








Posted: at | |
Quote from: blessedme on 1-02-2011 04:13 PM abeg apply wether she go give u chance lol ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: 50scent on 1-02-2011 03:11 PM MissyBarbie, shaarrrrap too , see urself who wan apply at this stage heh ole Wetin do this stage....sit down dia ooo u hia?
| |||||
Quote from: Treasure2 on 1-02-2011 03:46 PM Quote from: 50scent on 1-02-2011 03:04 PM MissyBarbie, ole make u suck the person dry abi NA ONLY MUGU DEM DEY SUCK DRY. ![]() ![]() Ask d solo for me ooooo
| |||||
Quote from: moniconyez on 1-02-2011 03:53 PM HMMMMMM. WHO DEY HOUSE? Me.
| |||||
Quote from: sobeit on 1-02-2011 04:04 PM missy have you seen your valentine yet? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: dirtykid on 1-02-2011 04:06 PM Quote from: blings_is_back on 31-01-2011 05:15 PM hahhahaahahahahahahaha Me sef dey Laff too just like OBJ laff Atiku ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Okay keep laughing u hie?
| |||||
Quote from: blessedme on 1-02-2011 04:17 PM u ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
:PValentine is smelling all over here... hmmmmmmm i can feel it. ReplyDirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !!
| |||||
Quote from: blessedme on 1-02-2011 04:13 PM abeg apply wether she go give u chance lol Give who chance?
| |||||
Quote from: moniconyez on 1-02-2011 04:18 PM Quote from: blessedme on 1-02-2011 04:13 PM abeg apply wether she go give u chance lol ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Wetin do ya eyez
| |||||
I WONDER OOOOOO Replymy name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 1-02-2011 04:23 PM Quote from: blessedme on 1-02-2011 04:13 PM abeg apply wether she go give u chance lol Give who chance? FOLLOW ME ASK EM my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: dirtykid on 1-02-2011 04:23 PM :PValentine is smelling all over here... hmmmmmmm i can feel it. Comot that your yansh first....e dey confuse me
| |||||
Quote from: kebella on 1-02-2011 04:25 PM Quote from: MissyBarbie on 1-02-2011 04:23 PM Quote from: blessedme on 1-02-2011 04:13 PM abeg apply wether she go give u chance lol Give who chance? FOLLOW ME ASK EM She no answer na
| |||||
Kebella honey i no dey travel on 14th na house we dey we go dey Reply![]() ![]() ![]() RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU ![]() ![]()
| |||||
MissyBarbie, SO u wan blow me abi, na hot slap i go give una ReplyRELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU ![]() ![]()
| |||||
Quote from: 50scent on 1-02-2011 04:27 PM Kebella honey i no dey travel on 14th na house we dey we go dey ![]() ![]() ![]() WHY YU DEY CLOSE MOUTH NAH, ABEG MAKE I FEEL YU my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 1-02-2011 04:24 PM Quote from: moniconyez on 1-02-2011 04:18 PM Quote from: blessedme on 1-02-2011 04:13 PM abeg apply wether she go give u chance lol ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Wetin do ya eyez NOTHING DO AM OOO, JUST WAITING FOR BLE BLE TO EXPLAIN WETIN SHE MEANT. LOL
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 1-02-2011 08:57 AM Quote from: Pointzero on 1-02-2011 03:53 AM Quote from: MissyBarbie on 31-01-2011 05:14 PM Okay guys.......Who will be my VAL? My application don dey ur table already.............................so wen u go approve am?![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Blings i no wan see you hie oooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() NEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
Quote from: Pointzero on 1-02-2011 04:47 PM Quote from: MissyBarbie on 1-02-2011 08:57 AM Quote from: Pointzero on 1-02-2011 03:53 AM Quote from: MissyBarbie on 31-01-2011 05:14 PM Okay guys.......Who will be my VAL? My application don dey ur table already.............................so wen u go approve am?![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Blings i no wan see you hie oooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Feb 15
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)