Posted: at | |
| |||||
pray say make Terry plus those others don't get chance to read this, if not, na woh for u . Reply
| |||||
>>>>>>>>>>> Reply
| |||||
Quote from: belogh on 19-01-2011 07:52 PM pray say make Terry plus those others don't get chance to read this, if not, na woh for u . B4 terry + others come, belogh permit me make i ask dis poster questn* en hen, Ochuko, na gun u b wan write or na guy shot as u talk? E b like u newly upload dat ur picture nai u say na 4 joke forum dem go 4 1st c am** As i dey write so i close my eyes b4 i go open am kal u mudiaga, u beta thrash bin dis ur tragedy abi u wan b like ur girlfriend?
| |||||
thanks baby for commenting with me lv u Reply
| |||||
I Told u so you de see now...next time go do that again Reply
| |||||
belogh u dey c wetin i c** na me ds mudiaga dey kal baby? I go piss give am drink o...abi e boxers no get band 4 waist? Reply
| |||||
poster who mess 4 ur brain? ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
d guy just dey clean nyash b4 he go toilet ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
no mind am, if e no take time, i go remove e hat* Reply
| |||||
dat one na assault oo Replyno try am unless u dey ready to pay fine. Poster u drink typhoid abi u carry malaria bath? A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
dat one na assault oo Replyno try am unless u dey ready to pay fine. Poster u drink typhoid abi u carry malaria bath? A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
e b like say ur own addict neva do u nai make u dey post 1word 2x abi? U dey find +addict abi na *addict or na #addict? Bia Terry, take ur time o abi u wnt make i use my bm cos accident 4 ur yanch? E b like say u neva chew shit b4** Reply
| |||||
Mudiaga u b choir master? E b like say na harvest day u snap dat pic? En ghen, Terry d Terror, e b like say ur own addict neva do u nai make u dey post 1word 2x abi? U dey find +addict abi na *addict or na #addict? Nna take ur time o abi u wnt make i use my bm cos accident 4 ur yanch? E b like say u neva chew shit b4** Reply
| |||||
d ans is practical* if u wan knw, u nid 2 try am** Reply
| |||||
coolandrea i go use p slap u 4 nyash. ReplyWetin self? A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Wat is dis? Reply
| |||||
Hmn..terry no fit try am nw, abi u wnt make e p lost? E b like say u no do maths 4 skul, u don eva find p b4 and u no c am? Reply
| |||||
U want make i write sweet? Oya talk sweet make me self 4 write sweet... Reply
| |||||
Quote from: terryworld on 19-01-2011 09:44 PM poster who mess 4 ur brain? Teacher ko?
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot