so u self come read that letter finish come open door for terry ooooooooo what a luv  bia he dey sweet u abi he dey pain u??? Posted: at 22-01-2011 02:26 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
coolandrea at 22-01-2011 02:30 PM (14 years ago) (f) @flourish, hw far? U scarce o* hope terry neva wound u? Posted: at 22-01-2011 02:30 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
coolandrea at 22-01-2011 02:31 PM (14 years ago) (f) @flourish, hw far? U scarce o* hope terry neva wound u? Posted: at 22-01-2011 02:31 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
she dey fear me well well...
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 22-01-2011 02:47 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terry, dis one na serious allegation ooooooooooo chai, florish u sef be local girl Posted: at 22-01-2011 02:59 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kaat75 at 22-01-2011 03:11 PM (14 years ago) (m) that guy must be chief zaburdaya's son,imagine the onslaught on the grammar? Posted: at 22-01-2011 03:11 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |