Okay!...that i've got to stop...jeeeeezzzzzzzzzzzzzzzzzzzzz Posted: at 1-02-2011 05:22 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Who still de apply wen I just de receive calls de celebrate se I don win naim una still de apply? Make anybody no try me ooh!
Na dat ya lips dey decieve you Posted: at 1-02-2011 05:25 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 1-02-2011 05:29 PM (14 years ago) (m) Who still de apply wen I just de receive calls de celebrate se I don win naim una still de apply? Make anybody no try me ooh!
u dey win na lottery.............?
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 1-02-2011 05:29 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Okay Guys talk to you tomorrow...Ikebe  byeeeeeeeeeeeee Posted: at 1-02-2011 05:34 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 1-02-2011 05:59 PM (14 years ago) (m) Abeg how much dem go Pay dis Boyfriend? l need the Job
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 1-02-2011 05:59 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 1-02-2011 06:14 PM (14 years ago) (f) Reply |
50scent at 1-02-2011 06:22 PM (14 years ago) (m) @Treasure2. T2 T2 T2
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 1-02-2011 06:22 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Pointzero at 1-02-2011 06:56 PM (14 years ago) (m) No na contract.....................lol
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 1-02-2011 06:56 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
Abeg give me the contract,i go val U com feb 14. Bh, how much can U afford cos I charge v.very high. Hala @ me if U are interested. Posted: at 1-02-2011 09:08 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kebella at 1-02-2011 09:11 PM (14 years ago) (f) SHE NO NEED ABOKINA
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 1-02-2011 09:11 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
@ Kabela. Am nt talkin 2 you,xo mind ur biz ma'am. Posted: at 1-02-2011 11:07 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Abeg how much dem go Pay dis Boyfriend? l need the Job  See ya mouth you no dey shame sef? Anyway application closed. Posted: at 2-02-2011 08:55 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
@Treasure2. T2 T2 T2
50kobo you sey wetin? Posted: at 2-02-2011 08:56 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
OMG...see teeth oooooo Posted: at 2-02-2011 08:57 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kebella at 2-02-2011 08:57 AM (14 years ago) (f) @ Kabela. Am nt talkin 2 you,xo mind ur biz ma'am.
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 2-02-2011 08:57 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Reply |
Treasure2 at 2-02-2011 08:58 AM (14 years ago) (f) @Treasure2. T2 T2 T2
50penny, i no knw wetin i do wey make u dey call me oooooooo. ONE LOVE MY DEAR. Posted: at 2-02-2011 08:58 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Thank you jare G/F Posted: at 2-02-2011 08:59 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kebella at 2-02-2011 08:59 AM (14 years ago) (f) i see 4 who then
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 2-02-2011 08:59 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |