kebella at 27-01-2011 08:42 AM (13 years ago) (f) Trust na, we no dey carry last. Maybe d guy man don hold am for corner, after she don born 2 or 3, she go wake up say WHERE I DEY?
LIK PPLE WEY DEY CAMP NAH
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 27-01-2011 08:42 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
waco at 27-01-2011 08:43 AM (13 years ago) (m) e be like u ma sef sabi wetin dey
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 27-01-2011 08:43 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kebella at 27-01-2011 08:45 AM (13 years ago) (f) HEHEH YES NAH I DEY GBEDU UR SIDE NAH I NO LEVELS
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 27-01-2011 08:45 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
waco at 27-01-2011 08:48 AM (13 years ago) (m) i dey feel u die! e be like u sef go like run that kind package. take this mata easy o. shuooooooo!
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 27-01-2011 08:48 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
onyimau20 at 27-01-2011 09:33 AM (13 years ago) (f) Whatever u do in this life people most talk and that is why Gsm is available for all the talkative to keep talking their money out. Let them keep talking.
Haha abi.The most important thing there is that, they are happily married. Posted: at 27-01-2011 09:33 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
scent_idol at 27-01-2011 09:47 AM (13 years ago) (m) nofin do dem oh! oga drive and maintain you madam pass the car. Posted: at 27-01-2011 09:47 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
waco at 27-01-2011 10:14 AM (13 years ago) (m) ok
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 27-01-2011 10:14 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
but do you know that love is blind...........happy wedlock to them.................. Posted: at 27-01-2012 08:56 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sophiebaby at 27-01-2012 09:39 AM (12 years ago) (f)
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 27-01-2012 09:39 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
wallas at 27-01-2012 12:17 PM (12 years ago) (m) since wey i dey find dangote daughters i never c...na wao Posted: at 27-01-2012 12:17 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chicco77 at 3-07-2012 09:23 AM (11 years ago) (f) Posted: at 3-07-2012 09:23 AM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 3-07-2012 09:47 AM (11 years ago) (f) Haha abi.The most important thing there is that, they are happily married.
Gbam. Posted: at 3-07-2012 09:47 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
igbonnanna at 3-07-2012 05:32 PM (11 years ago) (m) He who find a good wife obtaineth favour from God. Any body can go to the roof and sound their truimpet for all they care. They are Happily wedded.
Posted: at 3-07-2012 05:32 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
igbonnanna at 3-07-2012 05:35 PM (11 years ago) (m) Whatever u do in this life people most talk and that is why Gsm is available for all the talkative to keep talking their money out. Let them keep talking.
redmarked. LOL. Dat's correct. And some keep sleepless nights vigil to gossip with Naija midnight call. Posted: at 3-07-2012 05:35 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
UmaFan at 3-07-2012 06:23 PM (11 years ago) (m) Just hope say d man and d madam fit dem self no b say madam go don old finsih cum dey anybody to take hol body but all d same i wish dem d best for der home Posted: at 3-07-2012 06:23 PM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
solojaro at 3-07-2012 06:35 PM (11 years ago) (m) Happy married life Posted: at 3-07-2012 06:35 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 1-02-2013 11:55 AM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 1-02-2013 11:55 AM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Rihannaaa at 1-02-2013 05:15 PM (11 years ago) (f) Na love
I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me! Posted: at 1-02-2013 05:15 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Rihannaaa at 1-02-2013 05:16 PM (11 years ago) (f) since wey i dey find dangote daughters i never c...na wao
I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me! Posted: at 1-02-2013 05:16 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |